NewStats: 3,263,497 , 8,180,348 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 09:34 AM 5e4p4g6z3e3g |
(18) (of 143 pages)
![]() |
lenghtinny:no,who machete am.. |
![]() |
Coming clean finally Boys r now men.. |
![]() |
No wonder wizzy no gree shake am Without eva,who r u Iyanya I know,ceaser I dont know. 1 Like |
![]() |
Chinekemeeeeeeeeeeeeh See finishing |
![]() |
Aww mothers love r priceless. . Kisses to all mommas 2 Likes |
![]() |
SmartChoices:kikikikikikiki u r cray for days Rip to d young lad. 1 Like |
![]() |
Disputing till truth comes out.. Wish I had any beans to fry tho.. |
![]() |
Where she talk am
1 Like |
![]() |
This pikin no even fear d gun
|
![]() |
crazyABO:in this scenario,he's not kettle anything. . |
![]() |
crazyABO:so he should shove her daughter inside a suitcase cus of haters,he waited for years before God gave him this,who wouldn't b proud of his child.its not even as if she's handicapped or something,just fat she might still outgrow. . 46 Likes 1 Share |
![]() |
Kondomatic:oh really. I thought she was selling "you r an idiot" |
![]() |
Who she be Wetin she dey sell |
![]() |
90? Wow life has really started for her at 90 |
![]() |
Aww cutie
|
![]() |
At times I go just siddon dey wonder wetin dey giv dis ppl money,abi na dis nollywood movies wey I no dey even buy. #Narealwaaaoh 10 Likes |
![]() |
And my beans dun finish
|
![]() |
Governor mouth no dey cover?
17 Likes |
![]() |
sinaj:she dey protect what rightfully belongs to her,some babes r not smiling,na small small like dis d thing dey start. |
![]() |
Segun eyerinze na now u know say u get daughter. Daughter wey no dey answer ur name.daughter wey am not sure u get her phone number. Tueh.
|
![]() |
Why is her bweast spilling out of her armpit
10 Likes 1 Share |
![]() |
Mchew common video jockey wey dey form Ceo.. Na him make him musical career dey dead on arrival. . |
![]() |
She dun old Them for use young person 54 Likes 1 Share |
![]() |
But why them dey wear headtie,no makeup anytime dem want grant DV interview.just curious
|
![]() |
Abeg which one b my messi Ayam not understanding. . |
![]() |
Wizzybaby dont mind them,inspite of everything I still heart bro. Longlive babanla |
![]() |
They dun edit d ist pic sotey dem cum blind somadina my son.
|
![]() |
Not cute
2 Likes |
![]() |
Mummy joke no wan gree o
|
![]() |
Na so my efe mata take fizzle out.now banky dis adesua dat,ebuka dis tunde dat Nawa o..
4 Likes |
![]() |
And my beans dun finish
|
(18) (of 143 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |