NewStats: 3,263,887 , 8,181,772 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 03:51 PM 373f1l6z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Na Everytime the refinery go soon start we they since 2023
|
![]() |
Abeg make person explain this bbn for me be like say I do go talk rubbish . one gal ask me about the program i talk say they done remove AY she come Dy laugh
|
![]() |
Did u read well before this ur comments ? Orisirisi We don't have a refinery NNPC still wants to fustrate Dangote Obviously NNPC are working for South Korean and British Refinery Dangote Refinery on loan, stalled construction due to covid 19 pandemic in 2019/2020 banks still collected intrest and loan repayment If I am Dangote I will use monopoly to make Nigeria pay so much money for any products[ |
![]() |
![]() |
![]() |
Joke of the century
12 Likes |
![]() |
Nice move but hope after investigation we don't fine out that she actually cheated which I don't hope so .
1 Like |
![]() |
Use the snake do (wetin be dat film name again, John of the jungle abi ?) Owo wowoooo to other side of the river.
5 Likes 1 Share |
![]() |
So all this while what has they been using as evidence? If you no get case just Waka comot instead of all this unnecessary excuses.
4 Likes 1 Share |
![]() |
One love JAGABAN,everyone must be involved. A true definition of a leader.
13 Likes 2 Shares |
![]() |
U carry ur mumuness reach here too ? Like for Putin Share for Zelensky |
![]() |
![]() |
![]() |
He made the promise and he fulfilled it. It can only be JAGABAN
16 Likes 1 Share |
![]() |
Almost all politicians seems to change there mind set after meeting JAGABAN. There is something special about that man.
72 Likes 3 Shares |
![]() |
He should just come to chelsea and win EPL next season
|
![]() |
Thanks God 🙏 na just 1-0 e end
|
![]() |
What is the purpose of broadcasting it when u have lawyers, party chairman and the candidate himself in the court. Let just move on, cause no judge can dethrone any president especially Nigeria after he has been sworned in as the oga patata of naija not that the law can't dethrone him but let tell our self's the truth even if it were to be obi which I respect so much Tinubu can't dethrone him after been sworned in. 1 Like 1 Share |
![]() |
God na my village this bad idiots dy give latter oo... protect us ya Allah
|
![]() |
Tinubu done win this one already...
|
![]() |
For the brothers mind now na draw match ..what a family!
2 Likes 1 Share |
![]() |
All the ones they have borrowed before what have they use it for ?
|
![]() |
Don't know why ladies believed that they must me naked before attracting man
1 Like |
![]() |
She supposed happy say Ronaldo wan rape her self , na privilege for her
|
![]() |
Up Chelsea ...hope Manchester United can learn from Chelsea now.
10 Likes |
![]() |
No thing go happen as long as God dy ur side ... na one of the reasons why Nigeria still dy backward.... something that can kill make me dy look am abi, abeg park one side
|
![]() |
Which kind bad luck be this ...if they no disqualified us, injury go harmer us, I was really hoping for that guy (100m)..Abba wetin be dis na .... ![]() ![]() ![]() |
![]() |
How do they know that it was Fulani..just because someone comes out or ran into the does not him Fulani. anywhere...I salute the men who did the resue
|
![]() |
If I tell them the answer we're dy my mind dy go just sack me before I evn get the work
|
![]() |
Forget all those White, they will still go them back..all na scam
|
![]() |
They try for am self , say they give am face mask ![]() ![]() |
![]() |
How him take waka reach Enugu of state
|
![]() |
All na man u fans hand work
|
![]() |
Person were no go boarding school miss oooo
|
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |