NewStats: 3,264,585 , 8,184,175 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 04:16 PM 2s5j39

6z3e3g

Koko1119's Posts 6o5f47

Koko1119's Posts

(1) (10) (of 13 pages)

Koko1119: 5:43pm On Apr 11, 2024
that's going to happen to someone one day
Koko1119: 10:03am On Feb 18, 2024
Waiting that 🐐 sabi
Koko1119: 9:59am On Feb 18, 2024
don't worry just get me out of this zoo I we make things easier for you.
Koko1119: 9:57am On Feb 18, 2024
U go win USA election this year.
Koko1119: 8:18am On Dec 14, 2023
I think say woke nah 76 yeaars
Koko1119: 8:17am On Dec 14, 2023
I think say woke nzh 76 years
Koko1119: 9:09am On Dec 01, 2023
The way politics have taking over the country that is why people studying law to fight for themselves. because the court can not deliver .
Koko1119: 3:29pm On Nov 09, 2023
Your money go finish, see your breast
Koko1119: 11:09am On Nov 08, 2023
Nigeria govt go finish una for hunger
Koko1119: 6:01pm On Nov 03, 2023
Your country is not producing anything that can compete with other country goods.
Koko1119: 7:17pm On Nov 02, 2023
Dey want to use it at jabi lake abuja.
Koko1119: 5:26pm On Oct 28, 2023
Who dey buy shares for Nigeria, may him/she no say Nigeria no dey produced anything.
Koko1119: 5:16pm On Oct 28, 2023
Why dem come sitdown for ground
Koko1119: 8:04pm On Oct 23, 2023
the drugs that she is taking is bigger than the law.

56 Likes 5 Shares

Koko1119: 7:37pm On Oct 23, 2023
Una for pack UK shit tire
Koko1119: 7:08pm On Oct 17, 2023
Dey are free
Koko1119: 9:17pm On Oct 16, 2023
OK dat is why dem send KANU make him come take Igbo land.
Koko1119: 8:58pm On Oct 16, 2023
Nigeria govt block dey control our social media with out letting us no, but now dem want go in human right council
Koko1119: 8:29pm On May 06, 2023
Congratulation king 👑 Charles
Koko1119: 11:26am On May 02, 2023
Kogi voted for him he followed my rules
Koko1119: 11:25am On May 02, 2023
Logo people voted for him he followed my rules
Koko1119: 11:13am On May 02, 2023
How did mc oluomo no dat shina pellet did not vote is father
Koko1119: 4:41pm On Apr 28, 2023
The next president own go fine ooo
Koko1119: 4:36pm On Apr 28, 2023
Nigeria did not need democracy
Koko1119: 4:26pm On Apr 28, 2023
Weldon sir
Koko1119: 12:53pm On Apr 27, 2023
Earth is hell
Koko1119: 12:28pm On Apr 27, 2023
Aliko Dangote has forgot me but when he need help he re me.
Koko1119: 12:25pm On Apr 27, 2023
Aliko dangote
Koko1119: 11:14pm On Apr 25, 2023
Stop all dis is once your president
Koko1119: 1:45pm On Apr 24, 2023
dem dey Waka for leg dey come
Koko1119: 12:45pm On Jan 16, 2023
How person go dey sure say you go pay if him give you

(1) (10) (of 13 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.