NewStats: 3,264,951 , 8,185,194 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 10:40 PM 5ow4z6z3e3g |
(6) (7) (of 7 pages)
![]() |
Super Chicken.i will start watching their match back if they ever score more than #3goals
|
![]() |
mtchewww roborebe
2 Likes |
![]() |
Mr Common sense ![]() ![]() |
![]() |
terrorist financiers see there face
|
![]() |
when you are broke when she see no confidence in you when you not well presentable i tell you thats just the simple truth 2 Likes |
![]() |
all i know is that if that man decided to quit Politics like OBJ lotsa people will see his relevance and start begging him to come back if i lie ask PDP
|
![]() |
Hen hen i see say you don mature true true
1 Like |
![]() |
and by God grace i go dey alive and we shall see for Ourselves
|
![]() |
Just dunt bring them here in earth e be like say money and over science dey worry their head abi
1 Like |
![]() |
it is called the OMAME style ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
if the Dullard as presume says we wunt sell our assets "no way" Nigerians would say the poor are suffering and apc keep scamming.abeg my concern now be say who are the Nigerians sef and who be government who dey dictate for who...Honestly am tired of this country.
1 Like |
![]() |
its actually a LIMOUSINE BIKE
1 Like |
![]() |
i tink he need to try that JUJU if naa fake or confirm
|
![]() |
promotion guaranteed ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
good old days when AGBADA dey get POLO
|
![]() |
abi n my eyes u sure say dis naa frank edwards or frank edoro ![]() |
![]() |
abeg where dat carter bridge dey for ibadan,,,,wey molete wey dugbe,wey ogunkpa,wey omi,wey apata....u dey show us jst some side of felele and chalenge yu wan lie for us say ibadan fine....abegi clay houses still plenty for ibadan jor
|
![]() |
waShine:and yu tink say naa by menstral period wateva,and men not praying after sex or so is the mark to righteousness or ticket to heaven...lets not start religous war God judges d heart of men and not pretence to decieve...incase yu dunt know not everyone in the church is righteous but dey go to church to service there spirit and plead for forgiveness of sin and ask for grace to be holy and pure in spirit |
![]() |
Addicted2Women:wailers can wail anyway hope yu know there were pen and paper then..and jerusalem jordan and nazareth is still in existence till today..lets not argue..and as for d pix and movies yu shold be mature enof to know dwriter uses an epitome to describe who Jesus is and his lifestyle when he was born on earth simple naw as ABC. |
![]() |
Zoe1: i swear i was once a wailer too but my case now na once i was blind now i can see.. i know synagogue gives food to d less priviledge yet shay poor pple still no dey. i know mfm gives best graduating student beta money does dat say make wailers sef read to collect hin own too.lailai seriously dat church is a blessing to it and d whole of ota cos i wen i small all dat side naa bush and evil forest like old saying dat time as wicked as "AJE OTTA" all d birds are now KIWI now..wailer iwas even told its a convenant student dat design dat new building sef.and say naa church member dey build am not JULIUS BERGERs dem..na wao |
![]() |
i love wailers wailing....as i know yu can neva please them,if man of God politics dem go talk.make dem sidon there wen already ota is now librated and pple of ota wud wish everyday is shiloh...d problem is dat wen yu are not informed yu will be deformed.. even if dem dey publish am for paper every year names of student given scholarship into convenant UNI,LANDMARK UNI e still no go do dem,and den roads d church has constructed dem go say shey e no favor hin bussiness.wen pple living in the environ are happy..i jst hail thee wailers una no fit taya of wailling.. 3 Likes |
![]() |
like say d idoit neva kiss anoda woman before or fork last week...no be video shoot small pikin dey do am
|
![]() |
like say d idoit neva kiss anoda woman before or fork last week...no be video shoot small pikin dey do am
|
![]() |
make hin stepdown jejely naw b4 dis tin like dis
|
![]() |
na wao dis same tin my small sista told me last week cos we so damn close...i swear i change face for her and remind her of some1 who jst died of AIDS on awa street..cös am not even ready to see her hrt broken i wud finsh d BOY... see its for yur GUD.see we guys jst want to taste d candy cos she fine
|
![]() |
Alishachris: Self-taught Dutch pencil artist Ramon Bruin has taken art to new depths. His drawings bring new life to what would normally be just a piece of paper. Like the work of M.C. Escher, the pencil drawings pop out in an optical illusion and play with viewers’ eyes. From a Clipper ship that sails across a table to a man playing tug of war with a pencil, the illusions he creates are endless and something to behold, with a little bit of comical flare for humor. Here is a select few of the artist’s drawings,It's damn crea-thieve una men yaw |
(6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 44 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |