NewStats: 3,259,487 , 8,170,271 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 09:17 AM 24524o6z3e3g |
(14) (of 63 pages)
![]() |
Mayflowa:My brother... I don tire to talk about it.. I heard we even have more natural resources to get better than those US and UK... Who did this to us? |
![]() |
Ashez: So TA orji son na mumu now abi? 1 Like |
![]() |
8 Likes 1 Share |
![]() |
id4sho: Bro even today from game village to wuye 1400, I weak.. Very low price |
![]() |
kettykin:Exactly |
![]() |
saasala: Bro calm down Even if he dies, we will replace him with his look alike, he will finish 8yrs After all Buhari did the same with Jibril 1 Like 1 Share |
![]() |
1 Like |
![]() |
Okete001: Abeg we don't pray o Cos shetima will be worse.. Abeg make him no die o, Infact I went to chapel today to pray Tinibu will not die o Abeg I take God beg una. Hmmm shetima will finish us |
![]() |
![]() |
Akeju101: Even in kubwa NEPA road wey no de get light, we de see oku steady now |
![]() |
Normally Efulefus will always jump |
![]() |
Wickedfacts:LMAO 🤣 w pain am |
![]() |
lastmessenger:Exactly |
![]() |
Wickedfacts: Bring it on... Las Las Obi is not dying in hunger like your entire family... The only achievement u got is to manage get data and phew nonsense all time.. Efulefus 1 Like |
![]() |
Obiedun: Can we compare obi with u? U will be poorer forever.. Obi is made and u keep suffering and suffering.. common visa to even travel over there to suffer u no see.. Efulefus 2 Likes |
![]() |
lastmessenger: And the man will soon die too.. Old men won't stop pettiness |
![]() |
DIVINEEVIDENCE: Aswearrrdaaaarwn Even byke delivery guy scored above 300.. e be like they hack this jamb site |
![]() |
Antiurchins: As plan to kill Nnamdi Kanu no work, Hope Uzodimma is now working so that he will buy more , Cos if MNK come out alive.. hope is in trouble 3 Likes |
![]() |
affable4: LMAO 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
![]() |
BigBelleControl: E don tey u de watch EPL.. I Ipswich town then, Finidi George after Ajax |
![]() |
rolams: U are right.. Since 1999 o, when Finidi George left Ajax then came to Ipswich town |
![]() |
ogododo: During Finidi George and co |
![]() |
pyyxxaro:Kai.. u wicked o |
![]() |
CuriousCart: U Sabi book well well.. Same he was using elrufai to distract us with their minds games |
![]() |
Obiedun: Na frustration de worry u.. I de my zuba chop de cash out with my motor spare parts.. U are here killing yourself for a made man... Efulefu who doesn't have links of livelihood 😂 1 Like 1 Share |
![]() |
Obiedun: Same way your family can never be comfortable.. Hunger and suffering all the way.. Say Amen...? |
![]() |
Enugurangers: U that understand and dying in poverty and hunger.. LMAO 🤣🤣🤣.. We Igbo are not even bothered.. We must survive any situation |
![]() |
HypocriticalObi: And u continue dying and being useless in your entire life.. I pity who shares data with u.. Efulefu |
![]() |
Ezewuzie01: Is Obi the reason for your uselessness? Or he is the reason u can not be valuable in your family? Go and hustle bro.. We Igbo always survive We Igbo only wish to safe this country cos we have sense of development and making changes.. 2 Likes 1 Share |
![]() |
Obiedun: Obi is the reason for your poorer and hunger.. Obi is not the reason your pple are dying one by one.. Obi is not the reason u remain useless forever.. 1 Like |
![]() |
Bobloco: Omo see finishing 🤣 1 Like 1 Share |
![]() |
Endtimelifeinna: God should just destroy this world make everyone rest jari... |
(14) (of 63 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 32 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |