NewStats: 3,263,827 , 8,181,526 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 06:56 AM 5j6q436z3e3g |
(1) (10) (of 38 pages)
![]() |
bros why nah. u no fit go do marketing products for gwagwalada market? thank ur star for d rescue rangers cos guys dey vex ooo with d situation of dis country. repent and sin no more 1 Like |
![]() |
na traffic she wan pull joor. all na wash. always buy always always
|
![]() |
she shd be charged to court for child abuse. haba, if na ur pikin u fit do dat kind tin madam? God is watching u
3 Likes |
![]() |
why serving person papa land go dey take life like dis. FG abeg scrap dis program oooo becos no be ticket to heaven be dat. calculate dir allowance for d year carry give dem biko. ejoor ooooi. Na leaders of tomorrow dey die one ,one so |
![]() |
Allah will fight for her. people concience don die. SMH
1 Like |
![]() |
nollywood don dey try oooo. no be like before again.
|
![]() |
congrats in advance. barakallahu fih nikkah
1 Like 1 Share |
![]() |
congrats . may Allah put baraka in ur wedding.
2 Likes 1 Share |
![]() |
OMG. dis is serious.God pls make a way for dis kids
|
![]() |
kidnappers everywhere. may God protect the rescurer and the victims 1 Like |
![]() |
having same problem ooo just displaying error page 1 Like |
![]() |
so sad. rip to d dead and wishing d injured ones quick recovery.
|
![]() |
Rip mayowa
|
![]() |
Rip to d mother God is watching to d husband God will be with u to d helpless baby. So sad |
![]() |
Forgive and forget aunty kemi. Dats human being for u
|
![]() |
So sad. Rip
|
![]() |
omo na die oooo
|
![]() |
end time church. churches here and dir just for money making SMH
|
![]() |
end time church. churches here and dir just for money making SMH
|
![]() |
Pavarottii:thats a stupid way of thinking. one luv |
![]() |
baba buhari fall my hand abeg waiting patiently since may day to hear the names
|
![]() |
ok every soul must taste death. rip the the dead
|
![]() |
ITbomb:what abt people dat are using electric cooker and gas cooker. SMH |
![]() |
shallow way of thinking how does dis improve the economy pls provide wat will make dem earn money to buy it not giving dem little to use without hope for another one in the next one month. 1 Like 2 Shares |
![]() |
is today celebrity day in nairaland? is dis a news and can dis make the economy of nigeria change for good? just asking thou
|
![]() |
nice
|
![]() |
ooo my GOD.
|
![]() |
innalillahi waina ilahi rajiun
|
![]() |
Nice tips. But dat onion peeling has no remedy in ur tips ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
Ok .hope dey are Nigerian made
|
![]() |
Ok .
|
![]() |
Congrats dear
|
(1) (10) (of 38 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |