NewStats: 3,260,844 , 8,172,770 topics. Date: Tuesday, 27 May 2025 at 07:50 PM 4j23276z3e3g |
(1) (10) (of 14 pages)
![]() |
Nadingo:Confirmed by who naa 1 Like |
![]() |
Abeg let the first person to receive let us know o make we get hope
3 Likes |
![]() |
Jamahyel:It's not like they're paying all at once na. They hayno reason to delay. Hunga dey 1 Like |
![]() |
if to say I know na fish I for fry for Easter o FG have mercy
1 Like |
![]() |
IBBG: omo nothing drop 💧 o 1 Like |
![]() |
omo no alert gbim gbim yet?
3 Likes |
![]() |
Khisagye:Serious?. today? |
![]() |
Shady92:for real fa |
![]() |
any march dropping so far? No chop clean mouth fa. inform us
|
![]() |
Silverspooon: me sef ma shock fa Abeg any alert gbim gbim? ground dry o e need water o 1 Like |
![]() |
Ha so we are now in the era of chop and clean mouth? We used to update each other na some of u have collected January gbim gbim o
|
![]() |
Any December gbim gbim?
|
![]() |
Gopitoto: My boss u still dey otukpo or sabi anybody from there? I need better link up |
![]() |
kingmekus:If not from today, then from Monday. |
![]() |
NollyMedia:.. Inflation dey choke salary.. |
![]() |
Uchennaudejiibe: I'm not sure they are. But they are all still under treasury funded MDAs. And their salary structures were captured in the circular approving the pay increments 1 Like |
![]() |
AmandaLuv: There was a network glitch. Anytime it happens, the pattern of payment dey scatter. Right now I can only confirm that some civil defense and immigration have started collecting august salary, also federal pensioners are getting 8months arrears of increments of pension for 20%..At least payment has started. |
![]() |
sapa dey o. hunger hold man for neck like bowtie. Any dropping? na trek I go trek fa
|
![]() |
AmandaLuv: You know how we roll. Make we wait for first to beep alert 1 Like |
![]() |
You sure say these people never suspend salary payment?
|
![]() |
This month payment get as e b o. Has anybody been paid today?
|
![]() |
Menemonic:lol you dey whine me ni. Everywhere dry. |
![]() |
My people wetin dey happen Any alert for July? Hunger dey fa |
![]() |
Rinoxy:E be like na only your dept dem don pay o na WA oh |
![]() |
Smokey5:But someone here wrote that they received yesterday na. Same ministry |
![]() |
obinnanelson04:Me too o. Still waiting |
![]() |
![]() |
Any MOD gotten ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Is it because it's The first month of a new year? Water don garri
|
![]() |
Smokey5: Is it that you came here to drop false info?, the one thing this forum is known for is accurate info unlike those cursed ippis pages on Facebook. They've asked you to be specific, u Lock up and no one had corroborated your info too bad 5 Likes |
![]() |
Any show ![]() 1 Like |
![]() |
Smokey5: Chairman dey specific naa 1 Like |
(1) (10) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |