NewStats: 3,263,806 , 8,181,459 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 01:37 AM 5p683m6z3e3g |
(3) (4) (of 4 pages)
![]() |
From shaolin soccer. Nw we go dy see Dance soccer.
|
![]() |
Ur babalawo still dy alive. Ur juju neva expire yet. But this... juju get expiration date. Till then
|
![]() |
Na thief dy hungry her. Buh for her fada haus she no for fit cook wit the same amount?
|
![]() |
# In Tu baba's voice# *If to say na just uuu, Naija music for make sense mehn* 1 love my living legend
|
![]() |
# In Tu baba's voice# *If to say na just uuu, Naija music for make sense mehn*
|
![]() |
let me think. Hmmmmmmmm... Yes! Muurrddeerr them
|
![]() |
let me think. Hmmmmmmmm... Yes! Murder them
|
![]() |
Op u b gud storyliar. I mean... storyteller
|
![]() |
Epic advice. The slap wey u go chop afterwards go reset factory settings for ur brain. Ewu :PEpic advice. The slap wey u go chop afterwards go reset factory settings for ur brain. Ewu
|
![]() |
Dis pple na footballers or cassava farmers. Help confusion has taken over me
|
![]() |
Im don try. Abi wetin we go talk
|
![]() |
donTbone: ** In Don jazzy's voice ** I concur, the boys too stupid , i concur. |
![]() |
PeterAkin:As in na die o 1 Like |
(3) (4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 7 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |