NewStats: 3,263,759 , 8,181,304 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 06:49 PM 1u1f2p6z3e3g |
(14) (of 152 pages)
![]() |
JUDGEJUDITH: Kwa Kwa Kwa Kwa Kwa ... Na u fit that werey 1 Like |
![]() |
JUDGEJUDITH: If its about Nhazeru, her foolishness is beyond redemption...Dem dey use accent finger her brains and it pains me that there's absolutely nuffin we can do to redeem her.. 1 Like |
![]() |
Oshokhai69: Hmmm... Judgejudith Nnem....u this line na.. Na same line wey Shegzs take deceive he gullible fans.. Na Shegzs be d ring leader of failed division 7 footballers 2 Likes |
![]() |
Oshokhai69: Shaun and Shegzs no play reach those underage boys wey dey play for under that bridge wey dey close to Osborne ikoyi.. 4 Likes |
![]() |
thatigboman: ![]() ![]() ![]() |
![]() |
JUDGEJUDITH: Nnem u're eating well this season . 1 Like |
![]() |
EreluRoz: No matter d yansh , having a fine face is necessary.. 2 Likes |
![]() |
JUDGEJUDITH: Wahalurrrrrd๐๐๐ 3 Likes |
![]() |
endure207: Kassia will chew their slippers bwests and spits it out.. 9 Likes |
![]() |
Lauryn41: Lets see what Ebuka will say to her on Sunday |
![]() |
Gucciboy: I really don't have a problem with anyone winning apart from Shaun but even if Kassia or Handi gets through to d finals, either Kellyrae or Wanni will definitely win the 100 million.. |
![]() |
Oshokhai69: You have been complaining since day 1 that the show is too boring, when're u going to stop watching?? 3 Likes |
![]() |
3 Likes 1 Share |
![]() |
My babies... Kastoria to d wurlllddddd 8 Likes |
![]() |
JUDGEJUDITH: Choi Nnem.. I just wish her all d best and believe me,Kellyrae is that man. Thanks jare.. ![]() 2 Likes |
![]() |
bentenny: Na love.. |
![]() |
Munzy14:๐ ๐ ๐ Everything don modernize now Ashawo na baddie/night person Longer throat na/cravings Talkative na/capping And many more.. 1 Like |
![]() |
Lauryn41: Chizoba looks reserved and don't have anything to say about Ben.. |
![]() |
See material Na..
7 Likes 1 Share |
![]() |
Where are my Benzoba shippers.... Is it too late to be a Benzobite.. 3 Likes 1 Share |
![]() |
SamueItem337: I no just get, abi which kain nonsense I dey see for this thread today.. 3 Likes |
![]() |
Giel: E sure me say u neva brush this morning.. 14 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
Lauryn41: I don't see Onyeka leaving tho.. 2 Likes |
![]() |
JUDGEJUDITH: Iseeeeee ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
MasterSteps: What conspiracy... Nobody ed dem last week.. I think Nelly will be safe sha and as for Anita, well well.. 3 Likes |
![]() |
Alheeri: 6 won't be bad too.. 1 Like |
![]() |
Titaniumental: Its kinda tough tho... Kassia, Victoria, Onyeka, Wanni and Handi no small o and from d look of things, e fit be king size eviction 2 Likes |
![]() |
JUDGEJUDITH: Yes ur Ozee is fine.. Welcome back Nnem. 2 Likes |
![]() |
2 Likes |
![]() |
a4turitoroman: They will focus on just Wanni.. |
![]() |
Titaniumental: Very shameless girl.. 4 Likes |
(14) (of 152 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 32 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |