NewStats: 3,261,459 , 8,174,082 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 10:53 AM 652s3w6z3e3g |
(14) (of 43 pages)
![]() |
Na this TPain government you ed go carry you go, old greedy fool
3 Likes |
![]() |
Its good he started it abroad before agbodorians will turn it to stomach infrastructure ![]() |
![]() |
Southern be Africa giant, we dey learn work for where SA dey.
5 Likes |
![]() |
Abeg make it load fast ![]() 1 Like |
![]() |
Waiting for Elon Musk to create the one that can knack and cook before I buy one ![]() |
![]() |
Good for the fool, which guyman in his right senses will keep a female bestie
1 Like |
![]() |
Na wedding rings you wear Abi Na charms ![]() ![]() 34 Likes |
![]() |
This guy dey one HK now dey bomb, why una dey waste una time
4 Likes 1 Share |
![]() |
Abeg where Mecca dey ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Na televised olosho and also lamba baby mama so she can go to hell, don't settle for shit ![]() |
![]() |
Nigeria hmm how do find myself in country and how do I get out of this mess called country, heyy God please help me ![]() |
![]() |
Obaseki is a failure ![]() |
![]() |
Akpi we are waiting for your next video ![]() |
![]() |
Rivers State problems is cultism, some leaders there Na banger while the rest Na bobos ![]() 1 Like |
![]() |
This is the rewards of war so those people wishing for war to happen in Nigeria this is what you are going to get.
|
![]() |
Blame it on the government, they loot everything and leave us with nothing ![]() ![]() |
![]() |
And now akpi is missing for straight three days now
|
![]() |
Make Tinubu sack wike replace am with Reno ![]() 5 Likes |
![]() |
And you called this rubbish delicious ![]() |
![]() |
Babangidapikin:that's Canada loud, a little parcel is 10k very expensive |
![]() |
Rivers is not Lagos when one man control everything and everybody
|
![]() |
I will vdm with 10m and 2 bus for his campaign ![]() |
![]() |
ceejayluv:ok..Oya make eedris and vdm hands ![]() 7 Likes |
![]() |
Obaseki is a total failure
|
![]() |
Make sowere and vdm form political party we go vote for them ![]() 147 Likes 16 Shares |
![]() |
Interesting, e no go better for wike
1 Like |
![]() |
Sister calm down you are save Na just raid arrest, the goat will be separate from the sheep but pray make you no resemble goat for the police eyes
6 Likes |
![]() |
As a boss in an organisation any employee you can't handle is to sack that person ![]() |
![]() |
Righthussle: ![]() ![]() ![]() |
![]() |
IFECHIGCON:Buhari Na angel for where your Tinubu dey |
(14) (of 43 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |