NewStats: 3,259,669 , 8,170,666 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 06:35 PM 6923w6z3e3g |
(1) (10) (of 19 pages)
![]() |
Hello chief @emperor4love I want to send DM Is your email active |
![]() |
FreeStuffsNG:LoL Na retired politician ![]() |
![]() |
a4cube:he came second PYO came third 1 Like |
![]() |
Opanka44:na their way of life Terrorising the internet π’ Anyway More Grace and blessings π₯° 1 Like |
![]() |
preekahantas:sorry to say this You dey do like mumu 1 Like |
![]() |
People madddddπ
π€£π
2 Likes |
![]() |
yoruboid:someone telle say you don mad, I no believe am Now I don dey see the symptoms π’ 1 Like |
![]() |
enemyofprogress:I dey my shop already ![]() |
![]() |
Nlfpmod
|
![]() |
1972xy:shey Una presido na drug baron? |
![]() |
enemyofprogress:na you e pain Find work |
![]() |
enemyofprogress:mumu |
![]() |
1972xy:your papa |
![]() |
triple996:You deh ment? 1 Like |
![]() |
ObeyPaul:with power I can arrest those boys ![]() And mar youπππ |
![]() |
Wawelexy:π |
![]() |
Where Una dey see money kwanu?
|
![]() |
XtraFortunes:How this thing wey you dey talk take consign this topic Oga o ![]() I think say politics and elections don end |
![]() |
Na wetin we suppose dey discuss be this ![]() |
![]() |
LoL ![]() |
![]() |
Allow am shine ma
6 Likes |
![]() |
![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
Lol This one don turn monkey post ![]() ![]() 4 Likes 1 Share |
![]() |
Lol Tecno wey person go buy Two months e don dey lagπ π |
![]() |
Arab money π
|
![]() |
You wan use jpegs wound us ![]() Happiest Birthday brother β€οΈ |
![]() |
dahunsi12:Do you mind giving me tips to start a rabbit business |
![]() |
slawomir:Damn Niggar Where you dey since? 1 Like 1 Share |
![]() |
folake4u:πππ Abeg no quit writing this diary π E dey give me joy From NLS Diary to NYSC and now The saffron diary. I suppose subscribe for your stories if to say na Twitter I deyπββοΈπ |
![]() |
Boss folake4u good evening, I just dey go through your diary and I was wowed. Keep it up Ma ππββοΈπββοΈπββοΈ |
(1) (10) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |