NewStats: 3,264,977 , 8,185,250 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 02:07 AM 4k433r6z3e3g |
(4) (5) (of 5 pages)
![]() |
Why will he release them ![]() 1 Like |
![]() |
Yankee101:You are still asking.... |
![]() |
He will still loose
3 Likes |
![]() |
Imagine wat someone's daughter typed. What's mummy's boy here now ![]() |
![]() |
D guy self no just try at all.... Haha 2 wives and 11children for dis Buhari regime? And Emefiele shld also try find dem small tin. Abi wht moral jsutification do u hav to ignore a man dat paid the supreme sacrifice for the life of ur wife?
|
![]() |
So Olosho still get association. Nawa ooo wetin we no go see for dis country? Why dem com dey deny her naw....
|
![]() |
Wetin apen naw.... Say make we no dey receiv or cal out while charging fone naw him d tin com many like Buhari swearin in speech. Abegi e too long. Try nd sumariz
|
![]() |
Op I agree with all but number 2. I take weed and my girlfriend know it. Taking weed doesn't mean u are irresponsible. The way and manner you behave after taking it another thing. Believe me my girl has never been sad for me taking weed. She knows I'm not addicted and that. I don't smoke weed lik Fela did. Take a little, eat good food after and keep yourself neat.
|
![]() |
He must have read about the death of Alexander The Great who told his Generals that only his personal physicians should carry him to his graveyard. That they should lay all the treasury he has gathered during his military campaign side by side along on the path to his grave and lastly he told me they should bring out his hands open out of the coffin. What all these signify is that we come here empty handed and in empty handed shall we return.
|
![]() |
So somebody can still be looking for virgin in this 21st century..... To me virginity is not dignity. What I respect in woman her character and intellectual capability. Some girls are virgin not because they choose to but because they are afraid.
|
![]() |
42n8dzydoo:Person wey don commit abortion so tay dey don comot her womb.... ao she wan take born ![]() D hand of d Lord will be upon d girl nd she will brought home safely. 1 Like |
![]() |
Lie lie kil una..... u com dey camera d guy for bin house ![]() |
![]() |
Nawa oooooo everybody here is all male naw.....
|
![]() |
Are u an agent to mtn ![]() |
(4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |