NewStats: 3,263,501 , 8,180,361 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 09:48 AM 3z44166z3e3g |
(1) (7) (of 7 pages)
![]() |
Jogs1900: 😂 Gradually The guy na already minister of defense Him Papa go soon Promote am Na the kind Juju him use for him Citizens I for like get. But that kind juju no fit work for Naija 😂 Whr b4 you reach 1 year in office sef citizens go wan kpai you 30 Likes 1 Share |
![]() |
The baby don give up accept him fate for the second pix 😂 BlackyOne: 😂😂😂 This one enter |
![]() |
Babalegba:Good shot, Like can u imagine the modaf|_|ker Trying to insult our collective intelligence |
![]() |
Lol 🤣🤣 Naija supposed get YouTube comedy channel This country na comedy Central 11 Likes 1 Share |
![]() |
zed7: 🤣🤣 Well you have a point Hope op is not... 😵 1 Like |
![]() |
Kingray10: Lol 🤣 Dem fit don kpai am sef 2 Likes |
![]() |
Lol
|
![]() |
Choi But What could have caused this. Trust naija, na crowd for don full that place they embezzle the sardines Dem no go even ask wetin kee them Their own na to consume anything 3 Likes 1 Share |
![]() |
Yyy
2 Likes |
![]() |
All these for someone inside prison? Shey US jailed person no better Nigeria free person like this 🤔 6 Likes 1 Share |
![]() |
[quote author=Gabkan7 post=128029839][/quote] Lol, but Sadly this has been the situation we find ourselves |
![]() |
News Flash: Oyebanji Charges New LG Bosses On ability, Says He Won't Touch LG Funds What type of Whyning is this 🥴 |
![]() |
jackie111: Yea I know, I meant under the same party 1 Like |
![]() |
Their fake love period Is finally coming to an end Might birth two Opposing Fractions under The same Umbrella 11 Likes 2 Shares |
![]() |
This is a normal scenario in Lag bus especially for those that wake up as early as 5am to prepare for work 1 Like |
![]() |
Easylife1234:You no get Sense Shea you read the content of the prediction? |
![]() |
Millz404:Best Shot Make una free the mgbeke to dey feel fly |
![]() |
But the poster says he died 2017
|
![]() |
stasius:🤣🤣🤣 Abi now, na only to share 1 sachet of rice Dem Sabi |
![]() |
Neckpresser101:na you dey kee yourself for school na, for that syd Dem no send School o 1 Like 1 Share |
![]() |
AdaojoTheUrchin:Come enter Heaven Make 👼 👼 👼 s see you na 🤣🤣🤣 See as you burst that Urchin empty coconut head |
![]() |
Sultty:Na Japa questions be this 😏 Wait... An this thread dey fp o 😂😂 3 Likes |
![]() |
babasolution:fixed |
![]() |
stacyadams: 😂😂😂 Swears Urchins never see Anything Soon Agbado no go drop from their Bulaba Master |
![]() |
Seems the title of Wailling Waillers has now been transferred To Urchins Una never see Anything Buhari no send una Papa After all y'all defendend every of his move since even after most Northerners regected him Urchins were still ass licking hoping he would hand over the presidency to their Bulaba Master So what changed now? why are you all complaining now. Y'all better continue doing your Ass licking job 😂 😂 |
![]() |
Moh247:Urchino General of Nairaland Hope this Breakfast being served get enough pepper? 😹😹😹 2 Likes |
![]() |
oyebanji44:If I tear you slap urchin Who are the Nigerians? You Agbado bulabbas are on your own 3 Likes |
![]() |
in all my life I've never seen people Soo stooopid like Balablu urchins. Watch how they'll start attacking ibos or Obidients now while the Northerners whom they've been bowing to deal with their Bulaba Master ruthlessly. Why of all the presidential contestants only the Bluhoo camp they cry blood since, and February when they will cry the final blood never reach o 😂😂😂 Abi una choose to let tribalism blind una Make una enjoy una early breakfast in peace and stop disturbing others abeg 1 Like 1 Share |
(1) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 35 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |