NewStats: 3,263,806 , 8,181,460 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 01:45 AM 6v1i5e

6z3e3g

Attat's Posts 1d3y3d

Attat's Posts

(6) (of 6 pages)

attat(m): 3:42pm On Aug 18, 2023
Useless people
attat(m): 3:41pm On Aug 18, 2023
Tinubu abeg b4 u return d mandate u stole, don't spoil things for us.
attat(m): 3:36pm On Aug 18, 2023
I wish tinubu is ur president, UnA for get sense. Senseless white idiots
attat(m): 3:33pm On Aug 18, 2023
Tiwa baby, am a fan even though u sometimes talk thrash.
attat(m): 3:31pm On Aug 18, 2023
sad
attat(m): 3:28pm On Aug 18, 2023
Tinubu pressure no go allow any other pressure pressure me

1 Like

attat(m): 3:26pm On Aug 18, 2023
Hustler hustle well
attat(m): 10:50pm On May 25, 2022
Less i forget oga news in brief, tel us d recent happenings in d pdp or never cal what u gave us as a reason because if somebody should ask me, what is d recent happenings in pdp? Wetin u want mak i talk?

1 Like 1 Share

attat(m): 10:43pm On May 25, 2022
Am sad that ethnicitx n religion is the reason we vote. I wish differently. Among all we had to offer, he's best among all our totally bad options.
attat(m): 2:01pm On May 17, 2022
Sir the courts are still open. If na lie, sue am or make we jst 4get d matter abi?
attat(m): 7:13pm On Apr 30, 2022
U really think say na only u sabi caugh cruise? Aunty u Bleep dog n na useles gal u be.
NEXT PLEASE

1 Like 1 Share

attat(m): 11:16pm On Nov 15, 2021
Dismis them for what reasons? They obey command. That is who every soldier is. Go after the man in command not those doing their job.
A soldier Wont disobey any direct order from any commissioned officer. #WHO_GAVE_THE_ORDER?
attat(m): 9:39am On Oct 11, 2021
U get problem o. D fact dat u r thinking dat way means d gal is gud n u're scared 4 tems
attat(m): 8:43pm On Sep 29, 2021
Papi pope, no vex our president deaf.
attat(m): 8:39pm On Sep 29, 2021
Hahaha some guys mumu. Abeg wia is d love?
attat(m): 7:18pm On Sep 18, 2021
Abeg na b4 man pikin get ission
attat(m): 7:16pm On Sep 18, 2021
If u want to b a big broda, b a big broda indeed. Do d ryt tin.
attat(m): 7:22pm On Sep 16, 2021
You are very stupid if it is the od dat created heaven and earth u r claiming told u that. Take ur time o. Idiot
attat(m): 5:09pm On Sep 16, 2021
Naija na cruise. Diz 9ja politicials ar shameles. Is diz idiot telling me that finally apc hav change? I love politics but 9ja politics makes me sick.
attat(m): 4:57pm On Sep 15, 2021
Sister u play a very risky game. Let us assume u r sayin d truth n he end up sayin u guys had sex, wat do u hv 2 bak up ur claims? Nothing.
idiot wt chicken brainz
attat(m): 4:52pm On Sep 15, 2021
Hahahaha I need sm1 dat can laugh louder dan me to help me laugh all Cr7 haters. Tak d mic

6 Likes 1 Share

attat(m): 10:53am On Sep 12, 2021
Hahaha am so sorry but you guys are going straight to hell. Idiots
attat(m): 7:43pm On Sep 11, 2021
My advice to you is change ur imagination. Bcoz ntin is wrong wt u xcept dat ur mind is playn tricks on u. Wat r u scared of? D tin u r scared of is it real or ur mind lyin 2u? Change ur thinking n b free
attat(m): 4:38pm On Sep 11, 2021
When u born GOAT na joy go kill u.

1 Like 1 Share

attat(m): 4:35pm On Sep 11, 2021
Sign of a woman dat will end up cheating.
attat(m): 3:03pm On Sep 11, 2021
Arsenal as a whole team most fight too
attat(m): 6:14pm On Sep 10, 2021
Do u kn any politician in naija dat cares? Abeg no dey use must 4 wetin u kn say we no get 4 naija
attat(m): 6:09pm On Sep 10, 2021
Oh God can sm1 pls slap dat idiot 4me? Imagine d audacity. who is calling who a devil sef? Bob your fada.
attat(m): 6:04pm On Sep 10, 2021
Which city in naija b dat? Abeg tell ursef d truth. Even if na cow u wan bury in any city in naija, i kn dia is a way

1 Like

attat(m): 5:56pm On Sep 10, 2021
See na pple lyk u vote buhari. Abeg jst allow persin hustle dinner
attat(m): 5:54pm On Sep 10, 2021
Abeg go sleep. Buhari na our president n u dy hia dy waste our time. Take ur time o

1 Like 1 Share

attat(m): 4:02pm On Sep 10, 2021
You for just go ask your mama wetin she use your own do? No be insult o, na legit mata

1 Like

(6) (of 6 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.