NewStats: 3,259,412 , 8,170,030 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 09:52 PM 2y6q4b6z3e3g |
(1) (10) (of 20 pages)
![]() |
“GOD OF CHOSEN” Taking Out Opps With PRECISION niìyèn ò ![]() ![]() MOSSAD dey learn for where these ones dey abegg ![]() 29 Likes 24 Shares |
![]() |
Kim Jong come be like New Wife to Putin lately Abi na eye dey pain me ni ![]() Ejor e fun mi ni Gilasi ni beyen o ![]() See as Almighty Putin dey form shy as him dey shake Madam hand hehe ![]() Madam self squeeze face anyhow no send the intended close warm affection ![]() ![]() Typical Alpha Female Trait dem ![]() Wait o, Abi PUTIN na SIMPLE Man ni? ![]() Or abi Kim na Alpha Female ? ![]() Be like Kim na Alpha Female confirm jor ![]() Cuz na dem sabi run this kain Effect on Strong Men weh Akrika Love don hook well well on the low ![]() And Putin self weh I know na Strong Man so definitely e be like Kim na Alpha Female jor ![]() ![]() But hope say Kim sha no be FEMINIST o ![]() Well as long as na RICH WEALTHY AUNTY Feminist ![]() No be all these poor poor minded ones weh littler we area for here ![]() ![]() We sabi dem well well but we dey commot eye ![]() Awon “can You sub for me “ .. Poor rat oshi ![]() Igberaga L’ori AKISA ![]() ![]() Awon “I am the Table” Oran ![]() Table ko.. Tabili ni ![]() Mouth self go dey smell on close view ![]() ![]() Make Kim sha no go wake up tomorrow say Taiwan no greet am for August meeting last Year o ![]() This wan weh America no get power to separate fight like this again ![]() ![]() Ukraine still dey chop am till na self ![]() Women & beef self ![]() Nevertheless , …Putin Pele o ![]() Hehehe ![]() Kim Kayamata Grip You Las Las ![]() I even hear say Putin buy Kim Bulletproof Limousine not long ago… ![]() Make Una See Love Story na ![]() ![]() Hehehe ![]() ![]() Bros No lie , my analysis worry You small abi ? ![]() E vex You Or e do You somehow somehow like e turn Your Belle ba? ![]() Ehn Yes whichever way Jus for the good of Your own mental health safely say “This na Faceless Forum o, Shotigbo? ![]() Make You no go begin bark pack razor chop wipe Phone weh You dey manage weh Get Free 12-5am Operamini Data for ground ontop my matta o ![]() Phone Repair don cost o ![]() No go change Screen o ![]() Make hunger no go wound You use You play Tetris this period ![]() Make Ekuke no go dey Ball for where You dey o ![]() Jus free my matta safely scroll up or down ![]() Take am hold bodi , country hard ![]() Later na ![]() ![]() ![]() 30 Likes 25 Shares |
![]() |
…..This 2024? 😳 Celebrating being “Willing Docile Dumbos”? 😳 Una No Dey THINK!!!!! 😡 For this economy una still never get SENSE ? 😳 Y’all better wake up & see behind these altered “RELIGIOUS” curtains 🤦🏾♂️ You Gotta Dive deep within Yourself to experience True Religion & “SPIRITUALITY”… It’s Fvckn within YOU Y’all letting these MEN Slap Y’all Gracious Intelligences around for the fvck of it Look at CHURCHES wielding “Superiority”…….. wtf They Copping LANDED Properties & LANDED Investments on Y’all hard earned Sweats to their Personal Gains AND In Their NAMES … Yo’! Y’all need several days whooping to Wake Y’all Slumbing Docile Consciousnesses Up For Real For Real 🤦🏾♂️… You Don’t Need These Altered Religious Sects bugged with SUBTLE Limitations to Connect to Your Higher Self/Source/God Your Essence Only CRAVES for You to Acknowledge/Experience SELF Spirituality Within SELF/YOU! You’re The TEMPLE ….. YOU gan gan !!! And It’s right there within You…. Jus connect with Your WITHIN Spark & Watch Abundance of LIFE effortlessly flourish Though Your Existence in all Spheres of Your LIFE These Configured Religions Dampens Your Spark with IT’s Man-altered Rules, Limitations & Diversities. Be ONE with Your “SOURCE”… Align with Your core Essence,Be ONE With YOU You are Innately Naturally “SPIRITUAL” All Non-Altered RELIGION Leads To The TRUTH/SOURCE/LOVE/GOD…. …Now Let That Above Properly SINK IN Nicely !!!! ..Seek Truth, Peace, Love & Balance That’s Your Sole Vitality ❤️🔥 ….Just Open Your Gaddammn Eyes AND Filter Off These Corny-axx “Gods Of Men” #DirtyThievingWolves 😏 27 Likes 26 Shares |
![]() |
OSADENIS HIGH SCHOOL ASABA..!!!!!! Hehehehe ![]() ![]() We stubborn.., We wicked.., We get Coconut Head we no dey Hear Word ![]() Every Inter-house Sports Day na WAR And e dey enter bodi sweet me well well ![]() When it was “BOYS SCHOOL”… Presently Mixed🤦🏿♂️ “Light Knowledge & Progress” ….. One of Our Seniors back then use him belt flog my brain to puddles because of ordinary School Motto 🥺 Till date I’m still traumatized 😢….. Well, e no go better for am sha anyway ![]() I miss sneakin outta classes and go chill in the bush, bussin holes through fences as escape route incase that our thick fat short Bursar send Giran Seniors after us… All that madness cuz we can & jus for the fvck of it 😢 And na since dem tiff my Locker & Chair with all my new new textbooks locked inside I finally turn something else o …hehehe see level ![]() ![]() Ah go trek from school go Cable Point then reroute from there to Ogbogonogo , Especially when AWILO come Grand Hotel 😢 Frequent illegal trip with canoe from Marine Cable to Onono go pluck mango , Kai I miss the Rogue feel 😞 Ah go intentionally late so that dem go carry me people weh go cut grass 😢 Me weh don get plan ahead ahead ![]() ![]() We no dey read .. we no dey stay class .. But we dey , Baba God too much abegg ![]() Miracle no dey tire Jesus till date ![]() “Founded in 1966 in the town of Asaba by Sir D.C Osadebe” …… It’s motto “Light Knowledge & Pogress” My alma matta “Light Knowledge & Progress” Roared everyone during Assembly I miss climbing those Trees oh lord 🤦🏿♂️, Branch to Branch swinging sweet die … ![]() Dey Play ![]() ![]() We giran well well ![]() Me weh graduate from “Private Primary school” go choose Osadenis High School as first, second & third choice when ah dey fill Form, Na there dem suppose dey suspect me ![]() ![]() School weh every Parent dey fear to send their Pikin naim me I effortlessly embrace with gladness in my soul & spirit … And I never regretted it ![]() I still carry within The Rich vivid childhood memories I had in that School … 😢 Childhood was The Real Deal , Scary ghost sighting stories around the school Perimeter helped broaden my Curiosity at Life itself.. The School too Big , We no fit call am “Compound”.., E be like one big Stadium at that time Omo Adulthood na set up abegg …..😔 Person no even fit naked run inside rain again self 😢 We had FUN… We was Young & Reckless.. But we had it all⚡️ Later abegg Make I roll up for this moment abegg 🥺 A nigga gotta travel back in time on this one #Proud of Osadenis scatta 💙🤍 ![]() OP welldone, You Carry me far jor ⚡️ More fat veins to Your gbola…. More money to all Your AZA 37 Likes 28 Shares |
![]() |
Ébi Ni’n Pà MánáMáná Kuú ![]() ![]() 27 Likes 26 Shares |
![]() |
Righteousness2: Shut The Hell Up & Go Eat DIRT In A Corner ..!! This Thread Is For Open-Minded Knowledge-Seeking Anlytical Critical THINKERS Who’s BRAINS & MINDS Aren’t DORMANT nor DOCILE! ..We magnify & filter before we digest here! 36 Likes 26 Shares |
![]() |
Hamas don over buy Job o … Wetin be this 🤦🏿♂️ For this life no ever start Wetin Your Papa no go fit finish! I watched how Hamas slid into Israel with Gliders cutting down innocent elderly civilians from above with Automatic Assault Rifles Rata ta ta ta ta ta ‘ …. I wonder why these little fvck minded insignificant hypocrites weren’t screaming “Pray for Israel” when they took the hit … Abi una blind then 😏 ??……. Even Both the Israel & Palestine weh we dey self no actually send ME & YOU 🤣 Una don ever see them in numbers or online protesting against or speaking against The Insurgencies in The North? Or The Incessant murders, Killings and mass murder occurring daily in Benue State ? Or The Total madness sprouting from Nigeria as a total? NO!!!…. So wassup with them ugly feelings Breh? If we dark skinned folks ever get caught up in these folks crossfire in their location , Trust me these guys go nack us shot till afterlife without second guessing it before proceeding to hunt out each other …. Jus a gentle reminder ni o so You don’t get carried away by reckless irrelevances 🤣… No go let another person matta go kill You throway oo 😂 This serious pounding from Israel seems to be the only language “Terrorism” understands anyways Nack Terror with Terror ProMax wtf 😡 …!! Sadly e jus be say Poor Innocents would be caught in the crossfire on both sides 😔 Meanwhile Naija my country still dey pamper “Terrorism” dey send dem weekend pocket moni o 😂 Infact I read an NYSC Official statement recently states “Create a bonding relationship with Your Kidnappers”…. Aaaaah!!! 🙆🏽♂️ … Gbese re o Younger Generations sorry o… Poor Youngins weh jus want start Life full time 😂…… Dem don use una mortgage ahead 🤣 Wtf 😂… Well anyway , Israel sha don finally turn Hamas to Stubborn New wife weh like fvck lowkey, Constantly & recklessly pound wrecking her to convulsion at will ![]() Murife please don’t run I beg You, Come closer ![]() ![]() 56 Likes 28 Shares |
![]() |
I jus realized “Nairaland” has been one of my most Vital Mental Essentials all along 🤦🏿♂️ Welcome back Baby, The past couple days been so quiet cold without You Baby., Come closer Sugarplums, Apologies I took You for granted Love 😢 Can The Madness Peacefully Begin Please .. ![]() ![]() 34 Likes 27 Shares |
![]() |
Masturbation ain’t the reason for Your weak seconds doodle strokes …. Scratch that off Your mentality first things first! (Except You get libido issue matta sha though) …… But say Masturbation na why you dey quick to fvck, stroke less & cum fast …… Naa Nigga, Naaaaah!!! I touch myself as well too… BUT not as overly too much as Yours and guess what, I still constantly rearrange & Dissect my Caro’s gut, spleen, liver & bowels on missionary & ruthless backshot positions steadily on overtime just as it’s wanted AND as it should be .. You mentioned from 16yrs…. So what? ….. most of us been beating our sad little meats since jss1…..😂 Some Brothers pretend they don’t do it and be way too shy to it or talk about it! Big ups to the Ladies, These ones dey it am steady we guys… Nairaland “Low data mode” gangstas 😋 Hibernating Simping Simps 😏 Me no be Simple Man.. I rugged, i get coconut head I stubborn die, ah no dey ever gree and ah no dey hear word 🤣 Matter of fact I stay dedicated than I ever been when it’s time, You go think say ah wan do special prayer … na lie o 😂.. ah wan masturbate be that 🤣 No distractions… jus me and my private me time , infact ah dey reject calls while right in the middle of it except you dey very important for my life that’s when I can talk to such.. Just me… Exploring all myself by myself ⚡️ …… Badassx solo company! Everything needed during the course are kept aside, So no reason for unnecessary standing up every now and then disturbing the session.. Towel or tissues , extra Kush stick beside & better Headphones on… Doors ‘re properly docked & locked, curtains are drawn as well.. Yea 100% Privacy ! Snacks and coke or water aside incase session fit go stretch enter 1hr 🤓.. Then finally Shixt boutta be a long wild assx ride to euphoria 😋 And I so sorry for your future if you come looking for me or God help you you no call me before you comot house dey drive down then the estate gate calls that you tanda for gate at such vital moment .. Sorry o. Aww , So sorry o 🥹 You go Tanda tire for that gate/door Till whenever I round up, Wetin concern me ![]() Masturbation itself self get level…. ![]() ![]() The energy & madness needed to nut on a single or few coochie shot is different from The energy & madness needed to nut while on video calls watching each other spreading & gaping y’all glory to one another as yall get sunk in the moment drainin life the fvck out each other 🤦🏿♂️ You can nut to countless broads at the same damn time , Potentials are endless during Masturbation 🤓…. Not a penny spent , No pre or post nut drama .. No nothing! Just peace & solitude …. Energy well spent & Orgasm well deserved 🤷🏿♂️ Nothing like annoying questions weh some very wrong Caro dey usually ask right after all the energetic thunder thrusts, thirsty drippy tap root positions you’ve invested into the session, Totally ignoring all of that and mumbling …. “Did You cum inside me”? WHAT??!! …….. Very selfish closing Remark 😡 Kai 🙆🏿… That question go make you feel like say you useless true true for life and you self go begin dey uselessly begin believe somehow .. very bad energy 🤦🏿♂️ Such a terrible killjoy & totall turn off East African Ladies will never ask You that, dem go shower You with praises tire for making them whole and alive again damning whatever aftermath consequences first for the moment…. Nakuru babes would Fvckn worship and kiss Your feet. Nigga I beat my meat in solitude till i blast off loads of warm creams to utmost satisfaction..! And it sure feels damn Divine.. Those feels are inexplicable..…. Something this beautiful and therapeutic can never be demonic … Una dey mad self ? 😂 How you gon bad mouth shixt you ain’t never felt or experienced in any form? .. 🤷🏿♂️ I mean it’s right there, strapped between Your legs & You woefully failed to explore Your own glorious existence 😂 So those who had more balls than You took a bold step & got enlightened, Yes na .. Enlightenment 😂 And then you turn around and branded them “demonic “… ok o demonic kwa 🤣 Isi gini 😂? Make Thunder wipe your belle commot abegg 😂 Self called half baked ignorant wannabes talkin bout demonic my ass 🙄😏 And It takes a Special type of woman or connection to take one to that euphoric orgasm zenith that one has attained overtime during Masturbation. You dey whyne Masturbation ? 😂 Benefits plenti die 😂….. Matter of fact , Na Masturbation naim make me sabi fvck well well …. The real ones weh be OG for this matta know wetin I mean 🤓 I Built my own Orgasm endurance through Masturbation. And we dey fvck tire We no even dey cum again self 😂 And the Gbola Self begin dey grow dey big due to years of constant excessive stroking and reckless abandon nasty stretching during wankk sessions …..oh lord see my life 🤦🏿♂️🤣 See gbola … see endurance .. we even con speak small English too 😂 And naturally again we con spoil for fvck matta 🤦🏿♂️ Omo see Total Package 😂 See unmatched Husband material 10,000 Yards 🤣🤣🤣 Oh Well, Jokes aside … jus don’t over do it … Cuz you’d be loosing way too many vitamins & minerals especially if you’re not eating right or lacking daily supplements to help aid your immune system…. Even with them daily Aid supplements , still don’t over do it that’s all! But You see that Your daily wankk routine, E over too much na .. 8 sessions a day would sure fvck up Your immune system most definitely…. But wait.. Guy small small na ! 8 solo orgasm a day for this dry season 🙆🏿 You trynna OD on Your own damn emergency sperms Bruh 🤣 Oya sorry Make i serious again small 🤓 …The result you get from drinking a cup of water is quite different from the Result you get from gulping down a large drum of water…. Don’t get me wrong, water is sure vital in this narrative , but different consequences or results when consumed in different ways or measures.. ☝🏾 You catch me drift Yea? Bible self talk am say too much of everything is bad!…. So easy my brother Na straight from large drum You dey drink all these while Bruh 😂…. Alaye abegg try dey use cup henceforth 🤣 Try reduce am and as well stick to a few Daily Vitamins to help Recuperate & Live healthier….. Exercise more too! Make Fatigue no go kill You throway o 😂…… You been stuck on phase Fatigue Bruh…. E no dey be you like say eye wan turn you sometimes ni 😂….. You lack vitamins & minerals Bruh 😂… And No be say you lack am o 😂You dey waste am daily with nothing in return to supplement for lost ones 🤣… Bros You wicked small nor be lie 🤣🤣… You been unconsciously suicidal Nwanne 😂 So You gats supplement for lost energy anyway... And stick to eating healthy as well , reduce Your daily SPERM discharge … Rest well… Be productive! Seek valuable distractions as well… Na fatigue dey carry you dey flaccid anyhow whenever Caro spread her sheer butter for You 🤓 Lastly, Quit bussin nuts on Your Grandpa’s Grave..….. That’s being a total nuisance 😡 Abi You dey mental True True self? Cuz wtf Bruh ? Y’all got some beef going on before he ed away? Nigga Do that shixt at your own privacy whenever you deem it fit! Be a responsible adult within Your Right! Meanwhile Majority of us like Masturbation die o 😂 Infact nothing can ever put asunder 🤣 But the bad bad evil and dirty dirty petty bigoted hypocrisy weh full their mind no go let them it or talk true for this Nairaland 🤣🤣….. Bootlickers 😂, I know a few… Very Poor spineless Gutted bigoted things Slaves 😂😂…. Awon pretender osi 😂….. Ozuors 😂…. Ladies, Some of Una lack normal orgasm rate., na why una face dey old Egyptian mummies Aunty you self chill, create You a “You time” and explore ‘em damn furry or bald kittens… Know thy self proper so that another Nigga can know You the right way You want him to… A Good solo Nut brakes makes you Glow …. Buss some few solo nuts often 💦… that’s how You look radiant & stay approachable 😢 Trust me , We Men Love our women CRAZY, I mean slutty crazy ….Try be that for Ya Mans That’s why we always go back to or have that nasty side chic down the road! The Throat Gulpers 💦 oh lord 🤦🏿♂️ Save me And for You reading this, Deep down You & I know You’ll never stop touching yourself 🤓…… But Fear not comrade , I’m solidly with You 😂 Me self no ready stop 🤣 Guy, I don’t plan to stop ever 😂 Never 😂!!! We pin hia 😂 The subscription longgggg 😂 Ehn Yes I stubborn I corrupt I agree 😂🤣… Me and my Personal enjoyment for LIFE ✊🏽🤣🤣 Na me be my own Personal Therapist , ain’t shixt you can tell me 😂.. Masturbation valid for me, go catch a syringe in both eyes if e dey pain You 😂 Dollar don high … things don cost …. Love scarce… Fvck cheap… STD the cheapest … infact na free 🤦🏿♂️ Las Las Masturbation ain’t for the faint hearted, it’s for the strong Hearted like us 😂 If e easy Oya run am na 😂 You weh dey shout its disgusting Oya Nack 8 times like this my brother and see wether You no go need ICU 🤣 You dey whyne 🤣..? So e no easy abegg! We dey try ….😂 But God abegg o .. Na which Kain life be this self na 🤦🏿♂️ Make person wake up dey discus toto prick and cum this early December morning 😔.. Abegg ah don commot hand for this kain matta for now Later abegg .. Una do well drag me enter thread weh I try avoid countless times since I wake up this morning 🥲 Y’all made me do too much up there 😪 I’m gonna go stand in the corner & think about my Life 🥲 Ah wan go serious small 🤓 Later ![]() 157 Likes 40 Shares |
![]() |
These school fights dey sweet o! Ah nor lie Bros .. E dey over sweet die 🥺🥺... Especially make one of the fighters bring ring & Jazz o lord 🤦🏿♂️… The atmosphere dey change …. Na there You go begin dey reason to yourself for your little mind say you self don dey turn adult too be that o … WHAT? 😂….. Just because you you’re witnessing first hand Violence for the first time in real Time … For your dang little mind 😂😂 Imagine nonsense thought process from your jss1c mind and your ever sweaty brown stained crescent mapping armpit 🤣🤣 Abi Make you come observe say your crush dey look you as you dey make trouble or fight , That feeling is Ultimate fulfillment at that time too …. You are THOR for that moment forget your whitened harmattan scaly legs 😂🤣 I one girl for my class , she beat me .. shame wan kill me .. But she too strong , Her legs so damn thick and her boobies bulky looking heavy Af …(A few times I’d fantasize squeezing them so hard back at home after school hours though)……. And we was in jss1 wtf … she too damn strong to be in jss1 Yo .. who allowed it , I felt roughly abused! She pound me taya I no even fit report to teacher ! Obiageli too strong abegg and I’m sure she owns a farm 😔 😢 😢….. Inter house sports fights naim dey sweet and e dey bloody especially if na Boys School… Boys prefect sef dey always dey collect steady … I miss my school … Osadenis High School Asaba, Both students o, staffs to Bursars o ..Teachers to VP o … All of dem dey collect some once in a while gbas gbos during inter house sports in different ways and mediums depending on Wetin don sup… 🤓 Once watched our Bursars car pushed down a slope … And na so the thing dey sweet us we begin dey shout dey scream with Love Joy and Gladness in our smithereen minds 😂😂 …Him deserve an sha! He’s too wicked and very short ….Always sneaking up on us during exams to call us out for Development Levy Fees 😢…. Why always during exams why why 😢😢 Development Levy Kee You there… Always showing up in the middle of our exam malpractice 🤦🏿♂️😥😥….. Yes na… 😋 we carry expo too, we dey run that wan Normal —- that wan self dey ….. normal level once once 🤓😋 School Fight dey sweet abegg abegg 🥺 #Adventures Of Souza, I miss that Book 🥲….Abegg If You get the pdf file or link to read from hit me up … I’d be grateful 🙏🏾 Needa kush & connect to a Phase in childhood fantasy, reading that Novel 🙃 Me & Novels used to be Lovers before my Innocence got yanked right off with its veiny roots hangin out !!! 🤦🏿♂️😂 60 Likes 29 Shares |
![]() |
…..Israel too Gang Gang abegg ![]() See subtle lowkey Big brother mending ![]() Isreal twale 🙌🏼 … eyan Mossad ![]() Yes I like Isreal, go chew doormat 😂…. Peace is war, ! 🎖🪖 88 Likes 30 Shares |
![]() |
I’m Seriously Laughing so harrrrd at this 😂 In 2023 “Repentant Terrorist” are Graduating In Nigeria.. WOW dey play 😂 What Nigeria can not do at this point does not exist 😂 …See cruise 😂 Meanwhile Isreal busy dey pound Hamas back to back o 😂 While Naija my country dey go on pampering date night-outs with Bandits buying them G strings & poca dotted bras with Honors & Degrees 😂…. What a Surgical Love story 😂 What a satisfying hopeful joke 😂 Wow What a country 😂 79 Likes 27 Shares |
![]() |
DyingFetus: Are You Happy? Do You often Choke From Random hatred? Can You breathe well? Are You Bitter From Within? Is Your Chest tightening from insolence? Do You Still Find Living Life Interesting? …Nigga Jus Get a grip!!! 30 Likes 26 Shares |
![]() |
Shoutout to the few coochies I could breed aside in ABUAD…. …No ass-having babes with swaying bulky tities 💦 29 Likes 26 Shares |
![]() |
confessionsad: You go Live Long ……. We gats protect You by all cost for this Nairaland. Your wisdom be like update weh creep in for midnight , E clear… E sharp!!! ..More criss-cross fat veins to Your Gbola ! 33 Likes 26 Shares |
![]() |
Leaked Celebrity Sextapes are blessings in disguise Nigga shut the hell up…. 🚶🏿♂️….Sextapes weh we dey take guide hold bodi incase Pornhub slow 28 Likes 26 Shares |
![]() |
Make this kain Guy catch your babe give her “Head” Ortilor!!! she’s gone! ….Never coming back 🤦🏾♂️ 33 Likes 26 Shares |
![]() |
I don’t dabble in politics…. But trust me , I just had a Damn good Read ! The conversation came alive in me head & Omo laff wan tear my skull from back ![]() If this fine content is Yours , You should try venture into writing … You wicked die , The Tori sweet me scatta ![]() ![]() …I saw right through the humor 🔥 33 Likes 26 Shares |
![]() |
Some of You guys degrading & spewing thrash about Single Moms are actually Products of Single Moms …. Most of Y’all grew up knowing Grade-A hardship & how crazy it was at the absence of a Dad… Y’all witnessed the silent struggles of Y’all Moms making extra moves just to make sure Y’all dirty ungrateful asses stay happy and fed to stay alive..She played both Parenting role perfectly well.. She dealt with Dwindling mental health, occasional silent Tears & Yet she showed her strength and hid her weaknesses! She never abandoned You guys like Y’all Runaway coward Fathers did! Yet it was too easy for Y’all Lots to be quick to throw jabs & ruthless shades at Single Moms! Ungrateful souls .. ! If e easy to be single moms oya make una run am na.. Una dey betray una mama love & past sacrifices online jus to flex una deflated stale egos… No common sense, no second thought, no after thought, no nothing… Some of una jus get pricck for nothing, una no be Man! Online bragging no let una see road again! ….Shame on una!! I would wife me a Single Mom if she’s got a good Soul & if we got a Connection , I don’t care if she popped set of Twins … Single Moms deserve Love! ..We all deserve Love & to be Loved in return regardless whatsoever! Shout out to all Single African Mothers who thugged it out alone with them kids …🦋 Single Moms & All Mothers are Heroes ♥️♥️♥️ 36 Likes 28 Shares |
![]() |
You see that number 7 rule .. “ You can't dribble the owner too much, this may lead him to stop the game by taking away his ball” That rule na the most important rule ever !!! …You dare not flout that rule Cuz na Your lifeline to the next future games ahead if You really value Yourself 40 Likes 27 Shares |
![]() |
One of this Nigga hit song back then “SKIBO” made my 2012 moments with Caro them… From club to crib daaaaamn!! Such Euphoria.. OMOTENA mad song 🔥🔥🔥 This guy sabi sing hundred ….Wishing him quick recovery ♥️!!! 129 Likes 31 Shares |
![]() |
Won le'n wa'di, … Sauti lo ni’ di Mehn! #South Afrique 🍑💦 33 Likes 26 Shares |
![]() |
28 Likes 26 Shares |
![]() |
kestolove95: Your sperm don reach to bring Pikin come this world , Try get sense small I’m Yoruba,.. Shun lowlife bigotry & Quit irrelevances! 91 Likes 29 Shares |
![]() |
buygala: He jerks off on suffering & death sermon,Its the only known way he justifies Christianity.. ..He doesn’t preach HOPE, LOVE nor PEACE…! It’s always War & Thunder.. Terror, Sorrow, Tears & Blood ….Steady Making Christianity look awfully bad & threatening scary..! Jesus Christ Of Nazareth according to the Bible weh ah dey read everyday is Gentle, warm, calm & sweet… He showed comion towards the harlots & thieves.. He even asked Jehovah to forgive those that nailed & scourged him to death.. But this Unrighteousness Nigga always finna act like he’s the Personal Secretary to God & Chief Editor of the Holy Bible.. ..Oversabi housewife! 32 Likes 27 Shares |
![]() |
dj5naira: Spit fire !!! 🔥 28 Likes 27 Shares |
![]() |
Deola’s hairy cunt gripped, squeezed my nuts empty gulpin all available creams while her huge bulky melons repeatedly slapped my face to reality from above as she rode us to orgasm .. Eventually all the sneaky fvck matta turn belle.... We was Young, dumb, High on Estrogen & testosterone constantly Fvckn like wild rabbits in endless heat… All Ended wickedly ! 🚶🏽♂️…I prefer ‘em older now! 32 Likes 27 Shares |
![]() |
The first one’s got lotta facial details …. I’d go for the first one! ..Supreme AI shixt 👽🔥 38 Likes 29 Shares |
![]() |
….Miguel x Adorn on repeat Sets the mood for me & my Caro ! Gon’ be a Deep stroking, Balls deep & finger clutching sheets session shortly 💦 #..Make I roll up first , then go cast song to Auxiliary 29 Likes 26 Shares |
(1) (10) (of 20 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 95 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |