NewStats: 3,263,446 , 8,180,170 topics. Date: Thursday, 05 June 2025 at 11:48 PM 2n1f1y6z3e3g |
(1) (10) (of 32 pages)
![]() |
Rubbish question, do you have to win a major case in other to become a SAN?
1 Like |
![]() |
Lol...dem go just dey look for who to pour their frustration on.
2 Likes |
![]() |
North this, north that. Na only north dey this country? 4 Likes |
![]() |
Lol.. Funny, turn to Nigeria?
3 Likes |
![]() |
Lol.. The army will come for them for defending themselves instead of going after the Fulani herdsmen. Danjuma stop acting like you don't know these things, instead tell the security in chief of the arm forces to do the needful. |
![]() |
Lol... I understand.
|
![]() |
Lol.. Very funny.
|
![]() |
Safety first ![]() 1 Like |
![]() |
Mumu talk.
|
![]() |
SadiqBabaSani: Never fit pay #35k finish. |
![]() |
Women are their own worst enemies.
|
![]() |
Hermaphrodite2: Dem dey get info. |
![]() |
Gentlesoul2021: That one na your own understanding of life, let those wey wan buga do am and those wey Wan talk make dem talk. 3 Likes |
![]() |
Centurion101: You're just a loud mouth with nothing upstairs, you just jump into what you don't understand, you don't even understand my point and you're telling I know absolutely nothing about tech. In case you didn't understand my point let me explain to you again just maybe you'll understand it now. Changing a working phone chipset is just a waste of time, no seller will want to go through that process,unless it's a dead phone and you want to repair it. It doesn't mean you can't change a phone snapdragon chipset, even on laptop the Soc can be replaced if it is bad if you have a BGA machine. It is not rocket science, you can go on YouTube to clear your doubt and stop displaying your ignorance online. |
![]() |
Repackage. Brand-new s9 for which year? 1 Like |
![]() |
Hahahaha.. omo this is 2022 ooo, no be 2012 be this oo. Good old days , I when I dey change my phone imei anyhow just to get free data. 100mb. 2 Likes |
![]() |
Former governors protecting their interest.
|
![]() |
Guy why naa ![]() |
![]() |
God1000: See talk,if you were him you would do what? You're a joker. |
![]() |
Evolutionlove: Says who? It can be done if you have the right tools,this is not rocket science. You can go to YouTube and get your prove. |
![]() |
Urheaster: Tell us wetin your own papa achieve. |
![]() |
Roboto11: How many women fit do am? |
![]() |
seguno2: Lol.. maybe. 1 Like |
![]() |
YorubaIsGreat: You'll be fine. 7 Likes |
![]() |
muykem: Rest,Tinubu no be god. 5 Likes 1 Share |
![]() |
Same politics of hate Seyi tinubu is playing, you go ever see any other party political banners,na only APC.
2 Likes |
![]() |
oyatz: Person wey don decamp since. 7 Likes |
![]() |
Auskyd: See this dolt,oga wan dey change talk to poor materially but say I no fit afford pixel. It's a waste of time replying you,make e come be like say I dey jobless like you. Oga I don't own a pixel and I don't need to because I have friends that have it,I've handled it on many occasions and I don't fancy it. Na only camera I wan chop? 1 Like |
![]() |
Auskyd: Hahahaha.. just look at the myopic reasoning, when i been talk say you no get sense you dey think say I dey cap. Now to use pixel go determine if you dey rich or not. Dangote dey use pixel, person wey never chop belleful dey use pixel as a yardstick for being rich. Omo you dumb ooo. 3 Likes |
![]() |
That's what most South Eastern people want so rest Ohaneze.
3 Likes 1 Share |
![]() |
Wetin men really want?
|
(1) (10) (of 32 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 38 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |