NewStats: 3,263,322 , 8,179,780 topics. Date: Thursday, 05 June 2025 at 01:41 PM 1f2u3f6z3e3g |
(1) (7) (of 7 pages)
![]() |
Still in disbelief wen I saw this news, zigic my neighborhood guy wey we all de happy for say God don help with Navy work, very cool n calm guy at home.mama last born oooo. Result of bad friends in abj. Anyway zigic u r a goner.😢😢😢😢😢
|
![]() |
Can I square u 1k if it will help.
4 Likes |
![]() |
DamnnNiggarr:why d tin de pain u enter bone. Dammmmn |
![]() |
Chrisrare:chaii .ur mumu na 1st klassss aswea |
![]() |
D story no add up at all, wetin she go do 4 do hotel, we all know she can't go there alone, so who Cary her go there and how d peson take leave only her there,d receptionist wey do night shift go answer alot of questions or else head go rolll. Bid time
7 Likes 1 Share |
![]() |
Akalia:make I com u now comrade 1 Like |
![]() |
Dis people again, dammmmm it, Nigeria is already finished, not even up 2 1yr in office, Dem don nearly chop d cake finish, how e go take reach us na. Chaiiiiiii
2 Likes |
![]() |
No b by force na,na 2 leave dem 2 marry their pikin, no time 4 rubbish dis days
|
![]() |
Bt hw can som1 under ur armpit be pulling dis kind of money and u don't know, npower beneficiaries were not paid for months, u kip saying have patience, they are working on it,wot the Bleep r they workin on for hw long. Mofos
8 Likes |
![]() |
Chaiiii dats our mony oooooo, Dem still de owe me more 1yr of my npower stipends. May God punish Dem all
|
![]() |
Dats is my constituency of course we r gonna do d needful
|
![]() |
Na die we de ooooo.
|
![]() |
Since they say a bird at hand is worth millions in d bush and also u r at d very end of ur PhD. It's very logical if u can round up b4 travelin,u can find a way of delaying d resumption of ur new job in new Zealand. So as not w loose wot u have laboured for I mean d PhD.
4 Likes |
![]() |
Atiku tink say baba na olodo rabata.all dis tinx have been fixed up even b4 now.lik say we no watch American movies. Who sharp reach dis men. And baba go pay any amount.i no de expect anything from all dat shit.anyway we move. Inside dis danfo wey tinubu de drive us every man supose turn agbero.
9 Likes 2 Shares |
![]() |
Useless people killing each other.
|
![]() |
Y ATL Georgia.dem de com host Grammy awards for Lagos or Abuja. Always having errors
|
![]() |
I don suffer 4 dis kain mata like 3 times so I later met 1 welder who fabricated a metal lock with provision 4 padlock under d chamber so I permanently locked it so wen they came d nxt time. Dem just leave d bonnet open n left. E go beta 4 thieves aswea
1 Like |
![]() |
A he goat and a big disgrace 2 his family. Useless old man
18 Likes 1 Share |
![]() |
There's no need arresting the shooter left 2me because he has helped the govt 2 reduce stress n crime that d ex con wuld have committed in d future.shea na d reason y he go do charm b dat. Abi i no talk true 1 Like |
![]() |
TemplarLandry:U b mumu aswea and u funny sha 5 Likes |
![]() |
Abeg patronize my business make e 4 favor me n my family jare.afterall tinubu n ibori de patronize demselves abi. For ur detailed suit jst holla me.
|
![]() |
Very funny.but sombody indicted of drug n fraud can b president. Chaaaiiiii
1 Like |
![]() |
orohbiro:See ya lyf abi. Na so so preek u sabi |
![]() |
[quote author=LittleBigDick post=124389122]That hair style is for broke ass bitchs My woman won't never go on that bleeped up hairstyle [/quotze] U b mumu 1 Like |
![]() |
Shun cultism.it wont bear good fruits
1 Like |
![]() |
No b dem vote themselves na. Na d foolish people wey go suffer 4eva.
|
![]() |
MisterBanny: Dis benue mata.if d new gov no wake up unlike the yeye ex gov.naso dem go slaughter all of him people lik chiken 4 dea. De wait 4 president 2 com help . |
![]() |
Angelfrost:U b mumu |
![]() |
End d 4king relationship @once my guy. If she loves u she wuldnt 4king hurt u. U r d man n if u cnt decides now u wont decide later. N if she cnt obey now. She wont obey later. Do a thorough HRT 2 HRT talk now b4 its 2 late bro. Cheers.(na we sabi handle dem)
|
![]() |
Angrygoat:u b bastard.aswea 5 Likes 1 Share |
![]() |
Dat kind house no cctv .haba now. He go de watch dem de laff
|
(1) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 32 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |