NewStats: 3,259,434 , 8,170,089 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 11:50 PM 10263g6z3e3g |
(1) (10) (of 61 pages)
![]() |
Wickedlywicked:is Lyon and Barcelona part of the English women's league? ...and yes they are more and more successful than Chelsea |
![]() |
Delaw135:dey play... Arsenal women got 52 major trophies, Chelsea women has 18.....also where is their champions league? No be same Barca beat them 8-2?... evn h2h Arsenal women has more wins...den no just dey make noise 3 Likes |
![]() |
🔥🔥 biggest and the most successful team in the women's English league.
3 Likes |
![]() |
🔥🔥
|
![]() |
You can hate him but can't deny the fact he dey work
6 Likes |
![]() |
COYT.....LETS GO BOYS🔥🔥😹😹
|
![]() |
Haaa
|
![]() |
Love800:see this one too Tayorshd87:oga stop lying 2 Likes 1 Share |
![]() |
Shocked the courtroom bawo? ...like its a mystery they just unraveled ?😒
1 Like |
![]() |
Donbunchis:who den for kidnap if no be the criminal Kanu.... if den no kidnap am sef, den Bleep up😹 |
![]() |
Tochi3:I know u don zoom in see for yourself, pls kindly post the one wey den no Photoshop ur messiah's background put 😹 |
![]() |
Tochi3:u sef dey shame fr ur messiah 😹 |
![]() |
Nawa
|
![]() |
Tochi3:look well na...try zoom in and see how den cut ur messiah with hin background go place fr the pic🤣😹😹 |
![]() |
Obi Sat down with his background 🤣
|
![]() |
Nawa for you Mr Gabriel Oyeka
1 Like |
![]() |
Lol
1 Like 1 Share |
![]() |
Wordson:he won his first ever FA with Arsenal...so what are u saying? 2 Likes |
![]() |
Lol
|
![]() |
Pm Wotowoto dey collect wotowoto 😹
6 Likes |
![]() |
Nice expensive bird .. African grey
19 Likes |
![]() |
Watch dem try to make amend in coming months ... na all dis tins we sups dey do as citizens, not promoting bad energy , not let's bring down GTB,let's bring down this or that.
|
![]() |
Emzedz:gettoaout! better enjoy life while u still dey here... next of kin go sell that house u dey save for ,take buy motor,crash am in one day😹 "kiss Daniel" 1 Like |
![]() |
This game still dey make sense?
|
![]() |
Make den bring naija to the standard of Australia first....abi Australians dey line up inside hot sun with empty stomach cos food is expensive,dey wait for hours for voting materials....only for thugs to com disrupt everything,beat people ,cart away the votes😹😹
|
![]() |
Hahaa...if we talk now, den go ban us😹
3 Likes |
![]() |
Lol...na dia way normal
|
![]() |
Fenrir:coward is you pretending to be someone else cos you are too scared to call the yoruba's out with your full chest😹🤡 |
(1) (10) (of 61 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |