NewStats: 3,264,249 , 8,183,126 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 10:53 AM 43o2s6z3e3g |
(6) (7) (of 7 pages)
![]() |
[email][/email]
Accurate11:Hahahahahahaha ![]() |
![]() |
kilokeys:Dis dude is so funny!............me sef tire ooo which one be say una no dey sexually compactible again?............abi d tin no d enta ni? 1 Like |
![]() |
bizzle2: Omo! Dis ur line of reasoning eeeehhh!!! |
![]() |
Tinubu:Bros ur head dey dia....infact na honey u add to the thread.......stil some olodos no go use dia head......any man wey cheat on u, leave am waka...notin lyk say na temptation or mistake |
![]() |
Chaiiii!!!!!!!!........torres for dem Bad belle d sweet oooo ![]() 1 Like |
![]() |
omo madrid dey draw ooooo............... ![]() |
![]() |
Tinubu: dude get a and rest jaree.why beefing d guy. afta all u too grooved and enjoyed his jams b4 ur wizkid abi wizpikin era.somedays even dis guys u mentioned are all gona expire |
![]() |
NairalandOP: Dude you 're funny.......all dos buharist go wan cut ur head nw ![]() |
![]() |
sexymoma:Tru talk jaree..........everybody be forming relationship expert lyk say we no knw say we humans are unpredictable. |
![]() |
randsandnaira:She neva crios broda |
![]() |
e need more of this preachers in this end times! Oh God, send more labourers into the harvest[/quote] True talk |
![]() |
Eats lots of foods and even ready to try out new ones...........but not northern foods....dos are a complete turn off for me xpecialy dat dia kerikeshi....aaarrrgggg!!!!
|
![]() |
I realy love this thread..........In as much as I hate to critisize or judge a Man of God, am lyk d christians of Ephesus, who afta being taught by Apostle Paul stil search d scriptures themselves in a quest to know d truth.............I can worship in any church, anywhere but wil outrightly refute any doctrine not found in d bible......salvation from d beginning is and wil always be free. If wot dis broda says is true den CE has notin to justify such actions......but its also our duty to pray for these men of God....afta all they too are humans
|
![]() |
Hmmmm.....I get all dis qualities and even more.....so ladies!!!...........wheruna dey na? ![]() |
![]() |
dis thread jst d make me laugh............but I know for sure dat d standard in Fed Uni is more than dat of private Uni
|
(6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |