NewStats: 3,259,451 , 8,170,143 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 04:28 AM 53625c

6z3e3g

Adamgeneral12's Posts 4169j

Adamgeneral12's Posts

(14) (of 20 pages)

Adamgeneral12: 1:59pm On Aug 15, 2021
Lostchild:
There is the porpular quote that says, givers never lack but in reality "Givers Lack' because Satan always attack true givers.


Help when you can and give when you have. Heaven does nothing until good men do something


I will continue to give as you say.

1 Like

Adamgeneral12: 12:13pm On Aug 15, 2021
Lostchild:
If I tell you my own experience with pastors or god of men, you will see that, what you yourself have seen or experience is true.


Please, do not stop helping people, but help strangers. Go and help those beggars out there, they will pray for you and speak blessings from their heart to your life.

Adam. What you feel is %100 true


I'm afraid,because na everyday if I comot I dey see people that beg me for help,some I dey look dem like say dem dey okay than me,yet dem go stop me among many people wet dey waka for road and be demanding for help
I dey give dem o,but I come notice say me wey they help I no dey see someone to help me.
I don't know who be those people, may be na one person dey change to different people,I don't know
Na wetin dey scared me be that

1 Like

Adamgeneral12: 12:05pm On Aug 15, 2021
kaiser55:


grin make we no weather no weather dem don dey shake im calabash...
Abi o grin
Adamgeneral12: 10:48am On Aug 15, 2021
Go and pray about it,we no be IFA or Osayin to know wetin dey happen and how we go take advice

Adamgeneral12: 10:41am On Aug 15, 2021
About the book of Solomon that you mention, you need to ask the Muslims about it,they will tell you a group of jinn and some evil scholars wrote a book and dump it under king Solomon throne after his death, this is to prove people that king Solomon was using black magic to manipulate people to follow him,this book contains so many black magic and names of so many powerful jinn.
Well people believed them then,until they say prophet Mohammed came and Surat from angle Gabriel to Mohammed about the book,everything was been explain to him on how the manipulation goes.
So turn to dem, na dem say so and na dem go explain to you, if you want to know,
For me I go say know about God instead of finding about one mysterious book
Adamgeneral12: 10:24am On Aug 15, 2021
We are in church everyday with her,praying and fasting
Adamgeneral12: 8:04am On Aug 15, 2021
AntiChristian:
How will you feel if i submit my Resume to you and i included my "Imamship" in it?

Na wetin una turn Nigeria to be that!

Secularism!
You funny grin
Adamgeneral12: 7:59am On Aug 15, 2021
The man was trying to protect the law of his doctrine that's all,if na me be you,I go act lake say I be novice in Christ, I will beg him and listing to his preaching if any,shebi na rain make you mistake branch that place with your kids,rain go stop now,and you go find your way back home with your kids but put am in mind that tomorrow even if the rain dey drop ice block you no go branch that kind place again.
Adamgeneral12: 7:45am On Aug 15, 2021
Ise ile lo ngbeni deta,e lo yi iwa yin pada nitori ijoba orun Ku si dede
They have carried their 9ja mentality go abroad,that's why oyinbo say we are imposture in Christ,and those one just prove the oyinbo right
Adamgeneral12: 9:15pm On Aug 14, 2021
39yrs in pastoring! Chai! Your eyes go don see many things.

But oga op you forget these one below

1 pastor go do deliverance for church member and enemy of the church member go hand with the pastor house hold enemy,dey go come turn pastor to drum as dem dey hit pastor for head na him dem go dey hit am for bum-bum.
2 pastor go dey go him own jejeli,some people dem go say dey wan test to know him level of spiritual power, if pastor strong and Holly ghost fire catch them,pastor don enter another problem.
3 pastor I beg come help chase that spirit wey dey inside that tree,we are about to cut the tree but our chain saw dey spoil,so dem say na jinn dey inside the tree,pastor go go chase jinn comot for tree,pastor go chase all evil spirit comot for area,when pastor come finish all the war na him some people go come dey build house near pastor church, dem go come dey complain say pastor speakers dey disturbing dem,dem go wan turn pastor to bulldozer wey clear road but not been allowed to waka on the road.
4 pastor children na God dey protect dem for him,if dem no see pastor catch dem face wife,if dem no see wife catch dem go face pastor children, if anything come happen to one of the pastor pikin instead for church member to help na dem go dey carry pastor mater up and down dey mock pastor

Pastor no dey finish for earth na soldier go soldier come.

I hail you pastor may your children have more blessing from above in Jesus name
Adamgeneral12: 5:34pm On Aug 14, 2021
May be my problem is from too much helping of people,
So I need to stop helping, I help,no one to help me.
I have noticing this stinginess in life of so many men of God I come across, they only take the little I have from me,if I don't have something to give they most to find work that I will do for them for free,and the end of the day what I will get out of my giving out and the hard labour is " GOD BLESS YOU"

I now know why they are using me instead of helping me.

2 Likes

Adamgeneral12: 3:58pm On Aug 14, 2021
Thank you very very much.
Adamgeneral12: 3:47pm On Aug 14, 2021
MaxInDHouse:


I'm sorry my friend, it's not the same Jesus!


It's not about reading books Sir, it's the spirit that's working with Jesus' true followers (Jehovah's Witnesses) even if you read the Bible from Genesis to Revelation without studying with JWs you can't grasp a single thing!
Don't think it's because i'm good in reading that's why i'm this efficient in handling God's word but it's the spirit that's working with Jehovah's Witnesses! smiley

You must to read for you to get some fact right.
As you dey talk dey use Bible verses dey your claim say me fit do that one? Many things wey I know but to where I can find it in the Bible na wahala.
Another thing be say,when you are praying,you need to pray with power and authority not like a dondi

If you say my Jesus dey different from your own me no go argue with you.
My own doctrine say na for cross dey nail Jesus.
Your own say, no, na for pole dey nail Jesus
So you go see say one among us,him Jesus dey different.
Adamgeneral12: 3:13pm On Aug 14, 2021
The look op was receiving from elderly women now

Adamgeneral12: 3:09pm On Aug 14, 2021
MaxInDHouse:


You're a confirmed comedian! cheesy

So you think you're talking to a baby religionist shey? smiley

We go to their shrines to preach Jesus to them and many of them do embrace the TRUTH!

But it seems you don't want to understand what i meant when i say all other Gods of the nations are DEAD while Jesus is LIVING!

As for the challenge you're insinuating go and tell them that Jehovah's Witnesses are making disciples from all the nations of the earth not only in their own land where they're parading their local God. There are many Gods of the nations whose names went far and near like Jupiter (Rome) Zeus (Greece) Ra (Egypt) but today where are their WITNESSES?
Talkless of Ògún a local God only known in a part of West Africa!

Well see the WITNESSES bearing the truth about Jesus globally today! Act 1:8


 Jesus approached and spoke to them, saying: “All authority has been given me in heaven and on the earth. Go, therefore, and make disciples of people of all the nations, baptizing them in the name of the Father and of the Son and of the holy spirit, teaching them to observe all the things I have commanded you. And look! I am with you all the days until the conclusion of the system of things! Matthew 28:18-20

I said it! You Google that book " mankind search for God"
I dey go C.A.C Christ apostolic church already, na for there I dey shout my own Jesus, switching from church to church no good at all,make I dey manage my church dey go.
If something get twisted I will ask you,shebi na the same Jesus we dey call.

My great pain be say I no fit read book well well,I know say you why that thing take happen, because I don write about it here before.
Did you know that what give you courage to approach those idol worshippers is because you have many back up?
That time me no get any backups, na so dem just dey fire me dey go,if I pray and win one battle na to hammer me with another ogbonje one again, na so as I see say,kai! this thing if I no run na spiritual battle I go dey figth everyday from January to December
Adamgeneral12: 2:17pm On Aug 14, 2021
MaxInDHouse:

I don't get what you're saying here. Please can you explain in simple ?




Hmmmmmmmmmmmm i said "Jesus is God" but instead of you to calmly ask HOW?
You want to resolve a sensitive issues in a swift way.
Well if you're not interested in knowing i'll keep the secret to myself until those who needs it call for it!
But know today that what you're hearing from all these misinformed churchgoers has fractions of truth in it their problem is inaccurate knowledge.
So go and tell everyone that Jesus is a LIVING God while all other Gods of the nations are DEAD! smiley
You go explain before now but you keep it to your self,
I do talk to those idol worshippers that's why I see the attack from them.
Did you know what dey use to say?
They will say ' anybody that want to bath them with the blood of Jesus,is the one they are going to use as the soap and sponge'

I now have some one that is capable to save them from their evil act,
The person na oga Maxgrin
Say you go go?
Adamgeneral12: 1:59pm On Aug 14, 2021
Na to go bow down for Adam bone grin
If he do that no wahala for him again grin
And all sinners will be forgiven grin
But proud won't make him to do that grin
So op don't think of it again, if you think toward that direction,Satan go dey like you well well and na so he go dey pollute your mind small small grin
Adamgeneral12: 1:42pm On Aug 14, 2021
cryna was for some people o dem say person die him come dey post how he go make money on the same thread of obituary.

3 Likes 2 Shares

Adamgeneral12: 1:29pm On Aug 14, 2021
Emusan:
Lemme point it for you:
1. The Master
2. Coordinator
3. Owner of heaven and earth

grin grin grin grin cheesy cheesy grin

Anyway, as per your question, there you have it.



God



The reason is between God and Moses.

Don't derail the thread.

You see say I know what I'm saying, na small small people go dey side line God and be giving all the glory to Jesus and Jesus na from God He collected all what He give us.
If you dey call Jesus make you know say there is someone more greater than him,make you no carry the one wey suppose go to God give Jesus.
That's what me wan correct but you guys dey tag me like say I be antagonist
Adamgeneral12: 1:18pm On Aug 14, 2021
Nice one from 1nice grin
I wrote the psalms and prayers down I go dey use am pray.
But oga op which one be international demon again?
I think those demon are everywhere, they can travel from 9ja to U.S in some minutes if not seconds, how come you say international demon, are they different from the one operating in 9ja?

Oga op please I want to know
Adamgeneral12: 12:21pm On Aug 14, 2021
Emusan:


See the person talking about confusion!

You came with Master, I no work! Now it's coordinator.

Besides, irrespective of what you call it, Jesus is in control of everything in CREATION Heb 1:3.

That's why I said you don't know the gravity of the statement you made earlier about God as the OWNER OF EVERYTHING IN HEAVEN AND EARTH. That's Jesus Christ you're talking about.
Who is the person wey say make Moses go do arch of convent?
Say na Jesus?
Why did the person say He will be answering moses through that arch?
I beg no insults, I just want to know.
Adamgeneral12: 11:35am On Aug 14, 2021
Emusan:


I just show you that your analogy is wrong.



For heaven no EVEN MASTER, grab that.



Then who says we have MULTIPLE GODS in heaven before undecided undecided undecided undecided

I guess you don't understand the subject matter.
that means you are most confused of all men.
You mean say no coordinator for heaven abi?
Adamgeneral12: 11:30am On Aug 14, 2021
MaxInDHouse:
That's the way people think generally no wonder you call yourself "Adam-general" but there's more to faith than just being a nice or good person!

That's the importance of John 3:16

For God so loved the world, that he gave his only begotten Son, that whosoever believeth in him should not perish, but have everlasting life.

The way God think totally differs from the way we humans think {Isaiah 55:8-9} when you say someone is good or bad you can only see the outward appearance whereas God is seeing the heart {Matthew 7:15} so a person may happen to be a notorious criminal but with a faithful and loyal heart! Luke 23:39-43

If you're really interested in knowing the truth i will prove to you that there is no Religion that's GOOD apart from JEHOVAH'S WITNESSES!
how did you turn to jw?
Adamgeneral12: 11:21am On Aug 14, 2021
MaxInDHouse:
That's why Jesus sent us (Jehovah's Witnesses) to go and teach people all that he commaded so that honest hearted individuals like you can see the clear difference between Jesus (God) and Ogun (God)

Of course both of them are Gods but while one has the backing of the most high God the other is DEAD!

For your information, Jesus was authorized by his father to serve as God in the midst of humans {John 1:1} just like Moses {Exodus 7:1} the same way JEHOVAH proved to be WITH Moses that's exactly how He proved to be WITH Jesus! John 8:29

According to the Yorùbas there are many Gods like Obàtálá, Ògún, Èṣù, Ṣàngó, Ọ̀rúnmìlà, Ọ̀sayìn and so on. They believe that these Gods are messengers that will carry their requests to the most High God Olódùmarè!

Apostle Paul confirmed that there are many Gods both in heaven and on earth {1Corinthians 8:5} but to true Christians there is One God who is the ALMIGHTY and his messenger Jesus who also served as God in the midst of humans! 1Corinthians 8:6

So if you want to know why i said Ògún is a DEAD God while Jesus is alive, you're free to ask me but not on this thread because even though everything i said now is clear and in accord with the scriptures, misinformed churchgoers will start accusing me. But don't worry they're not true Christians that's why they are just bitterly angry anytime you speak against the disguised demons they're worshiping thinking it's Jesus! 2Corinthians 11:14 smiley

You are wrong about me,if I'm wicked,all those people that attack me could have been six feet below earth surface.
All those mini gods you mention here are the source of the power that those men use to attack the Christians.
We Christians are blind to see,as blind as you.Can't you seat and think,if we abolish an idol and we bring another man image to replace the idol we abolish, what are we?
Jesus is the son of God,so do I, but he was not God.
No matter what you say or do He can never be God.
Shebi you sabi book? You can't say you don't know the meaning of my 'LORD' in a statement.
If you say Jesus na God and someone say Hercules na god and you keep arguing with him that means you no know wetin you dey talk. Let call a spade, a spade, give the position of God to God and position of Jesus to Jesus and stop twisting things to favour your self
Adamgeneral12: 9:37am On Aug 14, 2021
MaxInDHouse:

It's good to stand on your own beliefs if you are sure that you're on the path to salvation! Matthew 7:13-14
I was a Muslim and i stood my ground until i discovered that Islam is not working out what is fine in the midst of it's adherents!

Faith is personal but at the same time it has to do with connectivity, that's what Jesus meant when he said "


[b]"Nevertheless, the hour is coming, and it is now, when the true worshippers will worship the Father with spirit and truth, for indeed, the Father is looking for ones like these to worship him. God is a Spirit, and those worshipping him must worship with spirit and truth.” John 4:23-24


SPIRIT means the same line of thought will bind you with fellow believers no matter where they may be. And TRUTH means there will be agreement on how to determine right and wrong! smiley

Oga max,say as you dey so,you no still understand say as you move from Muslim to Christian na so for another place someone move also from Christian to Muslim.
The place you find your self na him you go take judge them,if they are good,you go stay for the religion, if they are bad you go switch to another religion.
There are good Muslim and there bad Muslim.
There are good Christian and there are bad Christian
Na where you find your self na him go determine your faith, may be to stay or to live.
If I may tell you my papa na xman also but his is late now,so two he four
Adamgeneral12: 9:23am On Aug 14, 2021
vybzkartel:


Gbam
Which gban? You don stamp am be that abi?
If you guys claim say Jesus na God,if Ogun worshipper says Ogun na god make una no vex with him o,because as you take dey see Jesus na so him too take dey see him Ogun.

1 Like

Adamgeneral12: 9:17am On Aug 14, 2021
Emusan:


But we have only ONE MASTER who is Jesus Christ.

Or can you show me where anyone else was called MASTER?
Shey him no be our master?
For heaven no two master na for world we get so many masters, for your working place,in the church oga must to dey,in court you must to say my lord to the judge, for school you have different masters,head master,class master and different teachers that are all you master in the school.
All the later that the apostles wrote to churches and to each other, you will notice a common statement in there addressing of the letters

1st Corinth.1 v 3 grace to you,and peace from God our father,and from the lord Jesus Christ

2nd Corinth. 1v3 bless be God,even the father of our lord Jesus Christ, the Father of mercy and the God of all comfort

That show you that God is the one and only anybody that come after God na second.
Whether we like it or not,we have only one God,his is owner of anything above and beneath
Adamgeneral12: 8:24am On Aug 14, 2021
No two master in heaven,we have only the one and only God which is the oga patapata of all beings down and above.

1 Like

Adamgeneral12: 8:19am On Aug 14, 2021
Kobojunkie:
You get what you submit to with men. undecided

I can bet you that there are people who are in the same congregation who, no matter how demonic, they present themselves, they will never be subjected to the same treatment and this because those who do these things in fact fear them. undecided
I disagree with that,If you are in the line you go follow the rules,if dem say they saw an evil spirit in you and they want to flog it out of you,na to submit your self jejely for the flogging if not,the thing dey tell you that will happen go happen to you o,it may take years before it happen but is going to happen.
Dem no dey do any how,na according to their Holly spirit description and solutions
Adamgeneral12: 8:09am On Aug 14, 2021
MaxInDHouse:
Google?
Well i've known the book ever since i was still practicing Islam as a soldier.
Well that's the result of thorough research and the assistance of God's Holy Spirit that's working with the Organization!

You are hiding something, right?
I have so many jw magazines with me,I notice that the watch tower always act like me,study people and their believe, know their taboos and way of doctrine but you know, you understand but stand on your own believe, that's what I do.
Adamgeneral12: 11:09pm On Aug 13, 2021
Three gbosa for op
Gbosa!Gbosa!!Gbosa!!!!!!!! grin

(14) (of 20 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 67
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.