NewStats: 3,264,031 , 8,182,354 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 11:18 AM 6g3l6f6z3e3g |
(5) (of 5 pages)
![]() |
Ridwan1821:d portal is nt open 4 ing of result,dnt knw hw he gonna do dat |
![]() |
Alfredex:am kul o dis rum dull o |
![]() |
hello Rummies
|
![]() |
time over til Monday
1 Like |
![]() |
til Monday
|
![]() |
treasuregr8:Lol even if am 2 collect der u.i don exhaust all ma airtym kai.it is well |
![]() |
ui coz we running out of time wat do u mean,wen u nod ur head yes 2 d ission list/cut off mark from 21-23 bt u wanna say no,wat do u mean
1 Like |
![]() |
Everybody let's go sleep til Monday
|
![]() |
samneutron1:Sum pple 4jes dey paste tinx wey dem go use curse dem |
![]() |
mtcheew ain't u guys tiyad of posting rubbish
|
![]() |
Lanceslot:he was jes joking last nite,sociology dat has 944 applicants and psychology 344 applicants Hw will d cut off mark now b like dat |
![]() |
aaamos:Lol wat if dem release am on Wednesday nko bro,Hw will u nw sleep 1 Like |
![]() |
11michael:bro,maybe we should wait til 2moro |
![]() |
u guys ar jes getting baseless infos,let's jes wait til u.i release der mark,u c all dis my mum dey work 4 u.i I no b.liev dos tinx Jare,if u say d score gonna b high 4 social science score nd low 4 science course,social science students go insult u while science students go praise u my advice is jes 2 ignore such infos
|
![]() |
Guys wanna ask a question someone that has a wrong jamb combos can such still be disqualified during ission screening
|
![]() |
oluwaKStar:Imagine sumbody saying she did d exam and she checked her result,it wes written absent,Na God go knw wer dem put ha OMR sheet |
![]() |
Everybody complaining about their scores including me,is not our fault but u.i fault imagine d 1st university and also claiming the accolade of the best university using PPT old way of doing exam,and everybody knows p.p.t can't be perfect
|
![]() |
Whaylecs:No b only u o bro,sum body should cum out boldly and talk about d promo he/she wes given by u.I,coz everybody no dey expect d score dey score o. |
![]() |
oluwaKStar:Lol let's jes hope 4d best wen dey release d cut off mark |
![]() |
elpapanoble:okay but none of the nairalanders have testify with their result here, only hearing my friend,my cousin,my...etc atleast we are many let us just see one person to testify 3 Likes |
![]() |
TaoBalinga:o ma ya mi lenu o after dem release d statistics of dos dat ed |
![]() |
I don't b.liev in d rumor result changing until I see one nairalander come out to give a testimony
|
![]() |
ui sed nobody should accept any cut off mark except d1 ed on der website
|
![]() |
please the likely cut off mark for psychology coz am scared
|
![]() |
SexyKaycee:Should we call the ission help desk |
![]() |
Anybody writing in faculty of social science Rm 154 should holla
|
![]() |
Please when ing my O Level result I 1st ed the one to supplement the deficit result hope no problem
|
![]() |
augster:Lol last men standing ni o,av u done ur registration |
![]() |
SexyKaycee:1204 |
![]() |
Kingdomdaughter:251 candidates |
![]() |
Mesopotamia:425 candidate put in 4it in jamb,sum mite do COC nd sum mite nt reach d cut off mark bt d jamb statistics na 425 |
![]() |
McHenry99:Concerning d bio data if want 2 change it,bt d bio data is empty if u check it den Hw cn u nw change it 1 Like |
(5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 35 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |