NewStats: 3,265,171 , 8,185,890 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 06:17 PM 1h3416z3e3g |
(13) (of 13 pages)
![]() |
I used GOD take una dis have shown dat we shld not vote any old man again plssss atlist from 50yrs can think of d younth dan all dis mumu old man.
|
![]() |
Y den no go kick her out wetin she go eat chinnes get food abi she want bring anoder virus.
|
![]() |
Dis show dat north are not eating good food & also d 15 chines dat came to nigeria is for abba but dey not save him.
2 Likes |
![]() |
It is remaining two more pple bcoz she say 3death in aso rock.
|
![]() |
Pple have die and dey are use to dat let dan allow pple to go out because dey have now undst d hole tin abt d coronavirus.
|
![]() |
Tramado, weed, rochi, c&c all dey work she don pack put for head.
|
![]() |
Wetin i rush come see.
1 Like |
![]() |
I no undst no b 9ja ik b abi na biafria him for post.
20 Likes |
![]() |
Bill gate is d front man because of d money dey give to him what about d man dat is richer dan him y is d man not talking of dis. if u dont have virus u can not take vaccine.
|
![]() |
Bitter kola can cure dis tin i dont y our govt dey wast time.
|
![]() |
Is ok no problem.
|
![]() |
Cant dey remove him from office has president of north.
8 Likes |
![]() |
Una notice say pple no dey fit commit again because money no dey again to dey buy card to recharge.
|
![]() |
B is one of dem shakur have report dat dont arms again & dat chad have taking it.
|
![]() |
Start wit ur mother na abi na man she b.
|
![]() |
Dont mind dis pple what u have is internal hit if u go for test dey we not see it my advice is for u to stop eating protein because any u eat it it starter itching u am i rite so stop eating protien & also stop highness infact dont eat or do anytin dat we make ur body worm.
1 Like |
![]() |
Wich one chad army go kill abi dis one na for lagos dem dey.
|
![]() |
Hahaha is d chip she is talking abt pple we die & is d chip wich is d vaccine u pple have to undstand dat dis antichrist can jts come it have to start somewhere.
|
![]() |
What of pple dat have interna hit so dey have coronavirus.
|
![]() |
Hahaha tins is happening dey dont money to fund dis nonsense pple dey na use niger army to cover very tin up.
|
![]() |
Dey what all off us to go inside so dat dey can on d 5g network to kill pple.
2 Likes 1 Share |
![]() |
Even if oil na $10 na still money e b to nigeria.
|
![]() |
U have internal hit is had doctor to no stop anytin high and stop eating protine eat only friut and odas food dat do not contain protine drink alot of water ok.
|
![]() |
For him to bcome d most richhest even he have to do dis for him to b because dey have him and he want to take over by doing dis chip to rule and bcome d richest even.
|
![]() |
Why r dey trying to tell us dat dis man is in aso villa why?
1 Like |
![]() |
If u do not have money hw can take care of ur family it is and attack on d G7 countries dat have b controling economy for long to bring dem down because d G7 countrie is seriously hit by dis virus to collaps dere economy and take over.
|
![]() |
So common pay has u used dem no fit do dat means wahala dey dis country oo.
|
![]() |
In akwa ibom pple r still going up and down anyhw dey like.
22 Likes 1 Share |
(13) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |