NewStats: 3,263,927 , 8,181,929 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 07:54 PM 1418g6z3e3g |
(14) (of 51 pages)
![]() |
bamiworld:Bro u Dey Bleep up Don't u have a Twitter Message police PRO for Lagos Post am tag Nigeria police |
![]() |
jamafa:Na lie Scam come in diff way Alfa Na vision dem Dey see 4 Likes |
![]() |
SmartPolician:God bless u Muslim Imam generally hate smart person 4 Likes |
![]() |
Jayhome24:Bro even scam Dey Islam But Dey hardly insult imam If Una no buy he church go buy more over they are not complaining 18 Likes 5 Shares |
![]() |
Mak he stop all this Enough of the mock to Christianity No be by force to buy Na where man Dey work him dey chop 23 Likes 8 Shares |
![]() |
All his money is liquidated He Dey owe big money and no hope of paying back 82 Likes 2 Shares |
![]() |
What help do you need ?
|
![]() |
ayjay45:You Dey mad You think say all cult group Na same If u like go Eiye or viki u go jus start to Dey thief U think say dem no Dey send them message ? All thief no be their wish if u no no 4 Likes |
![]() |
Funkyswagzz:Even me too no no 😂😂😂😂😂 I confuse hw dem won take pay am Nigerians are always broke |
![]() |
Danger squad Ready to kill 22 Likes |
![]() |
SpaceX:Na long term Which will be paid when u start working I guess so 66 Likes 4 Shares |
![]() |
How can CAN be the owner mak Una too reason am Na Which church dem don first share Edo govt rice 😂😂😂 Muslims no go benefit or watin |
![]() |
gsbrieladah971:Go chemist buy normal ampliclox capsules Dey put am for the spot every day he go heal ones |
![]() |
Jus Dey play Aboki mak don change am to we are no longer interested Ba muayi |
![]() |
Na lie Planned work Show us he pics and corps 1 Like |
![]() |
Put ampliclox he go heal ones
2 Likes |
![]() |
An hungry man is an angry man nothing wrong
|
![]() |
1500 only He Dey show 1 Like |
![]() |
Aboki no send army Na we south dey fear them |
![]() |
StillDtruth:I no understand u |
![]() |
Sometimes it confuse me if it gods that create us or God to be honest If we were all created by God who gave African witches demonic power to concurred the world ? |
![]() |
If na even better gal dem Dey suck he go good Dem Dey suck dirty 😂😂😂💯 |
![]() |
Ebonyi always Dey resemble each other them Dey be lik who Dey suffer even if dem Dey enjoy
1 Like |
![]() |
How much per 1
|
![]() |
Tinubu don use Nigeria money play forex trading 😂😂😂😂😂 Hoping for return Long term trade |
![]() |
Mak una Dey fool Una self Na dog mak dey protect u stil Dey bite u All we need reduce subisidy we Dey die |
![]() |
MysteryofLight:Ewu lik say u go protest If I eventually meet u Na cane I go take flog u I Dey track ur IP 1 Like |
![]() |
ovie8200:U no well at all How I take be bad belle See bro people must die Naija police no get sense am only touched nothing else |
![]() |
Rip to anybody mak go die for the 10days protest for the betterment of all of us
7 Likes 1 Share |
![]() |
Protest never start Una don Dey destroy
2 Likes |
![]() |
Lovehunter82:You don't mean it Really Na wa oooo 1 Like |
(14) (of 51 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |