NewStats: 3,262,619 , 8,177,705 topics. Date: Tuesday, 03 June 2025 at 04:48 AM 1cz2a

6z3e3g

ThugBoy's Posts 144o4j

ThugBoy's Posts

(1) (10) (of 21 pages)

ThugBoy(m): 8:11pm On May 10
Other States dey wey road no good una dey used every body money decorate Abuja...blind folks Nigeria Politicians are Hypocrites
ThugBoy(m): 7:03pm On Apr 08
Use this picture as your DP .

ThugBoy(m): 8:58pm On Sep 25, 2024
Meanwhile Kidnapper full bush dey make their money broad Day no single arrest.

1 Like

ThugBoy(m): 3:00pm On Sep 25, 2024
god's himself has spoken
ThugBoy(m): 10:30am On Sep 11, 2024
MEANWHILE bulletproof Jeep dey wan side. While dey used Keke napel

1 Like

ThugBoy(m): 10:41am On Aug 21, 2024
ASSOCIATIONS OF PAST CRIMINALS (APC) NEMESIS NO GO EVER FORGIVE UNA 🇳🇬🩸😭
ThugBoy(m): 9:53am On Aug 02, 2024
Evil Nigerians go visit una some day, Nigeria Politicians dey feel say na Una dey run the country through selfish interests
ThugBoy(m): 9:59am On Jul 25, 2024
APC Tell Tinubu make he monitor the economy! Una Party don brought hardship to meaningful Nigerians. Imagine fuel 850 per litre. Evil regime so far.
ThugBoy(m): 9:51am On Jul 25, 2024
One of Nigeria Fraudster
ThugBoy(m): 8:26am On Jul 17, 2024
Na only the rich Una dey pay condolences visit, what about the poor wey dey die everyday. Well I pity those poor folks wey dey waste their precious time to campaign and vote these thieves in as LeadAss.
ThugBoy(m): 11:52am On Jul 14, 2024
Na Sky him for they bath
ThugBoy(m): 11:55am On Jul 13, 2024
Another noise maker, if Nigerians no watch your content money no go dey!
ThugBoy(m): 10:24am On Jun 11, 2024
ThugBoy:
The guy wey she born for no fit hired one room, as them dey work reach constill vote for their northern brother to rule Nigeria na uncompleted building them dey end at last
Sometimes I go dey wonder those wey pick condemn iron no fit rent just one room stay why uncompleted house
ThugBoy(m): 10:23am On Jun 11, 2024
The guy wey she born for no fit hired one room, as them dey work reach constill vote for their northern brother to rule Nigeria na uncompleted building them dey end at last
Sometimes I go dey wonder those wey pick condemn iron no fit rent just one room for
ThugBoy(m): 8:59am On Jun 08, 2024
Na because you dey benefit from fail APC government! Imagine bag of rice 90k per bag. Hell to all promise and fail Nigeria leaders
ThugBoy(m): 6:07pm On May 08, 2024
All I see is “NO EXCUSES “

1 Like

ThugBoy(m): 7:13am On Apr 03, 2024
Deploy those strange armies to Bornu and Zamfara, and let them prove their ruggedness to robbers and Boko Haram, rather than forming cyborgs for South South. You fools in Military.
ThugBoy(m): 4:04pm On Mar 24, 2024
We all know that your Birthday Celebration will take place on March 29. Only VIP APC criminal politicians are invited, together with an off-camera Asorock gang team that is looting billions of dollars from Nigeria's Treasury. 📴 Camera underground celebrations. Last last BBC News Pidgin go con still post am online to inform some foolish ers of evil government wey no even see money take buy fuel power generator how popular they are as a criminal Politician, meanwhile NTA cameras no clear, not to talk of the program, why because hardship dey, lack of light, poor roads, high cost of living, unemployment. Tribalism, Religion, and Politics una dey spoiled this great 🇳🇬🇳🇬🇳🇬. Nigeria remain Giant of Africa 🌍🌍

1 Like

ThugBoy(m): 8:46am On Mar 23, 2024
How many bandits you don wipe from the Northern Region Scumbag

2 Likes

ThugBoy(m): 8:04am On Mar 09, 2024
Na so Lai Mohammed dey talk 8 years . Ogun kill una wey dey bad government
ThugBoy(m): 6:19am On Feb 12, 2024
Senior Alaye
ThugBoy(m): 6:44pm On Jan 16, 2024
I see nothing but old scammers operating under the APC PLATFORM and famished ers endorsing hardship.
ThugBoy(m): 5:55pm On Dec 26, 2023
Condemned iron, APC na so so condemned attack no damn action

1 Like

ThugBoy(m): 3:39am On Nov 15, 2023
APC REGIME AND THE FOLLOWERS NA FRAUDSTARS. IF YOU LIKE GO DIE FOR POLITICIANS MATTER HELL FOR YOU.
ThugBoy(m): 10:49am On Oct 23, 2023
Retaliation would be the best option, if the so call government don't find the culprit, In Nigeria you fear you die, you no fear you die, but die like a soldier not coward
ThugBoy(m): 1:24pm On Aug 22, 2023
APC Regime, police, SSS, DSS, NAVY, ARMY, NSCDC, and VGN have not yet managed to kill or apprehend the snake who is reported to have swallow N36 million from the JAMB headquarters vault in 2018.
No damn evidence till just now.
ThugBoy(m): 5:17pm On Jul 25, 2023
You stole money from Nigeria without carrying a bible, but when the inquiry found that you did, you were found to be carrying a bible. Politics and religion dey destroy Nigerians.
ThugBoy(m): 9:44pm On Jul 20, 2023
Fools
ThugBoy(m): 6:36pm On Jul 13, 2023
Theif
ThugBoy(m): 11:00am On Jun 28, 2023
Old Fraudster you don waste Nigeria resources take cash out, nai make you dey fool yaself herdsman
ThugBoy(m): 5:49pm On Apr 22, 2023
Weak Ass.....
ThugBoy(m): 10:27am On Apr 19, 2023
The mugu no fit move all him family enter different countries.

(1) (10) (of 21 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.