NewStats: 3,263,447 , 8,180,172 topics. Date: Thursday, 05 June 2025 at 11:54 PM 1v1j58

6z3e3g

Sirlins's Posts g6p3w

Sirlins's Posts

(1) (10) (of 17 pages)

Sirlins(m): 9:14am On Aug 28, 2024
Normally na only us dey misbehave abroad
Sirlins(m): 9:11am On Aug 28, 2024
That's what family stands for .......love
Sirlins(m): 2:14pm On Jul 27, 2024
As a daughter or second wife

10 Likes 1 Share

Sirlins(m): 11:00am On Jul 25, 2024
Nbeni:
Yhis is not possible
chaiii see as everything soft, even the wheelbarrow na two drip yellow tires. God abeg na if na because of my sins forgive Biko

2 Likes

Sirlins(m): 7:53am On Apr 19, 2024
Dem never settle ASUU finish una dey talk about student loan 😂😂
Sirlins(m): 7:45am On Apr 19, 2024
You people still dey school dey run cultism, una never know about the " shege"wey dey real life. Nobody is hopping on the govt for survival na individualism system of government wey dey practice for Nigeria, you're busy looking for who to kill and who to fight you never even get stand for your family not to talk of your community 😂 e be like say some people never understand this life.

10 Likes

Sirlins(m): 9:53pm On Apr 13, 2024
Nigeria is a mini America when it comes to "murder" una too get mind abeg

24 Likes

Sirlins(m): 9:30pm On Feb 21, 2024
Exchange business is the best business in the world if only you can take the risk

8 Likes

Sirlins(m): 7:23am On Nov 15, 2023
The whole world is facing it. Wahala for who still dey sleep for house ......hustle oo forget school learn skills
Sirlins(m): 9:10pm On Nov 02, 2023
Politics dey sweet abeg 😂😂😂😂
Sirlins(m): 8:50am On Oct 25, 2023
Na 419 joor , which kind precious diamond stones na lie

5 Likes 1 Share

Sirlins(m): 10:33pm On Oct 04, 2023
Sporty bet over cash out today .

3 Likes

Sirlins(m): 10:22pm On Oct 04, 2023
Jagaban is trying, only God knows what that man is facing. To be a Nigerian na problem, imagine person wey be president with bad mouth wey full una tongue for social media. Proudly igbo ! Make una leave this man try first , he's not after wealth, he wants to try ......I believe abeg ...let's each other and move forward.

5 Likes 2 Shares

Sirlins(m): 10:15pm On Oct 04, 2023
yes yes yes
The thought of it will kill me ....not yet married shaa

3 Likes

Sirlins(m): 10:10pm On Oct 04, 2023
illicit:
Milk
that one na food ?

1 Like

Sirlins(m): 4:45pm On Sep 29, 2023
coolitempa:


Which billionaires? Be deceiving yourself.
ewooo
Sirlins(m): 8:26am On Sep 29, 2023
Insecurity in the southern part of Nigeria is alarming, sometimes I ask myself where all these men that makes noise upandan are ? Most Billionaires are from that side yet they can't come together to fight Insecurity. Chaaiii kidnappers everywhere, ipob , ecn etc you people should just let this country move forward abeg. "BE THE CHANGE YOU SEEK FOR". Am from the east, but them no born me well to reach that side whenever I visit Nigeria, what's my crime? nothing...mtcheww

11 Likes 3 Shares

Sirlins(m): 8:26pm On Sep 05, 2023
Baba don jappa
Sirlins(m): 2:19pm On Sep 03, 2023
Lol. Una dey treating bokoH. Freedom of speech but mind your speech.

1 Like 1 Share

Sirlins(m): 2:13pm On Sep 03, 2023
Nigerians and drug business..SMH. one of the major reasons other countries don't like us. No be say we dey too high, cupidity is a bae

2 Likes

Sirlins(m): 8:51pm On Jul 21, 2023
Ehhh maybe you got it because you're still a virgin naa think about it

1 Share

Sirlins(m): 11:27am On Jul 16, 2023
Zab2021:
Spent above 4.8 during cashless policy. Recovered all and still Received gift on Wednesday. God is ever faithful. Married my best friend though. Best decision ever.
na money una get joor .....I tap to your blessings sir God will give me peace of mind too in no time. Your home is blessed

1 Like

Sirlins(m): 11:20am On Jul 16, 2023
Just no dey carry ashawo u go get plenty savings

2 Likes

Sirlins(m): 7:51am On Jun 24, 2023
He's a big fool, una dey joke with everything.


Oh Africa!!!
God bless my fathers
Sirlins(m): 8:08am On Jun 02, 2023
Then why are we celebrating it,Petroleum refineries convert (refine) crude oil into petroleum products for use as fuels for transportation, heating, paving roads, and generating electricity and as feedstocks for making chemicals. Refining breaks crude oil down into its various components, which are then selectively reconfigured into new products.
Why won't we benefit from it, something that will make price if petroleum almost free in Nigeria

10 Likes

Sirlins(m): 10:37am On Mar 24, 2023
Omoh flaunt your blessings ....it's not easy ..........one day I will post something more than that inshallah
Sirlins(m): 9:05am On Jan 14, 2023
End time

1 Like 1 Share

Sirlins(m): 8:59am On Jan 14, 2023
Eyaaa our own Mercy .........don't Tinubu you said No. Miracle will happen inshallah

1 Like

Sirlins(m): 8:48am On Jan 14, 2023
Omoh the death of poor ifeanyi have brought this two together goiiii .......another ifeanyi loading inshallah

13 Likes 1 Share

Sirlins(m): 8:43am On Jan 14, 2023
Hehe she said 98 women have done abortions, lie lie it's 99.9 no dey whine me

9 Likes 1 Share

Sirlins(m): 8:34am On Jan 14, 2023
Which one be dinner again � na only fanta and water I dey see for table abi na drinking competition Dem do

2 Likes

Sirlins(m): 8:28pm On Jan 13, 2023
Lol me that's dating Rihanna nko? She no know me but I know her since 8 person wey don born Taya for me sef she no even know

25 Likes 1 Share

(1) (10) (of 17 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.