NewStats: 3,263,152 , 8,179,274 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 08:53 PM 2m1k3j6z3e3g |
(1) (6) (of 6 pages)
![]() |
Small tin. Anything wey man fit imagine, him fit do am. |
![]() |
I KNOW SOMEONE THAT CAN WAKE HIM UP. HIS NAME YESHUA HAMASIYA. IF UNA DEY GAME, MAKE UNA FIND MAN |
![]() |
Its true. I was dia. I saw it with my own eyes. While oga was sleep driving. It was me that open d gate for his car in Kaduna. Weldone oga. Oga u Neva change b dat ook. U even went back d same way u came. My oga is not lying. He is not just saying d truth. |
![]() |
Its true. I was dia. I saw it with my own eyes. While oga was sleep driving. It was me that open d gate for his car in Kaduna. Weldone oga. Oga u Neva change b dat ook. U even went back d same way u came. |
![]() |
Charcoal calling pot black. This is naija 1 Like |
![]() |
Will u shut up dia? D heaven u will eventually end in will have roads like that of naija. U dey talk b4 thinking |
![]() |
Mad o. Nice one. Good to know |
![]() |
![]() |
Okay God don caugh u, so na SA u carry am run to. Na me dig well , na u carry market ja. SA, see no b all b d idiot own o. Abeg make una help me comot my own kip 4me. I dey show next tomorrow com gym am. |
![]() |
![]() |
Sorry d tin no sweet but u get mind to go to any length?
|
![]() |
nlfpmod: Naija na mad people full 12 Likes |
![]() |
Mariangeles: Una never do am b4? Na normal level 1 Like |
![]() |
Not believing in Jesus
|
![]() |
Omooba77:happy birthday sir 2 Likes 1 Share |
![]() |
VDM if you see the truth, keep speaking the truth and when they come for you, may the truth set you free.
|
![]() |
Shut up. Stop saying nonsense boldly. |
![]() |
Where CAN president? I Christians say no really important. |
![]() |
You get too much money, why decency? Unveiling old stock doesn't make it in demand.... |
![]() |
Hell straight.... Question answered |
![]() |
Who are the owners? Abi d vessel get him self? Did u arrest d owners? |
![]() |
Gallant!!! Abuse of word. Gallant for where? Person wey no go through d kind training u went through is messing u up daily. Na d bandit gallant |
![]() |
You wonder why? But demons are real... |
![]() |
I like dis gal. My kind of woman 24 Likes |
![]() |
This guy na idiot and is against entrepreneurs
2 Likes |
![]() |
Una even get light be that? Abeg transfer small reach my side |
![]() |
Kano people need this more because I think kano need help. Kano is slowly becoming the most dirty state in the north
|
(1) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |