NewStats: 3,259,836 , 8,170,949 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 05:42 AM 58173x6z3e3g |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
Nice one 👌👌
1 Like |
![]() |
Good one from NUC ASUU abeg make una get out!!! |
![]() |
Nice one 👌👍.....Obi is coming!!!!
5 Likes |
![]() |
Even if na only me remain for southeast....I go still vote Peter Obi for president ❤️❤️❤️
|
![]() |
As e dey sweet us e dey pain them, as e dey pain them e dey sweet us! ![]() We move regardless ✊ 13 Likes 1 Share |
![]() |
With due respect sir, you're part of our problem but it seems you've repented...... Noted sir ❤️❤️.... We're Obidient to the Cor!!!!
1 Like 1 Share |
![]() |
E don be oo!!!
|
![]() |
Noted!!!!
1 Like |
![]() |
Omega one Omega two.... over!
|
![]() |
I'm from Imo and we're Obidient I'm schooling in Abia and they're all very Obidient... And we base in Cross River and they're more Obidient!!! Obi kerereke........ 5 Likes |
![]() |
That one concern you oooo
|
![]() |
Let me see you olololo ![]() 1 Like |
![]() |
Wonderful[center][/center]
|
![]() |
![]() ![]() |
![]() |
Keep resting Nna oooo�
1 Like 1 Share |
![]() |
Nice one
1 Like |
![]() |
Even with the cars, many of them their parents are still paying their school fees and house rents.... Respect to all de lecturers�����
3 Likes |
![]() |
Noted!!!!
|
![]() |
Abeg make una help am����
|
![]() |
Na normal thing na.... Continue sir!!!
|
![]() |
It's alright... shit na their own, bread na their own kwa!
|
![]() |
God help us in this our country Nigeria!!!
|
![]() |
Thank God ooo ❤️❤️��
|
![]() |
Everything una go say na Yahoo boys! Mtcheeeeew ���
|
![]() |
From what I'm seeing here, the building don old! Landlord go the cry no money no money, now person don die ![]() |
![]() |
In any rumour, they must be syntoms of truth!!! God is watching!!!
|
![]() |
Very bad!! And we still have federal institutions there..
|
![]() |
As e dey hot wotowoto ![]() |
![]() |
This one funny me I swear ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Chaiiii �����
|
![]() |
Youth is not the solution to Nigeria problem but a God fearing man!!!
|
![]() |
Your cup go soon full! Continue....
|
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |