NewStats: 3,261,375 , 8,173,827 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 04:05 AM 52d666z3e3g |
(14) (of 21 pages)
![]() |
SweetBuns:You think i get your time?? God forbid 1 Like |
![]() |
Op nobody will help you in nairaland, your aunty weh deh uk no help you na nairalanders go come help you?? my advice is that you go back to your factory work save money and get a laptop and then learn a tech skill, school no go determine your future na you go determine your future 1 Like |
![]() |
SweetBuns:You are very heartless and stupid, ashawo 500naira 2 Likes |
![]() |
Star wars harry porter but if i buy phone i go still watch am
1 Like |
![]() |
LeeSmart:Get out joor mumu man |
![]() |
Yomit71:Most of it is going to your pastors for you to attain salvation |
![]() |
Rokiat:Seems like you have given up on marriage already |
![]() |
Yomit71:Oga shift joor you deh talk as if no be naija you deh |
![]() |
Wetin deh sweet me for this life be say everybody go die
|
![]() |
Humbrown23:Does she cry when you knack her like an agressive carpenter? 1 Like |
![]() |
LeeSmart:no be the same you tell me say person go hear my request help me for that your thread? |
![]() |
Op will you marry me? i no get shi shi but i go love you like say na la la land we deh act
|
![]() |
LeeSmart:Abeg you no deh with me ooh, i deh alone |
![]() |
Baronthecelebri:Pay me nah for this buhari regime you laff like this i swear you suppose pay me |
![]() |
LeeSmart:The insult will give him sense |
![]() |
Eyinju112:Am speaking for myself we are one |
![]() |
Op na pride make humans deh suffer nah
|
![]() |
Eyinju112:You see where you are wrong, here in nigeria we are not allowed to dream |
![]() |
Girls and tik tok be like bra and breast na one way them deh go
|
![]() |
When i was in cell and policeman mess inside my mouth......
|
![]() |
Queendera igbo woman
|
![]() |
Polynek:I don't have your time oga 1 Like |
![]() |
Polynek:You throw some money at me first 1 Like |
![]() |
HellVictorinho6:Whatever |
![]() |
Mumu see as you deh vibrate for woman matter why she no go use and dump you like a cheap vibrator......get sense blessed one
5 Likes |
![]() |
Fryx:I thought you were a lady ooh till i started seeing beards |
![]() |
Illegal1:Leave the mumu he go later regret am in the future |
![]() |
Softmirror:Nigeria is not home Nigeria is hell you are just lazy |
(14) (of 21 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |