NewStats: 3,261,070 , 8,172,956 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 06:49 AM k731g6z3e3g |
(1) (10) (of 143 pages)
![]() |
Why him cum stand like pikin wey lost wey dem dey show for television
|
![]() |
Why u no cum faint
|
![]() |
Umbrella nose on fleek
1 Like |
![]() |
I.overhyped 2.basic 3.classy 2 Likes |
![]() |
Her point pls
|
![]() |
Better luck next time on d audition
|
![]() |
D head divide into two
|
![]() |
I just see person wey stand for snow take pishur but I no see Harvard
|
![]() |
I love asa Such a cool headed scandal free nice guy 2 Likes |
![]() |
How much did she buy it
|
![]() |
Threebear:.
|
![]() |
She has added flesh and it suits her
|
![]() |
U just divorce That one na marriage b4? |
![]() |
I guess so
|
![]() |
Wee u evaporate comot for my face Mr Linus |
![]() |
Guess they ve opened another Babcock at davido's house
|
![]() |
Issa wawu
|
![]() |
This life
|
![]() |
Even for secondary sch she dun dey paint.. E no start today 18 Likes |
![]() |
She never still blow
|
![]() |
No mind them
|
![]() |
hidhrhis:na lie.. |
![]() |
Ayoadee1990:u dun conclude frm pic Naso him been snap with toyin |
![]() |
Na obioma sew this one..
|
![]() |
Asa asika is cuppy's manager
|
![]() |
God bless her for her kind heart.. Still dont know her. . |
![]() |
Adunni has turned to mtn
|
![]() |
Orezi na him d guy near small not timi
|
![]() |
NwaChibuzor808:E-money see one of them here o 66 Likes 4 Shares |
![]() |
Yimuu Awon role models |
(1) (10) (of 143 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |