NewStats: 3,263,536 , 8,180,462 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 11:48 AM 2n5y626z3e3g |
(1) (10) (of 152 pages)
![]() |
![]() |
rainluv: Rainluv, Just go to bed, u will get over it tomorrow ![]() ![]() ![]() 3 Likes |
![]() |
SaltyAisha: My dear...God dem |
![]() |
SaltyAisha: Help me pepper dem on my behalf...I'm just too happy to bant with any rat here 5 Likes |
![]() |
Bennytwin: 😀😀😀 See I like Wanni and Handi o, but ur people no want make Double-k rest,.. I still have more Wanni content pics ![]() 3 Likes |
![]() |
EreluRoz: Choi... *Hugs** I'm just so happy..I no fit typee 3 Likes |
![]() |
This is content. Una dey mad 9 Likes |
![]() |
Yourheadache: Dem no reach, people wey I dey wait for 1 Like |
![]() |
I'm so happy.. I can't even type So this was how Bayerats felt last year.. Bandwagon sweet sha.. If e too pain you, be a bandwagoner nextyear and feel like a winner Pooh! POoooh!! POOooo!!! 7 Likes |
![]() |
Girlliving: Chinwe Na werey😀😀😀 3 Likes |
![]() |
![]() |
Scondy, u see why sacrificing Kassia was necessary Choi...its normal for haters to lament My people won..I'm so grateful Congratulations to Victoria and Wanni.. seriously I wouldn't have had any problem if either of them had won. I'm so happy....wowwww 3 Likes |
![]() |
scondy: I swear ![]() Even camera crew no dey safe.. 1 Like |
![]() |
N3TRAL: I voted KELLYRAE o..I gave my all and all 2 Likes |
![]() |
I dey go check my blood pressure tomorrow cos whats dis fear ![]() 3 Likes |
![]() |
1000 page for the last man standing and Winner KELLYRAE 4 Likes |
![]() |
Too much time wasting
1 Like |
![]() |
SaltyAisha: Na baad guy.. 1 Like |
![]() |
Ozee: it wasn't a kiss,it was a whisper in the mouth.. Baad boy Ozee ![]() ![]() 3 Likes |
![]() |
Threebear: You mean ur curry and thyme sauce.. 7 Likes |
![]() |
creolehunt: Toke dey try abeg.. 1 Like |
![]() |
Ebuka: Anita is out and Topher will be happy to see her Ebuka just dey anyhow 😁😁😁😁 1 Like 1 Share |
![]() |
7 more housemates and these people are doing nonsense..
|
![]() |
![]() |
Bennytwin: It was just you that like her .... others followed suit when their faves left and they knew she had chances of winning.. Na from ur camp Bandwagonsm start.. 2 Likes |
![]() |
Bennytwin: 👍👍... |
![]() |
DGOODLYF: Periodttt.. |
![]() |
Bennytwin: Lols .. So u think say person wey dey work with Deloitte go open acct with Nairaland come use d company name 5 Likes |
![]() |
Titaniumental: KELLYRAE 5 Likes |
![]() |
We4all: Who are you.. |
![]() |
DeloitteNG: So who should we believe between you and Threebeer |
![]() |
scondy: You've been on a ranting spree about Igbos dominating the show since the season started and u claim not to have problems with Igbos.. C'mon this is a faceless forum, no one is going to shoot you.. You know what Scondy?? If d show will hold next, go to ur village and other western state and beg them to audition. Don't forget to visit Northern states like Adamawa and Maiduguri or better gather almajeris in ur street to audition for d show.. You are a tribal bigot.. 6 Likes |
(1) (10) (of 152 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |