NewStats: 3,263,828 , 8,181,530 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 07:12 AM 336pb

6z3e3g

Divads's Posts 5vg1w

Divads's Posts

(10) (11) (of 11 pages)

divads(m): 12:55pm On Jul 04, 2013
Taylor184: ;Dwe stil dey find more pple to us sha....#sittin in front of my dearest TV#up nepagringrin
*searchn 4 d remote* taylor abg lend me ur own, mumsi dn hide my own... cheesy grin
divads(m): 6:03pm On Jul 03, 2013
Abg,...ani onye igbo n dz trend?
divads(m): 6:00pm On Jul 03, 2013
adetola31: Please is dear any1 dat ws able 2 purchase d form in Abuja or Lagos?
i purchased mine n london,xo its possible 2 purchase anywhere n nigeria...*jokin bt crious*...nd itz nad a form, tz jas paymnt into dr ission acct.....u can chk dr syt @ www.ui.edu.ng 4 more info....Thankz
divads(m): 1:27pm On Jul 03, 2013
grin
okorocha22:
ehnehe, I gast begin my own research sef
@divads, Shey u provide me with some rustssss*joking*
hehe, c dz boyz o, wait 1st, na on top my brain una wan do d experiment? I resmble lab rat??:-) @ okorocha cum take small rust, bt no finish am oo...
divads(m): 10:11am On Jul 03, 2013
yemmytcm: #juz ing by#....i don laff tire,i hope i avnt laugh that of tomorrow gan with today....yepa,okorocha,taylor,and davids...you no go kill person....jeez,that was really funny...U.I oooo,dnt forget second choice,else.....#slams the door#
hehehe, slams d door? Wer u de go?
divads(m): 10:07am On Jul 03, 2013
*dives out ov bed* #yawn'ing#...my pipl make una Good maw'n oo, chei, day dn brk??....emm, na mumsi cause am sha, she say i must change my routine, abg okorocha & taylor, permission 2 borrow ur calender routine....*i get calender sef?*
divads(m): 10:03am On Jul 03, 2013
okorocha22:
hahaha...
but seriously, Wich is better in removing rust? h2so4 or hcl
...wait oo...*checking my ababio!!*
divads(m): 7:48pm On Jul 02, 2013
okorocha22: pleeeeeeeaaaaaaassssseeeee, read carefully.

1st of all, I don tire to read! as a Mata of fact....since I finish jamb I no even knw were my text books dey(wait, Shey i get textbook at all) *thinking*......
the truth be say I no even do serious reading 4 d jamb wey I do.
also I no get any jamb series wey I even fit practice... myschool.com dey give me rubbish say na result. so I don block dem!!
in short, I just dey slip, wake, and play my ps2 game(pes, rumble racing and sometimes win11)
every morning, na calendar I dey read....then I wait for phcn 2 bring light.
I com dey ask myself say, na why I dey write all dis ****tinz sef....because I wan make una sabi say me just dey on *highkey* 4 here...no pressure, I no dey fear 4 dis putme because "oluwa is obviously highly onvolved!!!"
Shey I no dey too talk so,...one more (hot) info... I don quit 2go until....further notice!(pls, don't ask me y)...and pls don't quit on me, continue reading.
okay, d reason y I quit 2go is because...d tin dey chop my bat3, moreover I stil nid 2 finish my master leagues n also unlock more cars.
pls don't call me unserious because me dey talk reality.
meanwhile I don do my reg already(thank GOD) but y dem go com reduce my aggregate by 2marks, while my individual scores stil dey normal (jamb no fit do simple arithmetics, sending UI right scores but wrong aggregate).
anyway, dat 1 na dere nightmare because my GOD don tell UI say make dem tell me say na small tin.
E get one time like dat wey I dey beg 4 dis thread make somebody post d UI helpline, but nobody answer me.well GOD don answer me so no worries! I'm cool n happy!
hello peepz, na stil ur very own oko..ro..cha!!!
GOD IS MY MUSCLE!!!
lmao....chei i dn c my mates dm, yeah bro dat na d secret ov success ni, my own na 2 wake, slip, wake slip wake slip, my 2go nw na presnt continues tense sef, i bn de try plan time bench wey i go use prepare, bt all na lie,...sha mayb d nyt 2 d xam date we go du nyt vigile, hala baba God 2 help us.....COZ AS E B NW Eh........make i no talk sha, bt abg wn ASUU go call dm strike off?? Coz dz my daily routine 4 hauz dn taya me oooo, sha if ASUU vex, i go vex right college of edu....all na skul, coz d way i de see am, my brain go soon rust,*tinking*datz if e neva rust oo....hmm...sha God de, Emm... bt i 4 lyk meet wt ASUU 0ga @ d very top, we supoz get gist.....

(10) (11) (of 11 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.