NewStats: 3,263,667 , 8,180,948 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 07:53 AM 3p35w6z3e3g |
(30) (of 104 pages)
![]() |
Clowns and disguise enh In the begin how any people bin Dey world abi Bible bin no talk am? We are all father Abraham’s sons and daughters abi una no Dey read how dem bin Dey reproduce as at Time? Something wey be nah distance Dey mek you reason like say if person no born from your family, village, house him no be your brother and sisters. We’ve all been laying our sisters and brothers for all I care. 2 Likes |
![]() |
Phoneworld:Now wey you don sell phone nkor |
![]() |
ndi4luv:Ndi Dey find job, mek I go borrow Boogyman KALA I’m about to blast his left LEG WTF MAN. |
![]() |
The boyfriend abi Wetin dem call am fit no see road like this guy sef and e Dey spend money . Holy holy holy
1 Like |
![]() |
You Dey soup now, check your akant and change before soup go boil
|
![]() |
Nothing, I repeat nothing will make this guy behind this keyboard commit suicide even if Tinubu win election, Biafra gets independence, Nigeria seperate and bla bla least I’ll do is wait for the worst that has never happened in my life.
173 Likes 13 Shares |
![]() |
Phone section is death and sorry oh NAIRALAND MODS has Been dragging too much unnecessary news to FP. I no deserve ban abeg
4 Likes 1 Share |
![]() |
GlorifiedGod:Loan apps!!!! you can’t defer ission in exams day, it’s not done that way. You only pay and suspend studies before the semester or during semester . Collect loan |
![]() |
you’ve been paying your sister’s fees from 100-4L for Agriculturist & 100-5L lawyer incredible well God 180k and by God’s grace you’ll pay. But reason am if your sister misses the exams it’s nothing new and it’s not bad because I see no reason why a 5L law student hasn’t had any connection that can pay her fees, no petty trade, nothin’, The other girl just wasted your money from 100L-400L n drop out with absolutely nothin’. Abeg if nah LAPO, Quick Money, any loan at all Abeg collect mek affliction no raise like dollar for the second time Else you just wasted lot of money that would have given you a strong and healthy business |
![]() |
I want to start that marketing stuff and my never talk about money yet
|
![]() |
Hahahaha
|
![]() |
Name checkers over to you
36 Likes 1 Share |
![]() |
He go teach person work?
|
![]() |
I no Dey sleep for man house, I wan pray before I sleep.... Confused set of people indeed |
![]() |
Hahaha, una don make people think say I don mad this early morning hahaha Candid 0 - Truve 1 Let second half begin!! I love you NairaPeople❤️ 6 Likes |
![]() |
Nah who get money Dey fear death.
|
![]() |
Black men hustling dirty
1 Like |
![]() |
vickybanks01:Does it operate like a normal lappy? |
![]() |
Kaluemma:Which street your shop Dey for Ikeja |
![]() |
Kaluemma:What’s the model of the Elite book |
![]() |
Kaluemma:What’s the name of the street? |
![]() |
Check Borno, I hear say that country good! Or enter Togo
|
![]() |
No be my business sha
|
![]() |
Ay92:God will provide
|
![]() |
6ixT8:Where I go see money like this !!
|
![]() |
6ixT8:
|
![]() |
Una Dey always carry programming for head when there are thousands of ways to make money without JS,Python,Ruby,Swift,Go...etc Abeg do what you can and stop allowing people put you in unnecessary stress 3 Likes |
![]() |
Dey watch oo, these guys go come your inbox Dey calm wase90
|
![]() |
People are struggling, some men are coded ashawo so there’s no need attacking Op. Give him the update he needs
3 Likes |
![]() |
Phoneworld:Ata Owo Asutan Ekpe ke ndó |
(30) (of 104 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |