NewStats: 3,259,237 , 8,169,558 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 12:25 PM 6255h6z3e3g |
(1) (10) (of 122 pages)
![]() |
Moniepoint is good, it may be the service provider network the woman use that caused it, your money will be refunded
1 Like |
![]() |
Damn, this people too wicked
5 Likes |
![]() |
Na electrical work I dey find, house don tire me
|
![]() |
Lighterx:Lols, even alfa dey eat pig and dog, To buy kilo of pig is now 6k 8 Likes |
![]() |
Break bottle into pieces before you cement it
|
![]() |
Ogba is not cheap
|
![]() |
If Dem like make Dem use my bvn and nin together, Dem no fit borrow anything, I don spoil my credit card by myself with loan
2 Likes |
![]() |
Smile, it's not easy, just play with the money that won't affect you
|
![]() |
Werey alaso ![]() E ko shi jhor |
![]() |
Kukuma dey kill them chop one by one, them go fear am say him get mind
|
![]() |
Nice upper cut
146 Likes 10 Shares |
![]() |
If you like date for 10 years , she go show you her werey if she gets for head likewise men too
1 Like |
![]() |
Na una sabi
|
![]() |
Na only cloth tear now, make them give them boxing gloves make them show us better fight
|
![]() |
Eyah, sorry, Just let go since you are not married 6 Likes |
![]() |
Finishing the house, tiles, electrical fittings, plumbing fittings and paint will gulp like 10 million, I will advise you get like 20m to be on a safe side unless you just want normal building without best finishing
2 Likes |
![]() |
Pastor Umahi
|
![]() |
Food alone in Ghana will humble you
1 Like |
![]() |
Lol, bad man
|
![]() |
Make I dey see money dey sustain my family na em be my own goal even if everything is hard
3 Likes |
![]() |
Uhmm
|
![]() |
No be everyone e concern
1 Like |
![]() |
Corrupt people at the top
|
![]() |
Let the battle of the elite begin
|
![]() |
guobe:Na to buy food stuff for house ooo |
![]() |
tadestr:Are you a kid of 10years? I am sure 16year old kid will return d slap ASAP 1 Like |
![]() |
Sorry for your loss, I have the same experience 2012 at oshodi but na me go withdraw that year for access bank... Seriously I don't know what those guys use on me... 1 Like |
![]() |
StarRiderr:I bought paint of garri 2200 and derica of rice 1200 on Saturday |
![]() |
Because una get money you go they talk like say it is easy for others...
|
![]() |
Well here they don't use any form of chemical or any form of soap for fufu... But I have seen where they use hypo for chicken, that is why I will never buy frozen chicken from Nigeria poultry , if I see how they process frozen foods we buy I may not even eat at all again ![]() ![]() ![]() 1 Like 1 Share |
(1) (10) (of 122 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |