NewStats: 3,265,458 , 8,186,785 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 04:10 AM 6d92r

6z3e3g

Thomas212's Posts 3gu3o

Thomas212's Posts

(4) (of 4 pages)

thomas212: 2:19pm On Nov 10, 2019
Apology accepted... but dat ain't no church.
thomas212: 10:58pm On Nov 06, 2019
14 likes?? local man cannot can

1 Like

thomas212: 10:45pm On Nov 06, 2019
Abeg who dey there..help me tell dem not to sell it. am coming for it..
thomas212: 11:55am On Nov 05, 2019
craze dey worry u
thomas212: 7:47pm On Nov 03, 2019
werin make me do nw
thomas212: 11:32pm On Oct 27, 2019
Na dat time efcc go see chance raid boyz..
thomas212: 9:48pm On Jun 29, 2019
No you people should leave her let her trend also nw, Mumu
thomas212: 1:52pm On Jun 21, 2019
I would the us also tres.. if it happen to be the other way round,the Us would have done worse than that..
thomas212: 10:28pm On Jun 13, 2019
500k
thomas212: 10:08pm On Jun 13, 2019
still on,still on. is it m100?
thomas212: 9:44pm On Jun 06, 2019
His own is to be saying baby come home..��
thomas212: 6:56pm On Jun 02, 2019
Nothing wey person no go see for Nigeria.. cryNothing wey person no go see for Nigeria..
thomas212: 4:13pm On May 29, 2019
frbona:
read below your Fathers dirty boxers
Guy u wicked oo

1 Like

thomas212: 4:58pm On May 22, 2019
;DUna don tire to drive Benz? ;DUna don tire to drive Benz?
thomas212: 4:49pm On May 22, 2019
will it go for 12m...�
thomas212: 4:29pm On May 22, 2019
Now u are the one looking for trouble from efcc..

8 Likes

thomas212: 12:03pm On May 22, 2019
stretch mark wey person no see..na dat one be stretch mark?..Abeg u fine jhare

25 Likes 1 Share

thomas212: 10:10am On Sep 10, 2018
Wetin Libya don win...no be only wen dem kill Gaddafi dem win... ;DWetin Libya don win...no be only wen dem kill Gaddafi dem win...
thomas212: 1:12pm On Jul 12, 2018
first to comment for the first time...
thomas212: 9:08am On Jul 08, 2018
the guy is really working hard... winkthe guy is really working hard...

3 Likes 1 Share

thomas212: 1:45pm On Jul 05, 2018
Nawa oo..
naija killings everywhere
thomas212: 1:19pm On Jul 07, 2017
i will buy it and pay latter... wink
thomas212: 5:16pm On Jun 15, 2017
d guy dey wen e dey make cool cash
thomas212: 11:05pm On Jun 14, 2017
tie his balls to iron
thomas212: 1:48pm On Jun 14, 2017
crime count :ory lipsrsealed
thomas212: 1:47pm On Jun 14, 2017
crime country
thomas212: 10:18pm On Jun 08, 2017
we don here
thomas212: 9:07am On Mar 31, 2017
Na only kenya things they apun
thomas212: 11:35am On Feb 17, 2017
SweetieConstie:
Sign him biko! grin Why are you asking us now?
I wonda oo
thomas212: 8:13pm On Feb 10, 2017
Mehn diz guy dey hustle in a bad way...
thomas212: 10:33am On Feb 04, 2017
Me go use fuel nah...e no hard

(4) (of 4 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.