NewStats: 3,263,014 , 8,178,832 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 11:38 AM q3a2x6z3e3g |
(1) (10) (of 258 pages)
![]() |
AdisaOwala: Oga mi!! Na life o. When things soft small I go surely turn up. Thanks for looking out,bro. |
![]() |
BluntCrazeMan: Please give an example of how this vote manipulation is been done and why cant some of the policies put in place by inec catch this misconducts. thanks. |
![]() |
Gmajor: You can check rovingheights.com. Na online copy I read. |
![]() |
A girl is a body of water-jennifer nansubuga.
|
![]() |
Lana1: Na bread we dey find up and down for this Nigeria. God no go shame us.. Thanks for looking out. 10 Likes |
![]() |
Rhythm of war by Brandon Sanderson. A Promiseland by buck ofama Compliments of the season... |
![]() |
Piranesi by Susan Clarke Three ring circus Jeff Pearlman. |
![]() |
I didn't expect the Lakers to win it.. I was in the who will guard "Lilard and CJ" then Westbrook and harden" camp etc. Congratulation to the Lakers.. The clippers-lakers finals would have been something spectacular sha.. 2 Likes |
![]() |
I just check scores wetin dey happin ![]() ![]() |
![]() |
Spark the great... ![]() |
![]() |
The trouble with peace by Joe Abercrombie.. Mazza mengiste the shadow king.. |
![]() |
Kepa go cry for field... I don dey get pity for the guy.. |
![]() |
See goal.. Utd dey suffer me. |
![]() |
MRTA7:We Don sack reach four coach in how many seasons ? And na the same man wey hire this last four go still decide who to hire !? 1 Like |
![]() |
![]() |
![]() |
KingAlabi:All this wan na just reactionary talk.. Lindelof na still our 2nd best defender.. |
![]() |
Jodera: I found this out recently too.. So we just they yab the young man for nothing.. The same right wing we never fill for almost five years.. We never ready.. |
![]() |
See how many starters palace dey miss..
|
![]() |
Zaha still prove say him no be bastard. Last last.
|
![]() |
Ighalo dey turn like korodo..
|
![]() |
If to say Sancho dey him for score the 2nd goal... Woodward is to blame. |
![]() |
We Don ever lose season opener before ? This could be some kind of record if we no score two back. |
![]() |
Rashidi dribble leave ball, lie say them wound am.. ![]() |
![]() |
Our romance with var Don end o..
|
![]() |
Shay no be Pena be this..
|
![]() |
Thank God say na palace o... ![]() |
![]() |
Mctominay just they make me laff
|
![]() |
Nezzjnr:You no go wait make match end. We go still beat palace.. Na we still get the better players.. |
![]() |
De Gea And lindelof ![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
What would be downside if a club,united for example specifically make a statement that we are in fact not looking to buy this player.. Wetin go happen? Won't it cut through all this rubbish links.. |
![]() |
Roland17:Maybe they lose montrez Everybody else comes back. This is still a really good team. |
(1) (10) (of 258 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 29 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |