NewStats: 3,263,485 , 8,180,288 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 08:05 AM 734b1g

6z3e3g

Harrykn's Posts 2j3s6f

Harrykn's Posts

(26) (of 104 pages)

Harrykn: 6:24am On Mar 22, 2022
Kano.
I’m not surprised

1 Like

Harrykn: 6:14am On Mar 22, 2022
Rest in peace. ASUU and fg Rest In Peace too asap.

Harrykn: 12:48am On Mar 19, 2022
ASUU and federal government una ticket go cut one day.

23 Likes

Harrykn: 8:25pm On Mar 16, 2022
Iamdbull:

Amen ooo and you too ooooo
No be you buy slippers of 4k for oshodi 35k for island?
E get weytin I dey reason.

1 Like

Harrykn: 2:53am On Mar 15, 2022
Chai you nearly buss eye for that region wey bone dey ☺️
Harrykn: 2:50am On Mar 15, 2022
And if you ask me if zaddy is gonna buy you a mocking bird....

1 Like

Harrykn: 1:05pm On Mar 07, 2022
Senomii:
Na rare correct babe wey you get

No be all these brainless, zeeworld watching, zee music dancing, keeping up with the fvckin kardashians and basketball olosho wives watching, dstv remote hiding, agents of satan

1 Like 1 Share

Harrykn: 9:29pm On Mar 04, 2022
My brother this matter reach to smoke igbo-weed or mpurummi. Small 4years don turn 6years for university, my junior colleagues for private uni dey disturb my status with sign out pictures.
Harrykn: 8:45pm On Mar 04, 2022
Dirty and disgusting shit
Tarrrrr
My pritolin just fall

4 Likes 2 Shares

Harrykn: 5:35pm On Feb 28, 2022
Why do always delete my comments and posts?
Harrykn: 6:41am On Feb 28, 2022
It was announced on Facebook.
Let them keep setting fire in someone's house while they live in peace and scroll Facebook

1 Like

Harrykn: 6:38am On Feb 28, 2022
Good for them.
Make them enjoy, dey waka round person country.
I dey house( Nigeria) chilling with BuBu and Bat...
Besides bread price go soon increase, Nah me go suffer later. Everytime person go just dey sad.

1 Like

Harrykn: 6:27am On Feb 28, 2022
So because of putin bread go add price after all the Agricultural investors we have here in Nairaland and Nigeria?
After all the Agro-project up and down this big country we still dey import wheat and other bread orishirishi ?
You people must be joking, I sabi when Buhari dey joke.

7 Likes 2 Shares

Harrykn: 6:19am On Feb 28, 2022
And how will they leave after banning Russian airlines?
Abi the ban Nah just media propaganda?
They thought coming up with sanction and making noise on social media will help redraw PUTIN'S action? Hahaha indeed a leader!! Put am for Ukraine body lets watch how and US will send airplanes inside Russia to Evacuate it's citizens.
Buhari is watching.
Harrykn: 1:43pm On Feb 27, 2022
Green white Green
Hahahaha
Harrykn: 1:20pm On Feb 27, 2022
I can't the last time any church saw my face, I pray at home and do the love shi yougerrit. My faith is stronger than amala and with little prayer I finish work. So when I see people shout prayers and hit the ground, clap hands and do do plus heavy sound and bass nna na village way be that Nah.
Harrykn: 3:57pm On Feb 26, 2022
NewDp

Harrykn: 3:34pm On Feb 26, 2022
Nah small matter no worry e go die down. I've had bigger one in that same spot and all the epidemic creams and antibiotics refuse to work. It went off on it's own and left a scare there.
Harrykn: 3:26pm On Feb 26, 2022
Sir you've been kneeling too much.
Try lying on the floor next time you go to visit Ndi Amala, this election is very important.

1 Like

(26) (of 104 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.