NewStats: 3,264,387 , 8,183,576 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 09:02 PM 123918

6z3e3g

Maestrojay's Posts 4p596t

Maestrojay's Posts

(14) (15) (of 15 pages)

maestrojay(m): 7:53am On Sep 08, 2014
.. M.I. practically brot up ice prince.. nd dem no be age mates sef.. so it normal for him to genuflect b4 hin senior.. buh to say M.I. is king simply because of dis.. mehnn u missing it big time..
maestrojay(m): 11:46am On Sep 06, 2014
Omo dis tin made frontpage ooo.. anyhow public universities rock joor.. if u agree.. like comment...

4 Likes

maestrojay(m): 2:41pm On Sep 04, 2014
Pisshur or adonbelivit
maestrojay(m): 2:33pm On Sep 04, 2014
No hating oo.. buh Dah car no near 60m at all.. pato boy no get dah kind money.. except hin wan enter dept

3 Likes

maestrojay(m): 12:24pm On Sep 03, 2014
All dese small small children.. as una don see small money.. una come dey misbehave.. mtcheeww.. na who get dia time..
maestrojay(m): 5:53pm On Aug 30, 2014
For a moment.. i thought Chelsea were playing against Brazil..
maestrojay(m): 11:16pm On Aug 28, 2014
Pisshur of d baby formin in her womb or adonbelivit..
maestrojay(m): 1:01am On Aug 24, 2014
RIP pa micheal.. tanx for giving us "naija most consistent artiste"
maestrojay(m): 12:53am On Aug 24, 2014
Wetin dey worry dis op nw?.. u no get eye to see sey na celebrity section bdis..
maestrojay(m): 11:01pm On Aug 16, 2014
Na wa ooooo.. which kind bush dey front of dah place.. ?.. mek i mind my business joor... exam tinz.. i pray for success..

1 Like

maestrojay(m): 9:37pm On Aug 04, 2014
Looks like an empty auditorium.. maybe dey are jux "stage-testing"... if ders a word like dat..
maestrojay(m): 11:46pm On Jul 30, 2014
Wahala dey oo
maestrojay(m): 5:29pm On Jul 28, 2014
Na so.. one day we too go Forbes list... God pls crown our effort with success..
maestrojay(m): 5:03pm On Jul 28, 2014
Hmmm.. let me try nd withhold my reaction...
maestrojay(m): 4:59pm On Jul 28, 2014
E fit be dem oo.. buh NO.. sumtin in me still meks me feel d kidnap was d scam.. i guess some things just dosen't add up in dis whole issue... buh lets kip watching... d truth will surely come out eida soon or later..
maestrojay(m): 8:12pm On Jul 25, 2014
Na wa oo.. na to go solo nw oo.. no shaking, no hugging. No body . relating frm afar is the best policy

13 Likes

maestrojay(m): 7:04pm On Jul 08, 2014
Hahahahaha.. if nairaland crash.. its APC

1 Like

maestrojay(m): 8:02am On Jul 08, 2014
Lovely article u got there
maestrojay(m): 7:52am On Jul 08, 2014
If he dosent resign.. mek dem golf am comot frm d office.... Criminal.. 2nd to comment... #dancing#

1 Like

maestrojay(m): 7:48am On Jul 08, 2014
Na hin sabi

(14) (15) (of 15 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.