NewStats: 3,264,147 , 8,182,764 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 08:58 PM 3n3l4i6z3e3g |
(18) (of 158 pages)
![]() |
Why una carry them go isolation centre in the first place? Una normal so?
|
![]() |
Make league sha resume
|
![]() |
Tomide007:It's stated in the article |
![]() |
Tinubu suggest Gambari indeed
|
![]() |
cybriz82:Lol e be like so |
![]() |
IBB na devil go judge you
6 Likes 1 Share |
![]() |
E no go better for every person that has governed Nigeria, if them don die thier souls no go ever rest. Who cursed Nigeria?
1 Like |
![]() |
Nice move for withdrawing the security details....as for probe, that one no concern me
|
![]() |
To Buhari wey no understand wetin him dey read, COS no dey again oh. Who go act on the report?
|
![]() |
Na now day break to diversify? Once oil prices goes up, they surely would abandon.....yeye government wey never diversify anything since 2015
|
![]() |
Connoisseur:They probably someday he would find out and could sue them. Some of his brother's colleague could snitch on the company, so........ |
![]() |
Connoisseur:It's possible, might be his brothers gratuity having worked in the company for a while and he's probably the next of kin |
![]() |
Yhwg
|
![]() |
I honestly don't even know whp this Zuby Michael is, i mean i haven't seen any of his act on screen. Oh! I forgot, i don't see Nigerian movies
|
![]() |
OduduwaYoruba:You no wan re pay before? You for kuku transfer the whole money go another 7 Likes |
![]() |
tysontim:You lots reasoning is disgusting. How does where the president come from translate to better governance or better your lot in the affairs of Nigeria, does it give you jobs, contracts open does for you globally. You better quit this primitive reasoning SPITS 4 Likes 1 Share |
![]() |
sarrki:At your age na challenge be your problem, if i yab you this night, you no go fit sleep |
![]() |
Why he dress like say na war front he dey go? ![]() |
![]() |
I laugh.....that's the only thing i can do right now
|
![]() |
Na now day break? Talk is very cheap, in fact na FOC
29 Likes 1 Share |
![]() |
Youth chapter of task covid taskforce dey again? Wonders
|
![]() |
Good, make football for , England, Spain and Italy just resume sha, na wetin concern me right now
|
![]() |
Good but what of other bereaved player families? Isn't this ........
1 Like |
![]() |
Life insurance na blood money. E be like say i go pay up my
|
![]() |
Na wah
|
![]() |
Atiku no get money again?
40 Likes 3 Shares |
![]() |
Well said, i nearly fall for Simon Kolawole epistle
|
![]() |
Nice one from CBN
1 Like 1 Share |
![]() |
Cosyfaith:you have been noticed, now run along to go get the vaccine like your peers world over are doing......you not looking bad at all anyway 1 Like |
![]() |
alBHAGDADI: Does Jesus get married to the church? if he does at what point does he get married to the church? And when he returns during the reign of the AC does he come as a husband to the church already? Think about this |
![]() |
Chosen1984:I'm amused about the OP long epistle denying the rapture. You have summarized the timeline perfectly well 2 Likes |
(18) (of 158 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |