NewStats: 3,264,060 , 8,182,463 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 01:38 PM 5h276v6z3e3g |
(1) (7) (of 7 pages)
![]() |
Oga abeg do give steflondon belle
1 Like |
![]() |
Wait this Marwa no dey age nii,I have known him since I was in primary skool den he was lagos governor and yet he didn't contest President like others would have done or retired as a senator.this man get levels
|
![]() |
Even myself i would resign due to the tension in the state for fear of my life and that of my families knowing wike no go gree and his thugs will start targeting those that wunt resign...that is the case in rivèrs now..his loyalist will treat anybodies fukup.and if yu die dem go begin shift blame on who kill you and one spanner lost be that
|
![]() |
Uk are confirm racist dem go show this guy pepper..God wey go catch am em no go deliver up to expectation...naa everyday press go dey find his mistakes..UK just fear dem.
|
![]() |
feranmi143:its called depression,he could have been sentenced to prison for wetin em know say em no do and no money for good lawyer to prove his inoccence and no money for bail....maybe neva be in his shoes.life can be very hard for some people and it will take just a miracle to save dem cos they lost hope especially in this tough country..may God please forgive his sins and transfers it to those that force em to take his life 1 Like |
![]() |
Oh no wonder naa Christians congregation and he knows if he swear by God a much larger percentage will want to trust him...this one wey no fear God
|
![]() |
Pdp and unserioueness in Ogun state are like five and six court gave you opportunity to redress the candidacy matter in 14 days yu no wan gree until court kuku strike una out completely from the poll una eyes go clear...eleyi confirm ijebu jazz is working on dem
5 Likes 1 Share |
![]() |
Who see as the security match the dude kick his ass...if they find out say he be igbo Chai he's dead...but why...this nigga could have been arrested jeje.
|
![]() |
E be like say yu think say we are lazy youth...I dey work and can't attend any rally presently but I will vote obi with my pvc on election day 100%...no be by attending rally alone.most of us are not full time politicians.get that into your head oga deji
6 Likes |
![]() |
This is the time he needs it...if e dey pain una use paracetamol...dem want make e go book local flight dey do consultations around Nigeria with Nigerian current security state..e so nkan imi
1 Like 1 Share |
![]() |
Another medal for baba oyedepo
1 Like |
![]() |
Kolapo alimi "The snitch" make dem adeleke sha give am security b4 them Mc go assassinate am now ![]() 2 Likes |
![]() |
Lol just like yu ended up promoting Peter obi right
Moh247: 3 Likes |
![]() |
Wait the plane landed for inside bush or what am I seeing kind of
|
![]() |
Kwakwanso really messed himself up for not accepting to be obi's vice...buh its obvious obi is a movement wey God hand dey upon...cos breeze don blow now we don see kwakwansiya finish
|
![]() |
I trust d kind team I move with to events weddings...if naa this kind wedding we go don know tey tey d kind person we wan go follow do party arrange for ourselves...and if the wedding to dull we don bounce comot go enjoy awa self or go home jeje find better or different thing to do
|
![]() |
Then let channels invite only those in govt to their station and keep dancing to their tunes..we no want to hear their one sided broadcasting or jonalism
wp: |
![]() |
Obi shud wait till then or Nigerians shud wait till then for good governance....God punish all our bad leaders...
|
![]() |
Oya i don quote yu now make I see if yu can man up to your word or yu are the same as this evil party called All Promises Canceled.
FalseProphet1: |
![]() |
Hummmm i see tanko having a backup plans of wanting to contest election later later....if yu ain't gerit forget abourit
1 Like |
![]() |
Today naa Saturday so I no dey go work so am not jobless and mind yu this is a signal to the party delegates that this is who we preferred and if they filled in one yeye candidate they are on their own and shall be responsible for Nigerian backwardness.. it is either obi or osibanjo,buh we no trust the vp again cos he said he wanna continue from where buhari stops.Nigerian has loose confidence in him cos he is not patriotic anymore and too quiet and slow
heendrix: 1 Like 1 Share |
![]() |
One yoruba adage will say maja masa laun mo akinkanju..thats the principle she followed brave pussy leader ![]() MrWondah: |
![]() |
There is nofin brotherly anymore if anyone threatens the peace of a country or state.thats why all this politicians commit all sort of atrocities and walk freely.we need someone with balls to checkmate dem..a lawmaker was suspended and later resigned for watching porn in the chamber abroad..if its Nigeria and a lawmaker rapes a lady and yu arrest him people will say witchhunt cos no law and order and sentiment flying around.justice has failed.
Mooh247: |
![]() |
Wait my question is,so because the guys constituencyhas 5 delegates does that give him right to disrupt an election.even pple in government includingwire shud not be above the law..let's not be sentimental Nigerians
Mooh247: |
![]() |
I feel that is why atiku can't become president sef he was scared of tinubu,they know he is way more smarter and ambitious...if atiku had chose em atiku will av emerge president for long likewise tinubu and we will have avoid this shit of a current government....now non of dem go win that presidential seat dey can go fuk demself...we want someone better than the two of them simple as ABC
1 Like |
![]() |
irunoko:you are right he lacks empathy and he only cares about his job.am only still working with em because avnt secure another yet and probably other good pple there that shows me love and called me the other day.i the day he insulted me for comming late.and I did that on purpose because he owes me.and with all em gra gra he no fit vex pay me immediately.make God just help us for this country pple are enduring alot of useless job Nd bosses.naa why if Nigerians travel dem no dey wan gree come back..well am just sure wen I leave he will feel my vacuum space..and I don't give a shit his bad mouth I would av moved on isha allahu.and he can go fuk em self and his job and gragra empty promises and fumbles.useless bosses using yur head thinking dey are wise but foolish 1 Like |
![]() |
irunoko:hey yah pele this is so much like my boss and he fumbles too much..I don type my resignation letter from the system assigned to me sef buh I wan secure one place b4 I break him heart finally.the last time I got so ed off and stayed at home for three days for saying shit to my face he call me I said I will resume and didn't then he send everyone at office to be calling me b4 I just decide to later show up..yet I know I go shock the fool that thinks he's always smart. |
![]() |
1 Like |
![]() |
The Russians loose again ![]() ![]() ![]() |
![]() |
The paramount ruler of ijebu land others dey under him henceforth.kabiyesi oh
1 Like |
![]() |
Davido to fight anybody wey no asslick em uncle..this their bond strong oh.
|
![]() |
Even Tasha,Erica and buhari is Goated..well goat get class stubborn goat,Billy goat,smellie obuko sef na Goat..buh we know our goat the real goat �.
|
(1) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 40 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |