NewStats: 3,263,663 , 8,180,931 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 07:12 AM 486u60

6z3e3g

Divads's Posts 5vg1w

Divads's Posts

(11) (of 11 pages)

divads(m): 11:22pm On Sep 02, 2013
Aliciakeys:
C as UI don make ppl 2 dey do private discussion.. R we nt included??
lols....watsup nau, u dint shw onlyn 2day...
divads(m): 2:03pm On Aug 30, 2013
Aliciakeys:
Hope 2 meet u onlyn on 2go in d afternoon... Brainstorming tins..
sure, hpe we meet....
divads(m): 10:03am On Aug 30, 2013
Dr.'Hesjay:
Boss mii....how prep na?
this one wey u quote her.....b lyk say i 'hear' say she talk say make anybody no quote her...abi na...lol..
lmao, una 4ni oo......
divads(m): 6:30pm On Aug 27, 2013
jayone15: Happy Waiting y'all......
Where is SeyiKP,even leystra..
lolz, twaz a very reliable source.....wat if d list comes awt at midnyt undecided
jayone15: Happy Waiting y'all......
Where is SeyiKP,even leystra..
lolz, twaz a very reliable source.....wat if d list comes awt at midnyt
divads(m): 8:54am On Aug 27, 2013
Good maw'n ladies nd gentlemen, hope we hear 4rm ui 2day.....
divads(m): 10:23pm On Aug 22, 2013
Sadeluhv: Mesopotamia,pls drop ur number for me on 2go,so i can ho
ok up wt u tomorrow,i'm already @ Ibadan
can i alxo drp mine? Xo we can hook up, am nw in aba....*winks*.....hi guyz
divads(m): 7:50pm On Aug 14, 2013
"Emi ni iwe":
noe be me go follow yhu crash oh ..
kk, noe be u go follow me crash, na me go follow u, bt we must crash sha
divads(m): 7:45pm On Aug 14, 2013
"Emi ni iwe":
woreffffa aniao
abg ooh, i nid an interpreta....hpe u'll hlp
divads(m): 7:16pm On Aug 14, 2013
"Emi ni iwe":
fenks bur me ayam nt a lez oh ds one wey u dey kal me dear
lmao..u're dam funny, sha u're nat a lez, u're a bian
divads(m): 7:13pm On Aug 14, 2013
"Emi ni iwe":
bro wat is ds plz am lost search for me
na hide nd seek?
divads(m): 7:11pm On Aug 14, 2013
MEHNN, TZ B LNG OOOO.....HW UNA DEA! Hope una miss me! Anywayz i bn go on strike,yipee....FG nd ASUU av given us d opp 2 move vz thread to 1000.....PLS letz nat waste dz iron(rusted) opp,
My snr bros(d VC) said de'll soon b tru wt d strike, xo i implore ewibadi 2 tytn der seat belts, if u dnt av u can borrow....coz any time 4rm nw we'll all b crashing...
divads(m): 12:02am On Jul 23, 2013
*yawning....*
divads(m): 2:38pm On Jul 15, 2013
chei, i av seen, read, nd hoped enough, 17th were re u? Plz Come nd solve all dez riddles....
divads(m): 7:10pm On Jul 12, 2013
Hausa:
laughing in greek...for ur mind u tink i hav a little to spare.
Just read & get in. Thats d only tin u nid atm.
hehe, oga mi no take am lyk dat na, jas dat u shld learn tu use euphemism wr needed, xpcialy wn u're refrn to pipl u'v neva met, try makin fwndz instead of foes...*nop offence meant*

1 Like

divads(m): 8:00am On Jul 12, 2013
Hausa: sorry, but wats all dis bout these skuls laughing @ u & all that?
>
i tot they said u.i is d no.1 in d country...
>
SO WHY ON EARTH IS UR THREAD SUFFERING FROM PARANOIA?
*yelling
>
u guys shud beta focus on ur exams & stop lamenting too much on w@ oda skuls have in stock for u.
mtchewww....nop tym 4 ya, beta luck next tym!!

1 Like

divads(m): 9:29pm On Jul 11, 2013
Attah Ojoma :
Na pume suppose prepare 4 me nao, e no dey fear face..
hehe, u funny ooh, lmao....na tru talk jhore #2go loading#
divads(m): 12:43pm On Jul 11, 2013
emmyeuler1: what product is formed when ethanal react with caustic soda at a low temperaure: 2CH3CHO+ NaOH==COLD=>
hehehe, emmmm. Guyz make una take am easy wt dez qstnz eh, una dn confuse evn d lil i know, emmm, wat if evibadi cary dm txtbuks start 2 hala qstnz 4 here, abg wetn go remain 4 company??...
divads(m): 3:53am On Jul 11, 2013
okorocha22: No be only u oo

I just dey wonder y 17th com suddenly far like foreva.....
dis month don 2 slow especially dis wk...
Na only God fit sustain us ooo cos UI wan kill person here
we de gidigba na baba God go sustain us, wait oh, as i de c all dez maths,chem nd brain teasin guros 4 dx thread, e de du me lyk say me na olodo oo, sha na God go hlp us,..thumbs up ewibadi, kip d faya burning!!
divads(m): 4:48pm On Jul 10, 2013
chei, abg make ona hlp me chk calenda, e neva reach 17th? make dx pipl no gimme high BP o, ar ar!!
divads(m): 4:43pm On Jul 10, 2013
chei....abg make prsn hlp me chk calenda, 17th neva reach? Dx pipl no go gimme high BP o...nawa, i dn wait taya 4 dx 17th of a day, sha God helep us...
divads(m): 11:30pm On Jul 09, 2013
shakur07: Ds thread is moving fastically **i want to say everybody welldonically ** hope we dey read bajelically **
hehehe, una no go key persn o0h...0gatically we're tryn our bestilically, tnk u very muchically 4 ur concernically.....
divads(m): 12:38pm On Jul 09, 2013
emmm...guyz sm1 tld me d 4m is out, plz i'll lyk 2 knw if datz tru, or u can inform me wn registration starts....smh, lma0

1 Like

divads(m): 12:35pm On Jul 09, 2013
morgan**g:
Menh...July 17th I'm scared oooo#scary dreamz## season 1...
hahaha, na who nd who b actors 4 d film?
divads(m): 9:42am On Jul 08, 2013
Mikebis: New info 4rm ui,1 of ma nebo wa de ui studyn biochem say na cbt them 1 use o,xay d exam go de strict nd na profeso go invigilate,nd also d candidate score wl dtamin d cut off,jakn tinz o,1 mr tin e don sure say na all cndidate dat chuse ui 1st choice nd scr 200 nd abv wl b invited
hmmm, i pray oo, bt hw true is it?
divads(m): 9:39am On Jul 08, 2013
okorocha22: Lolz....me no vex again ooo, na laff matterz..... hope say u neva born triplet 4 toilet sha.


Baba u be confirm wizard!
lolz, na jst 10 i born, hw u dea??
divads(m): 11:05pm On Jul 07, 2013
okorocha22: Na y everybody come busy lyk dis.....
1 tin wey I gbadun about dis thread na how pple dey post(weda na info oo, gist oo, even insultz sumtimez) e dey make dis place dey lively.
D questn nw be say na wetin dey occupy una na? ......abeg guyz say something ooooooo
me don tire 2 dey refresh d same page n seeing d same last msg... I no wan hear say na putme prep tinz cos am ooo...#mio fe gbo rara#
hahahaha, bro u no de gree change? hw we go start prepn wtawt telln u na? haba, we bn go TOILET na y we neva talk since, abg 4gv nd 4get.....chei!!!!11pm # I b winch?#
divads(m): 7:35am On Jul 07, 2013
my pipl, hw una de? HAPPY SUNDAY!!
divads(m): 12:16am On Jul 07, 2013
pls, let there b peace ehh? We shld encourage each oda nd nat dz, emmmm, oya abg 4gv nd 4get,....
divads(m): 5:25pm On Jul 06, 2013
SEYI_KP: AM JUST VISITING HERE SINCE YESTERDAY I COULD HAVE REPLIED, TO UR SUCKING POST SINCE . WITH MY GRAMMER I GOT 252 IN JAMB,DID U THINK IS A CHILDS PLAY, U ARE PART OF THE bleeps THAT HEAP BLAMES ON DIBU FOR UR LOW SCORE, IF YOU ARE SUCK WITH MY WRITINGS IN "CAPLOCKS" U CAN HANG YOURSELVE.
ewo, na our oga shakur u d talk 2 lyk dat? Guy u no try o, nd besidez it aint hygienic 2 publisize ur score jas bc of mere joke....u knw, d race aint 4 d swift, we'r stil axin 4 God's grace......jas a correction, no offence intended....Tnkz

1 Like

divads(m): 12:57pm On Jul 06, 2013
weda na best or na worst, i no wan hear, i jas wan go UI shekinah, jas pray we'll all b der IJN..
divads(m): 9:42pm On Jul 05, 2013
morgan**g:
guy jst relax..letz keep watchin itz a season film..if oau nd uni ilorin rite nxt week datz meanz dat we ar gud to go..bt i guezz d strike would b called off by nxt week lates!!!
kk...letz kip watchn, bt we shuldnt uz uniilorin as xample, coz dey're nat among ASUU,mayb 0AU, nd dat doesnt mean itz beta dan 0UR UI!! Its simply d BEST!
divads(m): 7:06pm On Jul 05, 2013
emmm...guyz i taught d strike will afct d putme, or wunt it? Omo, i don confuz ooh, abeg who get newz 4rm d skul gist us, b4 d pstme takez me unawarez, add me on 2go @ divads2.....i rep mbbs

(11) (of 11 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.