NewStats: 3,263,951 , 8,182,059 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 01:17 AM 3x8116z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
yarimo: Me too! ![]() Na wetin go show u say na children full dis nairaland, dey lie like queen colledge girls! 1 Like |
![]() |
AdolfHitlerxXx: Diapers ke? Re u mistaken me for ur uncle cocaine sniffer? U know he is always wearing diapers n sometimes he soils his agbada! ![]() |
![]() |
iwaeda: Na ETB come later become sterling bank nau. Na even Glo I hear say him dey wire dem well well. Me I no even know say him young like this. I think say na old man. 1 Like |
![]() |
AdolfHitlerxXx: I go play u, use metal burst ur head. If u say I no be confra make u connect me with any confra person around u make me am discuss, they go find u! If u dey any location for d whole west I no need to come na just one phone call ur mates them go rope u up! Better know urself! No real igbo man fit fear yoruba for this life. E no possible! |
![]() |
iwaeda: I hear say d man dey fvk all d yellow girls b4 he go employ them 4 glo, conoil or sterling bank! |
![]() |
AdolfHitlerxXx: Omo me abi better confra... if me n u war u go just disappear, they go see u again. No think say na anybody u meet 4 nairaland follow u dey type english! Shiit 4 body ke? Abi make they rob u that shit for face? Una no dey know say no be everybody wey u see for nairaland be una mate! 1 Like |
![]() |
AdolfHitlerxXx: Chai! Person don suffer for this life! So becos MC Oluomo n his thugs tortured n killed some igbos IN LAGOS during this past election, a yoruba man is now challenging an igboman to a fight? U wey be say as they born u na 50kobo dey dey give u n ur siblings to take buy mama put chop, want fight igbo man wey dey chop a bowl of akpu for breakfast as a child? If I catch u na to stranglee u. U think say if u see me for real life u no go lie down flat for ground take greet me? Becos u buy #200 data? Person don suffer for this life. |
![]() |
AdolfHitlerxXx: U re lying. Ojukwu was NEVER captured. U re just talking Nansense. Ur tribe is known for cowardice. U can go ahead n tell us how Awolowo died since u know history? ![]() |
![]() |
AdolfHitlerxXx: You have not even fought one war not to talk of fleeing. You are only in Lagos collecting omo onile money from d same fleeing igbos. Zik n Ojukwu flee but they are better than the one that committed suicide! ![]() 1 Like |
![]() |
Gossiphub: Yoruba people's hatred for the igbos whas been made crystal clear. That is one thing we confirmed in this election. |
![]() |
Basic123: What is u people's own with igbo people, is Peter Obi the only candidate that contest election? This election only confirms u people's unwarranted hatred for d igbos! Atiku, Kwankwaso n co contested election, u rigged them all out, why is that its only igbo n Peter Obi that u people hate n call out all d time? |
![]() |
imagrg: I can last 30 minutes even 45 minutes when I am really in the mood, but I have not done 2nd round in a long while. After that 1st n only one. I dont ve d urge to do anything again. |
![]() |
![]() |
nairaland2: Please what exactly do they discuss in this forum? 1 Like |
![]() |
Good Night Jerry Jerry!
|
![]() |
fergie001: If you are not an occultic person, if they never initiate you, you can never talk like this. |
![]() |
Dmama1991: I thought these bandits are mainly fulanis? Are u saying some of them are from Yoruba n d west? |
![]() |
November1857: Ogun, Ondo, Edo, Delta, Anambara, Enugu, Imo, Abia...Herdsmen dey all d forest they kidnap, dey keel people. Na one of d things wey Buhari n APC do for us be that. And if they catch u, e come be say u be Christian or igbo, after they collect ransom they go still beat u to death! |
![]() |
Stanislause94: It means that they were still istering drugs on him even in the airplane coming back to Nigeria. These people are shameless! |
![]() |
![]() |
Frekim: Una never see d syringe wey dey him arm wey he take dey collect drugs? E show clear, where they take dey drug to Baba! ![]() |
![]() |
caracas: U no just get sense. Just stay inside ur slump 4 Mowe dey smoke kolus. U no know say more than 70% of the developers for island na igbo guy? Ewu Gambia! |
![]() |
udemzyudex: Na ur mama toto be d developers abi? U no know say 70% of the developers na igbos guys? ![]() |
![]() |
Na houses wey igbo boys dey build for Lagos. After building it, yoruba boys n MCOluoma go beat them up, slap their wives even shoot some of them!
1 Like |
![]() |
Odin13: They don go charge him battery small carry am come back make he come dey misyern upndan! ![]() Bloody drug addict! |
![]() |
camri: Nooooo! Fvck ke? I play around more than I fvck. I like her but I always make sure I fvk only girls I know who they are and the kind of person they are. |
![]() |
E get 1 wey tell me say she be 21. My mind no carry am. I ask her when u finish secondary school she say 2017, 6 years ago. My mind no still accept say she be 21. Pierce nose, open 9 holes on her ear. Pack her breast up d way wey Anti them dey pack breast wey don fall, n u be 21 years? My mind no still accept am! ![]() 9 Likes 1 Share |
![]() |
onthehill: Buhari don beg. Ganduje don beg. Meanwhile they replaced themselves with their Pro-Max! In 4 years time Tinubu will still beg u people. (''forgive me for all my wrong doings n incompetence''). Beggy-beggy government! ![]() Who dey suffer am, no be una dey suffer nau! |
![]() |
Odewaleadesoye: Oga abeg go sitdon ontop dustbin joor! Na all d whole big nyash u wan sleep with. 2 Likes |
![]() |
chisomkachy: Panti straight! They should lock him up and throw away d keys. EEEEdiota! |
![]() |
Naijalarry: Please I am Igbo but I want ask. What is a human being looking for in Sudan? |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 43 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |