NewStats: 3,260,944 , 8,172,895 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 01:20 AM 4h12o6z3e3g |
(4) (5) (of 5 pages)
![]() |
And so? Hw dat one take remove terrorism 4rm naija,and moreover d food nor go fit sweet reach him music.
|
![]() |
carry on boys,although na everyday dem dey release new songs 4 naija,artist scatter 4 every way,even song wen no make sense like shoki dey sell,Ona album must sell.RESPECT TO YOU GUYS AND 2BABA.NAIJA FINNEST MUSCICIANS.
8 Likes 1 Share |
![]() |
na wa ooo,make ona leave celebrities make them live their life,,shuuuuuuuu
|
![]() |
MOD this should make front page.
|
![]() |
For christ sake no one wants to die,Ebola victims in nigeria are left on cared for,The lady escape,just to seek help,instead of been left to die.Chidi,this nurse never bagained for this ebola virus ooooooo daris God ooooo,Ebola,ebola ,ebola,how many times I call u? Na only u waka come ooo,abeg waka go back urself,Nigeria has alot of challenges already. |
![]() |
Go girl,you rock,you re beautifully and obviously made,,,be proud of who you are,,,but try control am oooo
|
![]() |
Ok,,,,,success,hope say u don 4get d issue with jude,,abeg try ooo
|
![]() |
Busy body,mind ur business,you can never understand whats going on in d okoyes family,,abeg remove d big fat rusted nail from your eyes before trying to remove d needle from others.
|
![]() |
And so? Abeg shut up joor,as a celebrity you no know say,people go gossip you.,,,first to comment,dancing #kefee,branama.
|
![]() |
i tot i would see sambisa forest
1 Like |
![]() |
every weekend?joan,daris God ooo..CONTINUE.one day u go,go hospital u no go come back.
1 Like |
![]() |
who don die,don go,just like smoke,e don vanish.life must go on,Rip kefee
|
![]() |
what is happening? Human right lawyers dying,,,,,,have mercy lord
|
![]() |
may her soul rest in peace,The lord will give your loved ones the grace to bear your loss. Farewell our urhobo queen, we love u. |
![]() |
This has to make front page,let it be a warning to all those who are contemplating on carrying out plastic surgery na wa,imagine a woman wishing to transform to a cat,,what a hopeless witch. Oghene reject 1 Like |
![]() |
na she get her mouth.
|
![]() |
Funny rubbish
|
![]() |
Na now u knw?
|
![]() |
Yoruba and urhobo is easy to understand
|
(4) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |