NewStats: 3,264,977 , 8,185,250 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 02:08 AM 3d3r4d

6z3e3g

Styvon's Posts 4w1b

Styvon's Posts

(1) (of 1 pages)

styvon(m): 8:40am On Aug 26, 2019
Raydos:
Hi guys good evening, I wanted to use my remaining 1% battery to express my humble opinion about what is going on in Nigeria power industry, although the gover



Naso ba3 die oo
styvon(m): 2:16pm On Aug 24, 2015
alexis007:
In sarkodie's voice "You know say BODY NO BE FIREWOOD"..........the thing too dey hold them. As in too much......

E get one wey begin dey preach to im friends say i be monk, sake of say she don visit my house like 10 times and nothing happened. Trust me, as our semester exams don end and i no get anything wey dey worry my poor mind, na her body i dey use rest. 24/7 we both dey stay full n@ked. As in not even panties on. Unless na when we wan chop food get strength, na so so Fu(k Fu(k we go do from morning till night.


Wetin concern me kwanu?......the chick dey disturb me every time, dey tell me how she too dey gbadu me, how she bin dey crush on me before i come agree make we dey follow. To me, she is just an intimacy gadget, cus deep down in my heart i don't feel a thing for her.

Anyways, na just to dey fu(k till i see better chick. Then eh, the speed wey i go use dump her go the speed of light.

Moral of my epistle: Ladies (I dey tell una this thing because i get sisters, if not......) don't ever in your life drag a bro into a sexual relationship, else you'd turn into one of his pastimes. If he is not into you, try as hard as you may, He would never be into you.

I don talk finish. sad









Abeg give me ur sister no..make I do d same thing 4 am grin
Rain dey faLl 4 here abeg
styvon(m): 1:42pm On Aug 24, 2015
Lovexme:

She doesn't like a man she can control. She likes a man's man wink




Wats


Your







Ownn!!!!!!!!
styvon(m): 12:39pm On Aug 24, 2015
SexyStrawberry:


Chai, I wish I would have this kinda boyfriend with supper self control coz its almost impossible to see guys like this cry




Baby u can have me..my control even get remote I will give u d remote

3 Likes

styvon(m): 1:45pm On Jul 25, 2015
This girl see me 4 here come go dey call Timayam.....abeg oo make 1 nairaland bae come meet me make we.....I go compensate am for the pain...anybody wer ready jst halla me 08102960131 I dey wait ooo
styvon(m): 11:09am On Jul 21, 2015
Another just happen last 9it...the room after mine. I can see that they are no longer scared. How can a normal human after seing or hearing what has happened to his co thief still gat the guts to steal again. This guy tore those guys' net and stole a laptop, iphone and a tab. Don't know how some pple think #justannoying.
styvon(m): 11:39pm On Jan 08, 2015
jingh:
dem be darkcraft



Me no know dat 1 again oo
styvon(m): 11:27pm On Jan 08, 2015
jingh:
y be say na dis black boy dey win am every time ?
re there no nigerian flying higher than him


There are dear and dey only fly in d 9it
styvon(m): 5:26pm On Jan 06, 2015
1... Barcelona Fans - even
though they are one of d
greatest ... they make no
noise, this shows how mature they are.
2...Real Madrid Fans -they act
like kings. but talk less
3...Arsenal Fans - they are so
patient even when in trouble,
they talk a little but not much
4...Man City fans - i
don't even
know if they exiSt
5...Liverpool Fans -claiming
to be kings when they
are not, though they act
wisely
6...Chelsea Fans - oh my
goodness, they're d worst,
they always talk rubbish and
too arrogant, they claim to b d best and yet
they
have less trophies
than all d mentioned teams,
they hate history
because their club have
none... rapists, robbers,
drug addicts and racists s dis club
7...Manchester United Fans -
best sets of fans, though they
talk talk, they're friendly,
they are d most
successful club in England and they never
give
up
Which club do you ?
styvon(m): 2:24pm On Jan 05, 2015
tit:
they want to give buhari time to take ssce exams


Lol cheesy

2 Likes

styvon(m): 10:21am On Dec 19, 2014
crazysaint:
What of that one she draw for p*ssy, she no show am? na da one i been wan see






U be badt guy..she no show am cos its nt meant 4 u tongue
styvon(m): 9:27am On Dec 17, 2014
If he was your son, what name will you give him grin

styvon(m): 9:09am On Dec 17, 2014
grin

styvon(m): 7:59am On Dec 16, 2014
Jst Observing. grin
styvon(m): 8:07am On Dec 08, 2014
allandutch:


U even write am in red capital letters.,.





Its 2 tell u d Lie is 2 much grin
styvon(m): 7:53am On Dec 08, 2014
grin Still planning[/color][color=#000099]

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.