NewStats: 3,263,952 , 8,182,064 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 02:00 AM 4b3e6o6z3e3g |
(8) (9) (of 9 pages)
![]() |
![]()
|
![]() |
OP u just mumu naturally, I just dey read ur post dey stroke my blokos cos we know how ur story go end... SPOILER ALERT : now playing: Mariah Carey - heartbreaker Modified : so him still dey fuccck up with that kin yansh u gather? Na wa oh some men no know wetin dem want sha,u sef wetin dey make u stay sef ? Na the fucck nii abi what? I for chyke u sef but that guy go don chop all the nutrient for ur body |
![]() |
The only song wen ice Prince don ever sing for this life wen make sense na magician ,oleku only made sense cos of brymo,dude shud feel bless and humble some numbskulls take am as celeb
|
![]() |
holatin: Done did it no biggie,what else is there? |
![]() |
Why N.A no dey display the corpses of the boko guys dem dey kill na,the internet is filled with pics of victims yet no pics of the enemies,Wallahi something gwan
|
![]() |
Modified: I didn't read the story well,guy she's not on any bondage oh,na u gan gan dey live in bondage,better leave that girl alone n focus what's right in front of u,to insult u dey hungry me sha cos u bringing disgrace to the male folks with this mumucious gist but the fact u bring it up shows u r truly thinking about breaking up,guy.Kai finally na ur wife and kids I pity
1 Like |
![]() |
Wallahi I no just understand the story this OP just share,who be this people sef first,where are they from?
1 Like |
![]() |
Virgin how na,fuvk wen sweet like that thing wen dey inside turkey marrow,suck am once u go forget turkey meat dey only suck marrow
|
![]() |
U take 2 of our men,4 shall rise in their place. Hail hydra |
![]() |
LillyAnne: Asin ehn,u wen look even younger than chidinma don blow e kon be her |
![]() |
![]()
|
![]() |
![]() |
I like big buttts and i cannot lie,the joy of watching my girl shower,or cooking nna ehn u will just want to grab/smack/pinch something nii no be lie
2 Likes |
![]() |
Wetin him dey sing gan
|
![]() |
krall: Me too,Uhm so do u wanna fuvk? |
![]() |
Someone scammed me on tonaton right here in Ghana,I saw a brand-new HTC M8 on the site but got a fairly used HTC M7 on delivery, my girl picked the phone up for me cos I was far away so she didn't know the difference,I nearly craze cos she just paid without even opening the box ![]() |
![]() |
Will it be a weekly something?
|
![]() |
Mtchew foreigner oshi coogar: i don't understand how people board taxis and share it with other engers. to the best of my knowledge, taxis are supposed to cater only for you and you alone. |
![]() |
Oluwaseun Osewa u dey fucck up wella,pls delete my
|
![]() |
-mos def -common -the roots -talib kwali -gangstarr -scarface -Nas -jayZ (after the black album I lost interest) -kendrick -dmx -canibus -BIG krit -Capone n Noreaga -The LOX -naughty by nature -N.W.A -busta rhymes -vector tha viper -mode nine -ruggedman (before he sold out) -kanye (college dropout only) -lil wayne(tha carter 1 album was aii) -T.I -lupe fiasco -B.I.G -pac -slick rick -Meth n Red -Ruff Rugged n Raw (u heard me) -dagrin -lord of ajasa -kano -jarule -eminem (early years) -Snoop dogg (dat year) -xzibit -kurupt young gotti -Fiddy (get rich or die tryin was fire) -pharoah monarch -shyne po -wu tang -nate dogg -B.o.B -blind fury Ati be be lo Still we will survive no matter what my niggas just stay alive |
![]() |
Wow I had d same problem too,haven't resolved it though cos I don't know where to begin,so any advice wud be helpful for me too,but watsup with waec tho? Dem dey mad neksummi: I'm from and live in North-Eastern Nigeria and did my secondary education in South-Western. I haven't gone back to the school since I collected my statement of result in 1999. |
![]() |
Guy are u gay?plus OP and una 2 the both of una dey mad Teenage Money: My Sexy Dude. Looking Cool |
![]() |
U just dey talk plenty,all I got was mercury this,protein that,break am down biko,will it make me smarter or make my oko larger? Op u r mad
1 Like |
![]() |
Wetin go make our president enter train in d 1st place,money dey inside?dem dey pay?..op u r mad
|
![]() |
Op u r mad
|
(8) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |