NewStats: 3,263,957 , 8,182,084 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 03:47 AM 513k636z3e3g |
(18) (of 51 pages)
![]() |
Kyng1:Chicken pulse and herpes and almost same thing you need to bring out the water if not re occurrence go Dey |
![]() |
.
|
![]() |
This is herpes the only solution is to bring out the water with ampliclox Jus buy ampliclox open dey put daily gradually all the water go come outside but very painful If u threat ur penis ur face own go Dry Press the boil and put ampliclox 2 Likes |
![]() |
Please how can I apply to Seneca collage The website not working |
![]() |
Odin don posses am He don cult Na uselessness Dey he body 7 Likes 2 Shares |
![]() |
muykem:U fit wait small |
![]() |
May u have Bob among ur children Iseπͺ
|
![]() |
vibbb:Where he bounce go bro He don reach apex of he career bro Mak Una no Dey deceive Una self To be a dep gov u think say he easy |
![]() |
ObiPandora:ππππππ Abeg Na lesson dem Dey teach us Do not fight ur Leader |
![]() |
No go find who no Dey talk trouble πππππ Obaseki don Dey talk now everybody Dey shout wickedness πππ |
![]() |
[quote author=Ekenem123 post=129443321][/quote] How did you manage to get a scholarship any step to follow |
![]() |
Paraman:If no be cheating they might end up first 47 Likes 4 Shares |
![]() |
ademola2017:How can I start |
![]() |
Message me with your name
|
![]() |
[quote author=GreatGod007 post=129436635] Maiduguri[/quote |
![]() |
GreatGod007:Where do you reside |
![]() |
To be honest I see no reason why Pdp Dey fight this man If you know u have done well why afraid of LP Pdp don steal all their important people with position jus few months to go 39 Likes 5 Shares |
![]() |
Mak Una leave Davido Dem no even dey see vision for themself or church Everytime Davido |
![]() |
To my understanding someone is trying to disgrace you Waking bear footed means madness Pray for you to stop having such dream |
![]() |
JustMellow:Please am applying for a 2yr course how is my proof of fund will be calculated |
![]() |
Na one of he useless friend go Dey advice am Mak this man go find work Everywhere hard 3 Likes 1 Share |
![]() |
Morbeta11:You talk am finish Pure yahoo Mak dem go bury am Watin dem Dey check mak dem need money ? 2 Likes 1 Share |
![]() |
Please what is diversity teaching in Canadian collage
|
![]() |
If na true he go turn man come back Meanwhile he get money he go pay for Vip section |
![]() |
chucks185:Bro Na exchange rate I Dey talk mak price fit come down We Dey see he effect daily 2 Likes 1 Share |
![]() |
God Abeg help Tinubu If u Dey swear or wish am bad mak Peter Obi fit be president Na we the citizen u Dey wish bad Tinubu don already made 30 Likes 5 Shares |
![]() |
UcheKingsley1:How can I private chat you |
![]() |
I no sure If na him truly Nigeria police Na best in discipline Wat about he bra and pant he no carry follow Hope he no forget pad πππππ 15 Likes 1 Share |
![]() |
zubizareta:I do not have to visit the embassy for interview |
![]() |
Obaseki Na silent person no means say he dey dumb Philip too do himself No atom of respect even to osho baba 28 Likes 2 Shares |
![]() |
Asiwaju My funny president I miss campaign Tinubu say wen Obj won roast Atiku like Christmas goat Na him rescue amππππ 1 Like 1 Share |
(18) (of 51 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 31 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |