NewStats: 3,264,120 , 8,182,686 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 06:57 PM 5f4p256z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Codes151: bros ehn DAT one na everywhere e dey happen, buh 15iphones too much and the whole shop, make e buy d phone dash seff better 1 Like |
![]() |
Codes151: bruh,its uncalled for,the whole shop destroyed,OK what did he gain?nothing!if it was even one iPhone or 2,its still cool na |
![]() |
us on:08171149909 or [email protected]
|
![]() |
chat2deen: and that's to show how rich he is?smh |
![]() |
![]() |
may God of buhari starve this nigga,e just spoil money sha inside this recession#motafuka
139 Likes 6 Shares |
![]() |
update o!
|
![]() |
lovelygurl: nice to know that..buh idonblivit |
![]() |
OP!that thing ur high on,I need it,so my sis can high on it and see me as d potential 2019 presido
|
![]() |
OK yaff burn school, if dem free una,una go burn dz country #awon omo kpau!(don't teh me to interpret
|
![]() |
the quezzon isnor if he his ur boifriend, the quezzion is''na I'm dey chao ur kpomo'' ![]() 1 Like |
![]() |
m here with all the s
1 Like 1 Share |
![]() |
OK uncle falz,she's nude,ya nude,what next ![]() ![]() |
![]() |
OK uncle falz,she's nude,ya nude,what next ![]() ![]() ![]() |
![]() |
then my mumsy suppose Don kill me,if na meat make dem do dz pikin like dz
|
![]() |
OK thank u for d 1.5m,where my share? ![]() |
![]() |
Lagusta: brother!can't it roast corn? |
![]() |
ahn ahn don't loud it na
|
![]() |
[quote author=tosyne2much post=50497170] Was that ur former phone sir? yes,sold it for 7k
1 Like 1 Share |
![]() |
she get shadow so?
|
![]() |
[quote author=MackBrooklyn post=50490489]Right now, me and one fine babe like Simi are sitting on a long bench but she is sitting at the edge while I'm sitting at the other near edge too. I asked for her cellphone number and she declined, so I'm thinking of standing up on my own end and let her fall ![]() ![]() #Soft_Work ![]() [/quot e]bros u b devil 2 Likes |
![]() |
just don't try infinix hot 2,it can boil 1bag of beans :ojust don't try infinix hot 2,it can boil 1bag of beans
|
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |