NewStats: 3,263,938 , 8,181,979 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 09:08 PM 3k6h3j6z3e3g |
(1) (9) (of 9 pages)
![]() |
I only came to read ta'gbons
|
![]() |
I for like fvck this girl too oh,abeg shey the belly don shoot out or nah?
|
![]() |
Did she know this before or after he fcvked her?
|
![]() |
TamedWolf90: I dont understand why people go dey compare God's own country with America,yankee when don sell himself to the devil already,look ehn.Naija bad we know already but we shouldnt follow the west like zombie,i bet you even homosexuals sef...sigh 2 Likes |
![]() |
She was compelling him too,if not why did she close the door and why did she even have to explain the sensitivity of her breasst.im against rape and sexual harassment but women really need to know how to speak up against it themselves..good thing she made a recording,very smart.
2 Likes |
![]() |
Shewe don dey gather mind this days,dem no even dey hide again..nna na wa oh.man pikin go marry so?
|
![]() |
Shewe don dey gather mind this days,dem no even dey hide again..nna na wa oh
|
![]() |
What about krekata krekata,or shuperu,or miami,dubai,your mama,fine girl.
|
![]() |
World no go end joo,its a normal sumptin in Kenya,dem use fcvk swear for Kenyans just as dem use jollof rice swear for we.
|
![]() |
What is light?
|
![]() |
Which of the US abeg make i bundle all my neices and nephews go make dem better dia lives til i them.abeg make that woman draw me map of the routes she dey take.cos last time i checked no be moin moin to enter yankee
|
![]() |
There are some girls that brings substance into your life,that brighten up your day just by their presence,last year i boasted about a girl that went out of her way to get me groceries worth 50k.i didnt tell her anything or complained to her,she just stormed my house with stuffs, with an act like that i will be a fool to lose such a rare gem right? But alas she travelled out back to school.its been a year+ i have been celibate,but coincidentially im getting laid tonight,maybe this post is a sign from the gods i shouldnt fvck,hmm but e don tay and i need to feel the warmth of a woman titts on my face.
3 Likes |
![]() |
For research sake im ready to donate my preek to see if its only a myth or its for real,just point me to the right direction.
|
![]() |
The sooner people realize that salvation is an individual race and no pastor or imam or holy books written by mere mortals will save you.live a righteous life,stop putting people on a pedestal.
2 Likes |
![]() |
Spotted fire,abi dem snap picture post for IG but you being amebo go copy am dey post up and down,no go make dangote your role model dey follow chewing gum social media celeb wannabes up and down.
|
![]() |
Please which one is drug or injection again NL..lol abi you meant tablet vs injection nii??
|
![]() |
Pastor goody goody
4 Likes 2 Shares |
![]() |
The guy sef check her out know say she fine,she look like janet jackson.kai the guy jam better free fvck.well until the divorce that is.but wallahi assuming she no fine and she just dey like our NL girls this dream for no materialize
1 Like |
![]() |
![]() |
Afterall Obj went to prison and still became the president of Nigeria, in Nigeria.prison doesnt affect the rich they might just feel the shame for a minute and then on with their lives.our judiciary system is a joke wallahi.what all this has taught me is for me to make bastard cash and damn the repercussions as long as i have my bail money by the side..smgdh
|
![]() |
Wallahi before i read the whole piece i just told myself that atleast one igbo must dey among alas na the complete four...NL don dey teach me rubbish finally
23 Likes 1 Share |
![]() |
Okay that shotgun is too clean secondly the list of weapons recovered never said anything about a shotgun.
|
![]() |
Wallahi I only came to view disturbing pictures.more please
1 Like |
![]() |
Assuming say miraculously the lions ignore am continue dey chop their meal him church for increase 100 folds by tonight.dat lion go lick him lips wella tonight,cos yanssh part of every animal dey sweet die
|
![]() |
Dem tittties tho
|
![]() |
I can totally relate,a very expensive and bitter lesson for all of us..
|
![]() |
Those of you guys saying she can't speak,or what will she speak,or she's illiterate,you guys should halt it because firstly English isn't our mother tongue,if she decides to speak Yoruba or pidgin then you as a Nigerian should be happy,after all there are lots of celebs around the world who don't speak English yet they run things.I'm 100% behind her if she never speaks English sef,that will be her own swag...#teamProBlack
1 Like |
![]() |
The way I go knack knack ehn when my turn reach,no worry.
2 Likes |
![]() |
Switup: Blushing ke,free to to..sorry freecocoa when dey relate to all men,women and animals when tender cash.as I send you this message kon abi you go blush again |
![]() |
No.6 the day she receive her first head
|
![]() |
LORDSAMURAI: Same thing I thought about when I heard the news,its no surprise though he was always wearing one or two clothing's that have subliminal devilish intent,didn't want to say anything so I won't be labeled as a hater,then its he's life though let him enjoy "while it last" 1 Like |
![]() |
I'm just thinking out loud how many project has my governor in Bayelsa state commissioned,see Rivers state for backyard here dey progress.shaking my gaddamn head
1 Like |
(1) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |