NewStats: 3,265,151 , 8,185,803 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 04:24 PM 5v5d3z6z3e3g |
(1) (8) (of 8 pages)
![]() |
No be me dem Dey whyne
|
![]() |
Desmond Eliot must be somewhere singing DORIME
|
![]() |
muystoy: Na now her face make sense.. Before the looked like pear |
![]() |
Back kor, left ni
|
![]() |
DORIMEEEEE!!!
1 Like |
![]() |
Nobody misunderstood anything, d guy is always loud, sometimes he Dey think say na him b d return of David for bible,
|
![]() |
Una weh Dey claim biafra be pawns for chessboard.. Una King na ordinary motivational speaker, wisen up
|
![]() |
Jesus while on earth had no time for fun, his last days were torture filled, he didn't complain because he knew the script, THIS - IN ALL THINGS GIVE THANKS TO GOD. He also told us Christians will be persecuted for serving God.. Mind you, there's no scripture that says willingly surrender urlife to criminals, if they bring the fight to u you defend urself, n glorify God for defeating ur enemies just as he aided Israelites in battle..
|
![]() |
Visa interview? Just move on? For this Obodo-UAR??
|
![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Errrrm... Let me reason this question
|
![]() |
Geepee77:shey na 1 dog I wan waybill ni? |
![]() |
Wetun concern us?
|
![]() |
Awon story tellers..
1 Like |
![]() |
If una know where d guy Dey abeg holla mak we cash out.. Na just 2% on bitcoin I go collect
|
![]() |
Achovich720: Mainland alimosho |
![]() |
If naso dem expensive for there abeg make we do business, here for Lagos na only Jjc go pay as much as 2k/pup.. Males na #500, females #1k-1500. Matured ekuke no #4k, See if u Dey ground I fit Dey waybill to u at #1500 POD..
|
![]() |
If u mean with bare hands, then yes.. Snakes are not snakes, you'll need to understand which is safe.. I've picked up a live rat snake once.. I handed it to my local turkeys to battle with. It was an off-screen nat geo wild..
|
![]() |
Imsoblessed: He said FG, not buhari.. FG is a body of people, not a person 1 Like |
![]() |
360degreess: Lol.. I no Dey ooh |
![]() |
soshegzz: Where in Lagos pls |
![]() |
U Dey do buhari muat go protest.. Lmao.. What happened to end bad governance? Na una Dey kuku find wahala..
|
![]() |
Shey dis guy know say he no fit on him own decide to create a nation?? Which kain promise be that? Biafra Don dey fight for decades for weatin u Dey promise to achieve in months.. Where is ur structure??
3 Likes 2 Shares |
![]() |
When you see assassins u no go run?
1 Like |
![]() |
What was the protest for again ![]() 5 Likes |
![]() |
E chokee
|
![]() |
AMI3: #10 each?? Which state? |
![]() |
Wait.. Jobs Dey before?? Did I miss something?
|
![]() |
I don't even understand who came up with that idea.. We tried ending sars last year but it ended in questions like WHO ORDERED THE KILLING? Now you're talking of ending a govt knowing fully well 100s of lives were violently taken while trying to put an end to the criminals acting as police. I don't know what is going to become of shey na UAR dem call am. I can only fight for a better standard of living because I'm neither fulani, Yoruba, or biafra. If eventually Yoruba n Igbos should brand themselves as Nations I will definitely go to my village (Edo State), look for one of those witches experienced in the craft, and export my self from the residue called Nigeria... Or UAR.. #ENDBADGOVERNANCE
|
![]() |
FG never understand say dem Dey battle with themselves
4 Likes |
![]() |
Op u no get sense... Mtcheew
|
(1) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |