NewStats: 3,263,743 , 8,181,219 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 04:32 PM i525d6z3e3g |
(1) (4) (of 4 pages)
![]() |
adekhingz: Lagos can't be involved, ask some of ur uncles they are among the people Fashola sent to their home town away from Lagos some years back. 2 Likes |
![]() |
softwerk: Mumu, u don see bird abi dog wey get same colour as u naw. so why u no go am. lazy brain idi*t |
![]() |
softwerk: |
![]() |
NwaAmaikpe:Wetin carry ur eye go there |
![]() |
dingbang: And the case of Unilag students been flogged can not be counted as such abi? 1 Like 1 Share |
![]() |
NwaAmaikpe: Bros, I can see ur own stupidity do not have a clone. but it is well refined. You love the violence right? Bombastical moranza |
![]() |
eyamensah:Iyayo! |
![]() |
OrestesDante: Mumu na comedy. Shey u never watch the movie, to know if it is worth it. U don already dey plan market with your Aba brothers. No worry police go catch una one day 6 Likes |
![]() |
jonsnow92: How many times do u make this statement "hmmm...just look at Timaya the plantain seller turned superstar". My dear be careful |
![]() |
Similar case of this my nigga
|
![]() |
cathodekazim: If you like, front Timaya. And you can't see anything wrong in the way he responded. To you that's a role model's attitude abi? USEMÉ |
![]() |
![]() |
Jessidaisy4: But u no jobless with #TeamTBoss abi? Hypocrite! |
![]() |
you marry Liz Benson daughter, no mean say u marry Liz Benson herself. This her daughter too plain face joor!
|
![]() |
Chaii God! See bad market for this man head
|
![]() |
Very big lie. This Oyibo Pikin no look dry lyk the so called papa. Make dem ask him former landlord abeg
|
![]() |
I hope he would be ready to wear Asoebi too and also walk as one of her bridesmaids when its her turn.
|
![]() |
kingphilip:Sorry bro, everybody gives a fvck. E pain you sha 4 Likes |
![]() |
No be news be this Abeg.
|
![]() |
My BAE of life. Any other girl na SIDECHICK. Love my mum scarra!
7 Likes 1 Share |
![]() |
Can this really happen in a church? Because the marriage is actually happening tomorrow.
|
![]() |
So now you want us to consult and make sacrifices to IFA before you believe ur wife is cheating on you abi. keep deceiving yourself
1 Like |
![]() |
persius555:That is why most of them are manhandled like the story we have here |
![]() |
Papykush: At least e beta guys wey dey sweet mouth |
![]() |
FullDepth1: Make e no be like say I no do the needful 1 Like |
![]() |
Shebi the Man of God say him no sabi or ever get dealings before with this lady. well the truth will prevail. If Keyamo like make im get evidence and if Pastor like make im hide behind the pretence of being God's Anointed |
![]() |
Baba no vex na their way. They arrive at the venue the same way they arrive crime scenes.
|
![]() |
Abeg o bros, shey na for 8 yrs we vote am in abi na 4. Mak im finish the first 4 yrs b4 we go consider am for another 4. Thief people! That's your way of imposing another 4 yrs on us abi. Can't wait for 2019... |
![]() |
That Crap song for 500k Haba Send Down the Rain crap song. U mumu o |
![]() |
That means our mothers dem too b done already dey naked for we men. No be today e start. See the lady for far left
10 Likes 2 Shares |
![]() |
Super story bros
|
![]() |
Fayose! Fayose!!... My brother i know you, mak e no b like say you no talk 1 good tin about the President before him die abi. |
(1) (4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |