NewStats: 3,264,029 , 8,182,348 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 11:13 AM 2b3q6x6z3e3g |
(15) (of 15 pages)
![]() |
Hw can u rate omotola behind mercy johnson in wealth.. OP.. go bak and do ur research well..
|
![]() |
Mehnn forget hip..Dis lady is beutiful..
|
![]() |
Sumtin tells me d pix hav bin tampered with sumway sumhow... see as person pack wahala for neck sey na chain..
2 Likes |
![]() |
Op.. shut up.. u no sabi bible.. hell is free.. if u dnt believe Jesus can wash ur sins away..
1 Like |
![]() |
Sumtimes i dey vex why all dis social networks dey exist sef.. if not for twitter.. dis man fit open hin mouth talk dia nonsense neh.. celebs misusing twitter since 45 A.D
|
![]() |
Are u sure dis is a woman??
4 Likes |
![]() |
Comedy central indeed
|
![]() |
#naija 4eva
|
![]() |
Naija
1 Like |
![]() |
Seeing lindaikeji. as d link gives me some joy.. thank God she's trully back. Africa's. Blogger no 1
|
![]() |
Dis small girl jux gain world popularity after taliban shoot her for head in 2012.. see how disappointment can turn out to be a great blessing.. abeg who can go to sambisa and do thou likewise..
|
![]() |
It baffles me on how goodluck who has barely spent abou 5 years in power is richer dan robert mugabe who has bin in power b4 i was born.. na wa oooo..
|
![]() |
We go still una anyhow.. UP NAIJA
|
![]() |
Op are u serious?? So ur askin us wat wizkid is doin wit d statue.. U no get eye neh??
|
![]() |
Is dis a joke??... seun u hav to wipe out some threads fast cos dis nonsense is gettin too much
|
![]() |
Wen i get my billion dollars.. some tins will be added to datlist..like.. A billionaire from nairaland.. 1 Like |
![]() |
Cool dressing
|
![]() |
Davido was only playin na.. why is d girl givin her kiss soo seriously??
|
![]() |
God bless dis guy.. he undstands d true meanin of a celebrity.. anyway lemme nt call names.. buh u knw wat i mean
|
![]() |
Mehn.. tiwa fine joor.. mek we talk truth
30 Likes 1 Share |
![]() |
DORO IS A MONEY SPENDER.. can a demon spend money??.. my guy stop dey hate joor.. i cast out d spirit of poverty from dis thread now!!!
3 Likes |
![]() |
Dis oluwoleyinka guy.. y u dey para na.. don jazzy is wealthy weda u like it or not.. and sorry to burst ur bubble buh Mavin energy was set-up by both don jazzy(Micheal collins) and his bro James collins.. again u no see resemblance for dia name?.. Stop hatin bro.. its a deadly disease..
3 Likes |
![]() |
Hahahaha.. dis guy neva hungry yet.. mek dem come try dis one for naija na... naija pple go evn help dem strait d cross, ome plant am for ground... the 3 wisefools
|
![]() |
We shuld get anoda view b4 we conclude
|
![]() |
Buh dis haus big name. Mek dem come my area.. dem go see haus wey small person toilet and na full family dey live inside
|
![]() |
We wey short suppose giv thanks to God oo.. cos i neva see dis kind shortness b4..buh good tin is she's happy ooo.. thank God for her.. i dnt evn knw hw to pray 4 her.. weda i shuld pray for height or for hed to remain like dat so ahe can enjoy her record..
|
![]() |
Maybe ice prince bin wan pick something for ground ooo.. or maybe hin dey shake fans for down..
|
(15) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |